Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 385 pages)
efesodje:buzz me efe |
Dimples129:Thats Nigerian Mandarin.. |
efesodje:Efe i never get the level o |
SpareNo1:Dem no dey tell man my brother..They just wont get it. |
kevwe10:Abeg we need you for this project...we dey same location. |
kevwe10:God bless you sis,you are welcome to join the Rev. |
JONNYSPUTE:created a whatsapp group where we can share ideas and brainstorm going forward. |
efesodje:Please tell her..#ourmumudondo |
JONNYSPUTE:I feel your pain and anguish bro..but whatever is left of our fast "consumed" future by our elders can still and definitely will be salvaged.Lets join hands and share ideas.It's do-able. #ourmumudondo |
efesodje: |
JONNYSPUTE:Bro..our ruling grandpas are not fools afterall..they've so succeeded in demoralizing our psyche in all ways and instilled their usual divide and rule mechanism as is obviously evident here on nl.This is one reason why the option of street protest isn't succeeding yet..there are other options asides taking to the streets #ourmumudondo |
efesodje:Bro i'm fired up..we'll get it right i know..these guys ain't better or smarter than us in any way trust me.you got mail #ourmumudondo |
efesodje:true that bro copied.will holla at you |
efesodje:the para no be here guy aswear |
efesodje:ok bro..can i have your num? |
mods or lalasticlala please lets frontpage with this. |
efesodje:Correct guy.Its on the politics section as well but you trust our mods na.created group already. |
the way this matter dey do me for body,i no fit bear am again.i don tire to dey wait for tomorrow wey dem don dey promise us since i be small pikin say na we be the future of tomorrow.tomorrow,dem no let us see-lead dem no let us lead. i don reach 40 years now and i don decide to do something before i pass youth and also e better say i try dan say i just siddon fold hand dey complain so so complain as dem dey use my time join der own come dey oppress me join. wen dem dey my age dem don rule this country even though say most of them na gun dem take collect the power by force den but the worst tin now be say dem no even give us the chance to take smell access to the military not to talk of to fit take get gun for our own time take change things if e no dey go the way we expect am as e be for their own time. my people,our papa dem don use their time don befin dey chop our own time and na look we still dey look.dem don even begin chop our own children time and the matter don dey pepper me for body. i don reason am say my soul no go rest well if i just siddon dey look like lukman and no do anything so i don decide say e better make i do something come even fail than say i no try at all. na letter wey dem don dey write to dem dem since dem born me na im dem still dey write to dem dem wey me and my children still dey read,wen we wan take write our own letter na. my people i dey para aswear dis matter dey pepper me for body and i want make we form we own movement as e be say we no get the access wey dem get to take collect power by force or with money,me know say we go fit stop dem once we start this zero blood revolutionary movement wey i wan propose all i need na just people of like minds wey fit put heads together make we reason begin build our own nation. wetin we need to fight for dis country no be only big grammar we fit take solve am.na one bird like dat talk say wen the hunter don learn to shoot wey e no dey miss himself go learn how to fly without perching. we need to do come together start something abeg e no matter where we come from or the language wey we dey speak na nigerian get we all.even if we feel say 2019 too near wey me no even think so 2023 no suppose pass us like dat abeg. our mumu don do!! abeg i wan create watsapp group wey people wey dis matter dey do for body d way e dey do me make we relate begin rub mind start our own movement. anybody wey dey interested abeg make e drop him number make i add am so dat we fit dey share ideas. make una no vex for d english abeg. i hail una!!! |
the way this matter dey do me for body,i no fit bear am again.i don tire to dey wait for tomorrow wey dem don dey promise us since i be small pikin say na we be the future of tomorrow.tomorrow,dem no let us see-lead dem no let us lead. i don reach 40 years now and i don decide to do something before i pass youth and also e better say i try dan say i just siddon fold hand dey complain so so complain as dem dey use my time join der own come dey oppress me join. wen dem dey my age dem don rule this country even though say most of them na gun dem take collect the power by force den but the worst tin now be say dem no even give us the chance to take smell access to the military not to talk of to fit take get gun for our own time take change things if e no dey go the way we expect am as e be for their own time. my people,our papa dem don use their time don befin dey chop our own time and na look we still dey look.dem don even begin chop our own children time and the matter don dey pepper me for body. i don reason am say my soul no go rest well if i just siddon dey look like lukman and no do anything so i don decide say e better make i do something come even fail than say i no try at all. na letter wey dem don dey write to dem dem since dem born me na im dem still dey write to dem dem wey me and my children still dey read,wen we wan take write our own letter na. my people i dey para aswear dis matter dey pepper me for body and i want make we form we own movement as e be say we no get the access wey dem get to take collect power by force or with money,me know say we go fit stop dem once we start this zero blood revolutionary movement wey i wan propose all i need na just people of like minds wey fit put heads together make we reason begin build our own nation. wetin we need to fight for dis country no be only big grammar we fit take solve am.na one bird like dat talk say wen the hunter don learn to shoot wey e no dey miss himself go learn how to fly without perching. we need to do come together start something abeg e no matter where we come from or the language wey we dey speak na nigerian get we all.even if we feel say 2019 too near wey me no even think so 2023 no suppose pass us like dat abeg. our mumu don do!! abeg i wan create watsapp group wey people wey dis matter dey do for body d way e dey do me make we relate begin rub mind start our own movement. anybody wey dey interested abeg make e drop him number make i add am so dat we fit dey share ideas. make una no vex for d english abeg. i hail una!!! Sent from my BlackBerry 10 smartphone. |
Captleverage:guy no be blogging dey do me o...i no be blogger sorry |
Even he wouldn't have believed he wont be seeing the upcoming world cup. Time to take over our country i'm 40 already not gonna be ruled by my grandpas until i die..Never... |

stale |
smato:huh? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 385 pages)