Gidson12's Posts
Nairaland Forum › Gidson12's Profile › Gidson12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 85 pages)
hey Ben no refuse today my dustbin is still empty, pls come back tommorow ![]() |
etaurus:thats u, rightly portrait on ur signature ![]() |
clemcykul:the virus issue u raised gave me a second thought, , didn't open it too, maybe it has virus, i guess its funny too ![]() |
Ben and Dani, remember wat u guys promised us to persuade us here ![]() |
clemcykul:yeah with their exposed butt ![]() |
man pharoh, how far na? how was ur night with those 2 damsels, ok brother straight to business, abeg help be dey write the names of thess recruits, remember clemcy na No.1, ![]() |
fowl wey no get feather ![]() |
here in Nigeria, i believe a child with credible reputation would be respected by his/her parents, and thereby listened to and guided well by any parents. our culture is a guide to us, Children are like a face to the family, their behaviour could bring either shame or pride to the family, that is why our Nigerian parents are very much careful when training their children because they tell more on the family and on the kid. |
hmmmn, ![]() |
terrorist wanted, I'm hiring , attractive pay |
Ben-10:lol and u too, u don 4get say u still join, featherless fowl ![]() |
see all these small kids again in their play ground, abeg make una no carry una dirty near me oo! |
studio43:see this wan wey manage buy malt come use water dilute am make e 4 plenty , say e dey drink henessy, swear say u don see empty bottle of henessy , remenber say u never thank us 4 the boxer wey we buy 4 u ![]() |
sultaan:lets forgive our brother here cos he's been pathologically afflicted with an irreparable degree of inferiority complex on contact with a white man, forgetting he's been climbing trees, i politely leave him to his mental illness |
skeed19:wat do u mean, are u trying to tell us say ben dey smell like toto ![]() |
Ben-10:shut up, @ your age u never still circumcise ![]() |
really, oooh lets all worship those who've been outside naija, they are gods cos they've been to heaven and back ![]() |
hey take it easy guys, the white guy just aired his observation, i know that there are some beautiful places in lLagoswhich he might not have seem, but this is just a guy making his observation from a landing plane, so its not wat should bother u, their are some airports that are situated at some outskirt of some major cities so it would be lame if some body tries to judge a city from the outskirt of the town, from a landing plane |
Clency how far na longest time, ,happy new year |
ben, where u commot from, see as here dey smell as u just enter, abi u sh.it 4 body ![]() |
Nice Video anyway ![]() |
Pharoh:tell am say we go dash am studio free of charge, at least we don change him boxers ![]() |
o boy! see bobby, where pharoh wey too like bobby. oya come suck , chei, the oyibo for tell them to act some little por.no , for our viewing pleasure ![]() |
shut up, comon go brush ur mouth,yeye ![]() |
i no follow u talk 4 lysaa matter oo! ![]() |
if him come just give am this N2000, make him take pick some boxers, so that that him tear tear boxers wey don old no go dey smell 4 here ![]() |
Pharoh:so u get chest ballons |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 85 pages)



winches and winchards for your backyard dey disturb u?