Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 385 pages)
Corona Virus go see this one illiteracy and stupidity just shake head waka dey go him way. Senseless and not funny. |
E don leave him fingerprints all around those hospitals be that. Where dem wan start the contact tracing from? |
Even for Covid election, Kano no go ever carry last. INEC, we hail una oh. Make una sha dey update the inec register join. |
Foolish is the nomenclature. |
Kano na Usain Bolt. |
Tell me wet in dis one don see or sabi about life wey make am talk say she don tire to live because her life dey meaningless? A huge waste of life. Rest on cutie. |
We from afar know already... Make the people wey dey ground zero dey act like say nothing dey happen. All my own be say, INEC register must be updated oh. |
adaperry25:Beware of scammers in your desperation. Why don't you drop the name of the said doctor with his contact info and maybe the YouTube video too. |
[quote author=ashawopikin post=89150755][/quote]Thank you my man. |
Something is smelling. |
Nice one. Serve them the undiluted truth. |
This stupid Bashir with him broken bottle English again. How this thing take end up as a country's President's media aide is indeed mind-boggling and says a lot about everything. |
Stewart883:Wow... |
It is well. Covid, I no insult you oh. |
As dem still dey treat the reality with kid gloves, my own na make dem sha allow Covid use him hand dey update INEC register. We no get confidence in the inec officials. |
Na wa oh. May the soul of the departed farewell. Make dem sha dey update INEC register oh. |
My heart goes out to his mom for the hard nine months plus labor pains she had gone through only to have it all wasted over a puniee |
I have always noticed incompetency written all over that Wigwe guy. Covid is just going to be the fall guy and an excuse for an already distressed bank. |
Na wa |
Lagos has always been the centre of chaos. I have a problem believing this was '71 though. |
Ancestral V.P. This guy should have been VeePeeing Bubu. |
Hmmm He died at a ripe age. Wished COVID would be kind to just help us resolve our "we are the leaders of tomorrow" mantra by visiting all our political grandpa's still occupying positions of leadership. |
From the conversation you put up there if that's how she writes, then I'd be more concerned about that because it says a lot about her mental capability. The girl no well, e be like say you sef get skoin skoin for head if na that kind girl dey use you play ping pong wey dey make you ask question here. Why you no ask her whether she don be widow now now abi wetin happen to the other guy wey she abandon you for? |
This is what we call palliative and giving to the less privileged. |
You can begin to imagine, when and where camel Don ever stand on him hind legs if no be only aboki fit conjure this kind thing. ![]() |
Na this one be wall off? Make e go ask Donald J. Trump the meaning of border wall. But this is getting more serious oh, the Kardashians of the Nigerian states come dey beef eachother.? Make una share love biko. ![]() All this COVID deaths no go still affect INEC figures that's the strangest of it all. |
If no be this Bubu godson wey dem dey call Trump, who be China? |
Nice gesture Burna. One wrap of that thing suppose follow each package oh you know waraimean bro. |
If no be that Buhari godson wey dem dey call Trump, this kind see finish for no dey na |
I wish you luck sister because you deserve love no matter what, and being a single mother isn't a love death sentence. Shine your eye though, so you don't seem overly desperate and setting the ground ready to attract "advantage takers" who would wanna feed off your vulnerability. Peace. |
Lol This is funny as shiiit. Very soon, and I mean very soon, this isolation centers will be run over when the hungry will invade there and ask to be admitted because they have the virus, just so they can chill and have something to eat. While our people at the top and fringes of power will be nominating their own people as the ones to be taken into isolation as per the usual man know man Nigerian way. This thing don dey get interesting joor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 196 197 198 199 200 201 202 203 204 (of 385 pages)

