Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 385 pages)
Hmmm... Me, Shekau, and his boys, say Rest on Mama. |
Hushpuppy oh... ![]() I hope he's safe. |
A very respectful iPhone 11 at that price I must say. At least the phone dey greet you well well. Just manage that one. |
Who ask you? Wetin you come be? Spacious? |
Poor innocent cute kid... |
Trailblazer1:They are all obviously gang members in stupidity. Very foolish and insensitive set of agbayas |
A very useless and senile old man with no control over his buccal cavity. I still ask my self every day of what importance he is to this administration and what he even brings to the table aside unguarded rhetoric. See his multicolored face like the Ugandan flag. And dem say this one na Professor of law? Dem no dey teach sense for school true true. |
Very creative and usable beyond the COVID era It is fashionable. |
Na wa oh |
Na wa |
Just look at that mouth.... Such arrogance and lack of decorum from a so-called media assistant to a President. This guy truly cares less about his life after this administration and his future. And to think some people say this gutter mouth is supposed to be a christian.? What a disgrace.. |
Na overfeeding dey worry una |
E be like say relaxer don chop a good part of this my townsman brain aswear. |
Netcry0:You black, come read whitening for cream wey you want buy come still dey ask whether na bleaching cream? No, na detergent cream. E no dey bleach person, e dey whiten clothe if you use am wash cloth. |
The only Alhaji wey him ATM still dey throwey money even from grave. Dasuki dey learn work where you dey baba. Tualee Sani... |
Naughty kid... |
Stupid overzealous, attention-seeking copycat kpako lawyers.... |
Ah, If na me be the guy, I go sue the judge and the audiovisual court to court for wrongful carriage of justice. She go explain where e dey for our constitution to do that kind court sitting. My argument go be say, na my right to dey look the judge eyeball to eyeball as him dey sentence me. Anything to delay the execution of the judgment is fair game. |
This Mercy just wan dey give my mama a good run for her money in the birthing game. Mercy, I will tell my mummy for you oh. Congratulations oh... Welcome to the world baby. |
Nothing new. Even the so-called super and world powers had it this, and more bad at some point during this Covid fight. No be everything una go dey look for how to insult Nigeria. Abegii |
Wow |
Na now the world go know say na here gangan the virus build house put. KANORA virus. |
Make una let who do die dey him dey abeg. We the living still have a lot to contend and worry about on a daily. |
Hmm... |
Today, marks the original and official opening ceremony for this pandemic Olympics in Nigeria. God know say all the money wey una don use rable rousing embezzle na now una go need all the money. One step forward, 1000 kilometres backward with rocket speed as usual. |
Ventura1:The pictures are old and I see some guy with hand gloves and a woman with a face mask among the crowd. If indeed proven to be a false alarm, I pray the idiot blogger gets prosecuted to the zee of the law. How about the danfo loaded to the brim without any form of social distancing ? |
This is the original and official opening ceremony for this pandemic has just been conducted. God know say all the money wey una don use table rousing embezzle na now una go need all the money. One step forward, 1000 kilometres backward with rocket speed as usual. |
Girlfriend of 14 years? Well, cohabiting a.k.a living together without the customary marriage still equals a legally recognized union in some countries. |
That guy dey breakfast (Ramadan things) that's why him own still surplus like that. But if na so dem take dey tend to them with full catering true true, everybody go declare infected oh. |
Na now Covid wan start him work well well. Throw the rains into the mix and you'll get some deadly mixture for transmission. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 385 pages)

