Gidson12's Posts
Nairaland Forum › Gidson12's Profile › Gidson12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 85 pages)
is this really done intentionally, putting topics that are prone to cause ethnic hatred right in the front page, is seun really incharge of nairaland anymore, or has he handed it over to some one else, i guess who ever is bringing up such topics in front pages is really enjoying wat is goin on. nairaland is fast becoming a disapointment |
o boy men don hammer ooo! |
cbase:yes, but the one wey dey na blind and crippled one, u fit manage am ![]() |
sorry lysaa, i 4get say that ur flat, floppy wrinkled brea.st wey u need to roll am up b4 u ty am inside bra dey drop condensed sour milk, , ewu beke |
na wa oo, this is terrible |
chykason your babe dey use her flat, floppy booby dey kill fly and mosquito for her back, she fit dey outside dey wash cloth and throw her bobby for una pikin inside house to bre.st feed am, u dey suffer from kwasioko and as your belle big reach if u stand u no fit see ur di.ck |
no be small research this guy do |
can someone just air his view without insults comming from all angle, personally i have thought about it, the news of fashola ought to make the front page istead i'm seeing foolish threads like 'Is It Good To Borrow Money For Your Wedding?' making the front page, nairaland is failing in its standard |
wahala dey |
Yeye children ![]() |
If U.S is just sending comendation or congratulation with no further motives, its fine n well |
Mumu |
Dickele hw fa na |
the guy na cafe attendant, and na night shift him dey |
YEMEN, a gate way to 70,000 virgins ![]() |
i tell u, that song no go change any thing, omo boys go still dey job, maga go still dey pay wella ![]() |
abeg i need a yabbing battle, sign up guys and choose ur tag, make things dey happen |
D1KeleVra:na the container wey studio dey?, cos that guy na bad market ![]() |
where Kunbee sef, i wan just remind her wether she don take her morning wrap (high) ![]() |
where that abey sef, make she come give account 4 the pure water wey she sell yesteday ooo! |
dawoyo:sorry to say, u be real mumu ![]() |
na poor men dey cry 4 girl ![]() |
Abbey_city:no be from my gala business i give u money wey u take start pure water biz, wen ur ppl pursue u comot 4 house, agric fowl ![]() |
street dog , i'm buying the user not ther username, u can sell all the username you want, i come by user not username |
and na u be the woman wey dey sell pure water near the office, yeye |
then make u use an wash ur mouth, ![]() |
i'll pay 4 kunbee, i just sacked my house girl yesteday, i beg make una leave that product for me i;ll pay N50 for it |
, dem dey always pay their dues any time |
why u dey ask me? ![]() |
their should be a serious review and amendment of the Nigerian Constitution, their are so many flaws and lapses that could result so mess like this occurring again, though necessary the senates action was unconstitutional by empowering goodluck as acting according to section 145 |
Mumu |
D election was free and fair, though i had wanted ngige 2 win, but obi got it. And to the best of my knowledge n to wat i saw, obi was the ppls choice. So let ngige accept it with d true spirit of a sportsman |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 85 pages)




