Funnynation's Posts
Nairaland Forum › Funnynation's Profile › Funnynation's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 123 pages)
nice one |
AshiwajuFoward:help me translate am abeg.. Wetin e mean?? |
pls kindly add me on watsapp and indicate ur intrest.. 08066679200 |
mysticgal:We hope you win.. We keep supporting.. what are friends for? Lets join hands together to make you a celebtrity.. @Nairaland official comedian |
kwontinu |
hmmm |
nice |
zealot4me:u be slim girl? |
This her water melon chest na die.. Too fresh... Kudos self acclaim Mama Africa. @Nairaland official comedian |
hmmm |
Adaowerri111:your monicker reminds me of bracket music ''ada owerre'' |
I swear dis girl must be a slim lady, na so slim girls dey do.. She dey form champion now abi? She don date like four or five diff men.. I swear when she date confirm warri or Ibo boy wey be hustler.. Her story go change.. After the boy don wipe her like four hot rounds wey be like MFM prayer session.. Her voice go change ''Naija men are wicked'' Na so she go talk.. If she come date person like lalasticlala .. He go leave injury for her body.. @Nairaland official comedian |
Is like trap don catch the person wey set am.. We expected you guys to deny nah.. Na change we dey nah.. @Nairaland official comedian |
ok |
still adding |
Hello guys.. I still remain MC FunnyNation..
Nairaland official comedian.. You can join
my comedy forum on watsapp now.. I will
be giving comic relief and other
''goodies''. I still remain your host MC
FunnyNation. How to join.. Comment ur
watsapp number or add me on
watsapp in this format. Send join space
your monicker to my watsapp number
08066679200. EG Join FunnyNation to
08066679200. Thats my watsapp
number. Come and laugh... I swear nite of
thousands laf na play.. |
bigdaddy4:ur number is not complete |
the thing dey work if u use am as cream.. Rub am for face and wait like 10mins before u wash it off.. Repeat it like 3 times but not same day oo. It will clear the pimple. If the guy wan vomit akamu jahova make he do what we call sperm out.. But na guy wey dey chop well oo.. No be person wey dey soak garri and osogbo weed. @nairaland officiall comedian |
hmmmm |
7 sign that op is under osogbo weed.. @Nairaland official comedian |
Nna mehn.. God abeg if u no wan call me...try pick my call nah? Sombody dey use machine dey spray money make I see the money chop b4 I talk of popping with machine. But dis guy source of income is something that beat my imagination.. Na wa oo. Ibo boys and their way sha.. *Broke ass niggaz go be like ''who he epp''...''all dis na vanity''.* my brother no be vanity.. Hustle ur way out... @Nairaland official comedian |
SeverusSnape:no go there bcs if i begin dey talk about dis nation.. My brother u go laf tire ooo |
Foolanii again? Buhari talk 2ur boys nah? @Nairaland official comedian |
I vote for
1. Optional1
2. Mysticgal
3. Daisyluv
Cc NLJega @Nairaland official comedian |
nice one |
Dotmax53:08066679200 |
amaechi1:thanks for supporting my ministry |
Fayose no mind them.. Maybe they wan use your money threat ear. Na so EFFC bin wan freeze my account last week but after series of argument they left the account. Only for me to wake up and see that na dream I dey.. @Nairaland official comedian |
I wanted to voted in the morning but the Thread is locked and I checked back this evening, it was closed.. Ok na.. @Nairaland official comedian |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 123 pages)

