Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 385 pages)
Hmmm As crazy as she might sound, it is obvious that Garba and Adeshina have started donating 10% each from their salaries to Kemi. |
The walking bullion van of our time a.k.a Babaringa magician. See him face.. |
Some animals are more animalistic than other animals in the zoo without any shade of doubt. |
sassysure:Na oyibo women be the original slave owners if you no use your number 6. |
sassysure:With leaves oh. Me, go stay oyibo house pass one night? God forbid... |
Beautifooool. She resemble the cow wey dey cowbell mouth. The lip come use style be like pile. |
Una no see Boko, na snake una power come reach to dey kill. Kai What a set of demotivated civilian-terrorizers. I go call Idris Deby for una |
Lol That guy na either Senegalese or Malian. Na dem dey carry day kain anaconda waka about. No be say dem go give you better food chop oh to replenish your energy. Na one or two crackers plus coffee. Where the energy wan cum from? Oyibo women? Smh |
donbachi:Ignorantly vocal... |
That guy na either Senegalese or Malian. Na dem dey carry anaconda waka about. I have the video on my phone, very funny shit |
Guy, you dey watch football, aside from the big leagues, you dey watch Scottish league? You know that club wey dem dey call Dundee United? Na your name sake be dat. What a Dundee. So, under this Corona season wey God say make all humans take time take use this solitude take reason our life come decide how we want make e be, and hunger don dey pursue some people come outside like rabbit wey escape from him hole na him you see girl stand for corner, maybe she never eat since the lockdown you come still get strength to open mouth dey toast. I know say the girl go just dey laugh for her mind when you dey toast her and she no go let you land before she say she gree. Who want die see who wan kill and bury am. You enter one chance. Very soon, that babe go describe your place give her bf. Na three of una go begin live there. No be say she give you punie sef oh, kai Na which kind shidren mama dem come dey throwey anyhow these days sef. As you no get liver take pursue her, So, you no fit even trick her say make she come make una go buy suya, as she follow you go small you take off run enter your house lock gate as you be mumu so. Sorry you hear. If I born pikin wey doyo like you ehn, I go go dash am to one almajiri oga for Kano. |
Hmmm Na wa |
Barbaric. Ghanaians are fond of these jests. Why? |
I would have been surprised if it were a non-Muslim/Northerner. |
Mtcheew |
Lol... How you go buy pillow from traffic. Aloko dey run belle most times oh. |
GreenArrow1:Lol... You sabi the matter. Such a young life slaughtered on the altar of gangsterism. |
freshkpomo:Very beautiful picture and a well measured long sleeve. Make we see how him wan take hold weapon again. |
Observer1:Tripe and arrant nonsense. Make sure not to quote me with your underground business shiiit again. |
Nwanyiogwashi:Of course na, him Don start work there. |
Just imagine. Who never live life finish no suppose dey laugh who get one eye oh. Wetin you think say Kyari go do this kind person if e go meet am there? |
Oh lawd... I see a python without the giant |
Just imagine. Who never live life finish no suppose dey laugh who get one eye oh. Wetin you think say Kyari go do this kind person if e go meet am there? |
zeemahn:You are truly appreciated. May God keep blessing you, yours, and the works of your hands. |
Filmewell:Sorry, typo (tither). |
Beautifully creative. |
Call NCDC or the Lagos State Government on him. |
Itzonlyme:Huh? Where you hook put? You go see numbers under the last comment for each page, dey click the next number to read the next pages. |
Him own dey wait for am. He can only run, but hide? No way... Who shiiit bad shiiit dey forget but who pack am no dey forget the smell. Dem go still drop am when him least expect am. #SayNoToCultism |
Wow... Such a painful sight to behold. Oh God, please, bless me with a friend like this that'd stand by and with me even unto my last breath, and I swear never to leave that friends side should he breath last before I do under similar or whatever circumstances. |
Lol Na long thing snake dey born. At the end of the day, they'll end up like so many before them. Na horrible untimely death las las Even their grandpa for the game, Pablo, na so him end up. |
jagorinho:The gullible, particularly, naive babes don dey console and pray for am. Smh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 385 pages)
