|
Jokes Etc › Re: The Danger Of Working Too Hard by gilgee(m): 10:23am On Apr 14, 2008 |
Which kind yeye true talk? Nobi inside my pocket your brain dey? |
Jokes Etc › Re: possession of good looks by gilgee(m): 10:21am On Apr 14, 2008 |
Clemcy you and tufe get beef and chicken? |
Jokes Etc › Re: Lmao by gilgee(m): 10:18am On Apr 14, 2008 |
Clemcy darling waddup? |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by gilgee(m): 6:06pm On Apr 13, 2008 |
Tufe relax, Migines too na elder. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 5:00pm On Apr 13, 2008 |
Make you leave Tufe alone oo. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by gilgee(m): 4:38pm On Apr 13, 2008 |
She is oomph. |
Jokes Etc › Re: Who Knows by gilgee(m): 4:36pm On Apr 13, 2008 |
Them no reach na. |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by gilgee(m): 4:31pm On Apr 13, 2008 |
na distracto ifernato. |
Jokes Etc › Re: Morning duty by gilgee(m): 4:24pm On Apr 13, 2008 |
Tufe na so you like the guy reach?  |
Jokes Etc › Re: Airman Jones by gilgee(m): 4:23pm On Apr 13, 2008 |
I wish una a happy triplets delivery oo.
Hawaiian good luck to una.
I dey visualize the scenario wey u and the children dey drag breast. |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by gilgee(m): 4:19pm On Apr 13, 2008 |
The slap gave me a love mark.  Baby slap me moreeee. . . |
Jokes Etc › Re: The Reporter by gilgee(m): 4:16pm On Apr 13, 2008 |
make you observe fasting and prayer. |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by gilgee(m): 4:15pm On Apr 13, 2008 |
nothing did him, in fact dided him nothing, o o o . In short him did nothing . . . eemmm diding nothing him. English hard oo.  |
Jokes Etc › Re: Read,laff & Learn by gilgee(m): 4:13pm On Apr 13, 2008 |
Na true talk be that. |
|
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by gilgee(m): 2:12pm On Apr 13, 2008 |
Thanks dear and yea am doing vely vely wellu. How oga and family them?  That your profile pic tight oo. You look cute and . . .  |
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by gilgee(m): 12:57pm On Apr 13, 2008 |
Feel like saying "hullo" to AJ.
How you dey today? E don tey small sha. |
Jokes Etc › Re: Job Interview In Italy. by gilgee(m): 12:56pm On Apr 13, 2008 |
Abeg Tufe na whose pussy you see?  |
Jokes Etc › Re: Funny Facts ! Strange But True by gilgee(m): 12:53pm On Apr 13, 2008 |
Ituen na after your own don die na. We go copy from you.  |
Jokes Etc › Re: possession of good looks by gilgee(m): 12:51pm On Apr 13, 2008 |
I trust my friends.  |
Jokes Etc › Re: What A Wife by gilgee(m): 12:49pm On Apr 13, 2008 |
Na to take idea follow them and initiate peace. Wahala nobi food. |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 12:42pm On Apr 13, 2008 |
Naija na elder you dey talk to like this so? |
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by gilgee(m): 12:41pm On Apr 13, 2008 |
because truth no dey his dictionary. |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by gilgee(m): 12:40pm On Apr 13, 2008 |
Kronky you don begin high on talcum powder again? |
Jokes Etc › Re: You Will Be Ashamed Of This Picture? by gilgee(m): 12:39pm On Apr 13, 2008 |
You want make he cry you a river? |
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by gilgee(m): 12:38pm On Apr 13, 2008 |
@Nitey I dey psychic na.
@Ituen Her ears don too open. |
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by gilgee(m): 12:36pm On Apr 13, 2008 |
**Summons Migines and Tufe for a heart to heart discussion** |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by gilgee(m): 12:33pm On Apr 13, 2008 |
Iteun you wan beat fever comot for the boy body? |
Jokes Etc › Re: Little Old Man by gilgee(m): 12:31pm On Apr 13, 2008 |
No trouble no love.  |
Jokes Etc › Re: Guinness by gilgee(m): 12:30pm On Apr 13, 2008 |
Naija I no follow oo. |
Jokes Etc › Re: Dad And Son by gilgee(m): 12:29pm On Apr 13, 2008 |
All of the above. |