Jokes Etc › Re: Guinness by gilgee(m): 11:57am On Apr 14, 2008 |
Honey hope nobi the enter wey I dey think so ooo? |
Jokes Etc › Re: Please, Save A Soul! by gilgee(m): 11:54am On Apr 14, 2008 |
Aristole the holy crook. How you dey na?  Born again abi born twice. . remind me again abeg.  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 11:52am On Apr 14, 2008 |
Holyagbero you say wetin?  Paternal kini? |
|
Jokes Etc › Re: The Arabs And The Americans- Lohlarh by gilgee(m): 11:46am On Apr 14, 2008 |
ehen? |
Jokes Etc › Re: Morning duty by gilgee(m): 11:45am On Apr 14, 2008 |
**kisses the hissing lips** |
Jokes Etc › Re: The Reporter by gilgee(m): 11:43am On Apr 14, 2008 |
Na mountain of fire oo. |
Jokes Etc › Re: Read,laff & Learn by gilgee(m): 11:42am On Apr 14, 2008 |
**farts in her mouth** Now I fit see am?  |
Jokes Etc › Re: Funny Facts ! Strange But True by gilgee(m): 11:41am On Apr 14, 2008 |
Thats what I call monkey business.  |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by gilgee(m): 11:38am On Apr 14, 2008 |
Word finish for your mouth?  |
Jokes Etc › Re: Migines by gilgee(m): 11:37am On Apr 14, 2008 |
Tufe na wetin you do my darling clemcy? Trouble dey smell oo. |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by gilgee(m): 11:35am On Apr 14, 2008 |
Clemcy na how much he dey owe you?
We his kinsmen go pay. |
Jokes Etc › Re: Who Knows by gilgee(m): 11:34am On Apr 14, 2008 |
Tufe you no sabi sey na me be heir to that throne? I be the one and only Prince. |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by gilgee(m): 11:32am On Apr 14, 2008 |
Okay his brain contains ferrous ehen? |
Jokes Etc › Re: Lamentations Of A Nairalander (Quentininc) by gilgee(m): 11:30am On Apr 14, 2008 |
Migines you mean he is an anonymous husband ehen? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by gilgee(m): 11:26am On Apr 14, 2008 |
Hawaiian good luck to all them sexy cuties in the house.  |
Jokes Etc › Re: Airman Jones by gilgee(m): 11:25am On Apr 14, 2008 |
Clem honey wetin happen na? You dey attack this bros badly.  He don enter grand mum again?  |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by gilgee(m): 11:23am On Apr 14, 2008 |
Amen.  |
Jokes Etc › Re: Alcohoroscopes - Which One Are You? by gilgee(m): 11:20am On Apr 14, 2008 |
So Clemcy you no get job?  kai! |
Jokes Etc › Re: "aaaaaaaaaaaaagh! by gilgee(m): 11:18am On Apr 14, 2008 |
what are friends for? Choose for him na. |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by gilgee(m): 11:07am On Apr 14, 2008 |
 Who be pubic hair? |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by gilgee(m): 11:03am On Apr 14, 2008 |
Clemcy help us give am the medication and other services na.  |
Jokes Etc › Re: September 11 by gilgee(m): 10:59am On Apr 14, 2008 |
You mean sey Ituen don lose im mind?  Ituen come clear your name oo. |
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by gilgee(m): 10:55am On Apr 14, 2008 |
Clemcy you never tire to do stuff?  @Nitey Why you wan confuse us na? Na Love Machine abi chewing stick? @Migines you dey mind the boy? He spoil for inside im mama belle. |
Jokes Etc › Re: Men Are Too Clever by gilgee(m): 10:52am On Apr 14, 2008 |
Clemcy you and Tufe dey quarrel?  |
Jokes Etc › Re: Men Again by gilgee(m): 10:51am On Apr 14, 2008 |
Na efuT wey be Tufe clone. That can't be Tufe na.  |
Jokes Etc › Re: Imagine A World...... by gilgee(m): 10:49am On Apr 14, 2008 |
Clemcy you wan snatch Ituen from his wives?  |
|
Jokes Etc › Re: The Male Stages Of Life by gilgee(m): 10:30am On Apr 14, 2008 |
amen |
Jokes Etc › Re: gongo aso by gilgee(m): 10:29am On Apr 14, 2008 |
Clemcy you dey trip?  |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by gilgee(m): 10:27am On Apr 14, 2008 |
Nitey I no see wetin you type well so. Abeg talk am again.  |
Jokes Etc › Re: Give Her Another Chance by gilgee(m): 10:25am On Apr 14, 2008 |
How you dey Tessy? |