₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,357 members, 8,445,100 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 01:02 PM

Toggle theme

Gilgee's Posts

Nairaland ForumGilgee's ProfileGilgee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 70 pages)

Jokes EtcRe: Guinness by gilgee(m): 1:36pm On Apr 14, 2008
I no need sample H2 for here na. She be my one and only. . . queenie. grin
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by gilgee(m): 1:10pm On Apr 14, 2008
@Holy
Must you tell my secret ehen?

@Aristole

You must tell us the kinda snake wey come out from gilgee's bla bla.
Jokes EtcRe: What A Wife by gilgee(m): 12:45pm On Apr 14, 2008
Na lie I lie?

Wetin I go gain from fighting unnecessarily? Na small children dey fight and exchange words na.
Jokes EtcRe: gongo aso by gilgee(m): 12:43pm On Apr 14, 2008
Better.
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gilgee(m): 12:39pm On Apr 14, 2008
How sure are you?
Jokes EtcRe: Black Kids Birtday Party by gilgee(m): 12:34pm On Apr 14, 2008
Tufe Tufe Tufe. . . hmmmmmmmm. wink
Jokes EtcRe: Give Her Another Chance by gilgee(m): 12:33pm On Apr 14, 2008
My blood dey very poisonous oo. Drink at your own risk. grin
Jokes EtcRe: possession of good looks by gilgee(m): 12:31pm On Apr 14, 2008
some of my bizness. grin
Jokes EtcRe: Lmao by gilgee(m): 12:30pm On Apr 14, 2008
Na wetin dey vex you na? sad
Jokes EtcRe: Am Back by gilgee(m): 12:29pm On Apr 14, 2008
And the hmmmming continues. . .
Jokes EtcRe: Crack Ur Rib by gilgee(m): 12:28pm On Apr 14, 2008
Olasomething? lipsrsealed lipsrsealed
Dating And Meet-up ZoneRe: Sexy Clemcykul by gilgee(m): 12:26pm On Apr 14, 2008
;d
Jokes EtcRe: "aaaaaaaaaaaaagh! by gilgee(m): 12:24pm On Apr 14, 2008
Small interference nobi sin na. kiss
Jokes EtcRe: Alcohoroscopes - Which One Are You? by gilgee(m): 12:22pm On Apr 14, 2008
Me join? Old man like me? Something go cover your eye if you throw me up oo. tongue
Jokes EtcRe: Hey Don't Look So Surprised by gilgee(m): 12:21pm On Apr 14, 2008
Clem you sure?
smiley
Jokes EtcRe: I Have Never Lied In My Entire Life. by gilgee(m): 12:21pm On Apr 14, 2008
Chill. . . na we we.
Jokes EtcRe: Morning duty by gilgee(m): 12:18pm On Apr 14, 2008
Migines You nobi ex again? Shuoooo! shocked shocked

See me see wahala.
Jokes EtcRe: gongo aso by gilgee(m): 12:16pm On Apr 14, 2008
cheesy

Otondoh! No miss road oo.
Jokes EtcRe: Lamentations Of A Nairalander (Quentininc) by gilgee(m): 12:16pm On Apr 14, 2008
shocked shocked

Am I dreaming? Clemcy I want the dowry wey i pay on top your head back with interest. Sharp Sharp!
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by gilgee(m): 12:14pm On Apr 14, 2008
grin

We his kinsmen go help am na.
Jokes EtcRe: Airman Jones by gilgee(m): 12:13pm On Apr 14, 2008
Migines I no come understand If na dream I dey now or na reality oo.

Clem so those rumors wey I dey hear na true? shocked shocked
Jokes EtcRe: Imagine A World...... by gilgee(m): 12:11pm On Apr 14, 2008
You be dreamer because none of them go reach you. tongue
Jokes EtcRe: What A Wife by gilgee(m): 12:08pm On Apr 14, 2008
Mimi I be ambassador of peace na. Na jokes forum be this nobi where we dey unleash our anger. Maturity is the word babe.

Its better to feel among na abi you prefer trouble shooting?
Jokes EtcRe: Words by gilgee(m): 12:03pm On Apr 14, 2008
Cool post.
Jokes EtcRe: JOKES FOR SUNDAY 13/4/08 by gilgee(m): 12:02pm On Apr 14, 2008
We no know! Tell us.
Jokes EtcRe: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 11:59am On Apr 14, 2008
na wo-man. All of the above.
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by gilgee(m): 11:58am On Apr 14, 2008
Clem how much them dey sell common sense? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 70 pages)