|
Jokes Etc › Re: Mokey Go For Banana by gilgee(m): 8:03pm On Apr 17, 2008 |
Tufe you sure you got only dinner in mind? |
Jokes Etc › Re: Could Tell If One Was Without Underwear by gilgee(m): 8:00pm On Apr 17, 2008 |
Let aging threads rest. Disgustingly interesting post. |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by gilgee(m): 7:57pm On Apr 17, 2008 |
Mr Turkey where have you been? The soup dey boil dey wait you abeg come jump in fast fast. |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by gilgee(m): 7:55pm On Apr 17, 2008 |
He don lose akara money. |
|
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by gilgee(m): 7:51pm On Apr 17, 2008 |
@Tufe Was he hurt when you slammed him? Sam sorry ooo. |
Jokes Etc › Re: Ituen And Tessy's Company Policy by gilgee(m): 7:42pm On Apr 17, 2008 |
You mean Tessy no dey brush?  Ituen I hail you oo. . .bros you dey try if wetin I dey hear so na true. |
Jokes Etc › Re: possession of good looks by gilgee(m): 7:32pm On Apr 17, 2008 |
might be they smoked dried shit with Gunny come forget wetin them be wan tell you. |
Jokes Etc › Re: Human Body Parts In American Speech! by gilgee(m): 7:30pm On Apr 17, 2008 |
maybelle you miss road? |
Jokes Etc › Re: Dad And Son by gilgee(m): 7:26pm On Apr 17, 2008 |
Abeg name the awards Tufe make I know when you thief people own join. Shuooo!  |
Jokes Etc › Re: Men Are Too Clever by gilgee(m): 7:21pm On Apr 17, 2008 |
my friend speak up joh! |
Jokes Etc › Re: Can U Do This For Ur Best Friend? by gilgee(m): 7:18pm On Apr 17, 2008 |
Show me well abeg I no see am. |
|
|
Jokes Etc › Re: Imagine A World...... by gilgee(m): 6:55pm On Apr 17, 2008 |
Imagine a world where Sammy is a woman with 3 breasts and 4 entrances.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by gilgee(m): 6:52pm On Apr 17, 2008 |
You toldest him.  Sauce E don tey ooo. How have you been? |
Travel › Re: Tell Us About The City Where You Live by gilgee(m): 6:49pm On Apr 17, 2008 |
Thanks to you too for sharing dearie. And yea welcome! 
Seun make you add smiley for hug na. |
Travel › Re: Tell Us About The City Where You Live by gilgee(m): 6:24pm On Apr 15, 2008 |
@AJ
Those your posts no bad oo. Very solid! |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by gilgee(m): 6:18pm On Apr 15, 2008 |
No wonder. . .  |
Jokes Etc › Re: Imagine A World...... by gilgee(m): 6:15pm On Apr 15, 2008 |
ass kickers, imaginers, and guguru ekpa motivated dreamers in the house.
Phew! |
Jokes Etc › Re: Sam Milla by gilgee(m): 5:55pm On Apr 15, 2008 |
yummers in the house. |
Jokes Etc › Re: Chaos by gilgee(m): 5:54pm On Apr 15, 2008 |
Tj you dey find anointed trouble oo. |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by gilgee(m): 5:49pm On Apr 15, 2008 |
Teach am more. |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 5:46pm On Apr 15, 2008 |
Nightie dearie how you dey today na? How is junior? Tell him dad misses him. **expecting attacks from all corners** |
Jokes Etc › Re: Four Men In A Car by gilgee(m): 5:43pm On Apr 15, 2008 |
Naijastyle when you lose your talking ability? |
Jokes Etc › Re: White-in-black by gilgee(m): 5:41pm On Apr 15, 2008 |
Clemcy is the Prophetess of Renowned Bla bla ministry of Pussiology. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 5:39pm On Apr 15, 2008 |
Naijastyle your ameboic traits never still leave you?
@ibk You don harass my chiefs so tey them make you senator huh?
**Thinking of what to do to ibk** |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by gilgee(m): 1:28pm On Apr 15, 2008 |
rumor mongers in the house. |
Jokes Etc › Re: Is This True ? by gilgee(m): 1:25pm On Apr 15, 2008 |
5 naira per hour abi minute? |
Jokes Etc › Re: Funny Facts ! Strange But True by gilgee(m): 1:23pm On Apr 15, 2008 |
force her to. |
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by gilgee(m): 1:23pm On Apr 15, 2008 |
clemcykul: giggle ure not serious *farts on his head* I am glad. The inculcation is working. |