₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,303 members, 8,444,867 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 07:50 AM

Toggle theme

Gilgee's Posts

Nairaland ForumGilgee's ProfileGilgee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 70 pages)

Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by gilgee(m): 9:46pm On Sep 10, 2008
God understands.
Jokes EtcRe: April Fool Or Wickedness? by gilgee(m): 9:45pm On Sep 10, 2008
We still dey wait.
Jokes EtcRe: THREE SONS by gilgee(m): 9:41pm On Sep 10, 2008
Sam this na the first time wey you dey lie or dey confused. Clemcy dey right here with me now. She be my 3rd wife. Abi na her clone or person wey be like am dey with you? check well oo cuz I dey fear women these days. Them too sabi.
Jokes EtcRe: Patner Allocation by gilgee(m): 9:40pm On Sep 10, 2008
You no sabi that language. Na ancient language.
Jokes EtcRe: Humour Me! by gilgee(m): 9:39pm On Sep 10, 2008
Dic-tion-ary? Na another form of trinity be that? 3 in 1?
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by gilgee(m): 9:38pm On Sep 10, 2008
I juz dey refresh my voice then. Nna I don't joke with business.
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by gilgee(m): 9:36pm On Sep 10, 2008
On top of that, I be the one and only Prince.
Signed
HRH One and only Prince.
Jokes EtcRe: Tufe! Come Back In Here! by gilgee(m): 9:35pm On Sep 10, 2008
We go package fresh boobies take do his welcome party.
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by gilgee(m): 9:34pm On Sep 10, 2008
Good question my brother.
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by gilgee(m): 9:31pm On Sep 10, 2008
Abeg make sure sey na Halle Berry own oo. When you go conduct the deliverance?
Forum GamesRe: One-word Association by gilgee(m): 9:31pm On Sep 10, 2008
Cart.
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by gilgee(m): 9:29pm On Sep 10, 2008
For where? That na my duty. I go take charge of the tithes, offerings, seed offerings, alter call offerings, special offerings, thanks giving offerings while you go manage the other small small offerings.
Jokes EtcRe: April Fool Or Wickedness? by gilgee(m): 9:28pm On Sep 10, 2008
As usual? Chei! You must talk wetin you mean oo.
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by gilgee(m): 9:26pm On Sep 10, 2008
Truth dey pain but e dey good to market our expertise at times. As people don sabi sey you sabi give head well, them go dey IM you any how now to ask for your services. grin
Jokes EtcRe: Here I Am If You Wanna Beat Up On Me by gilgee(m): 9:23pm On Sep 10, 2008
Them don bribe the whole angels, do illegal connections, stole the whole A/Cs and them don open China town for there. Enough fake and cheap generators full. I hear sey the whole place cool now. Abi na lie you dey lie when you tell me yester night?
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by gilgee(m): 9:21pm On Sep 10, 2008
The money wey grand ma give you don finish? You know as you dey do am na. Go back and lick on that . . . then she go drop again as usual. I hear sey you sabi give head well well. . . the woman dey happy all day after you don finish with am. wink You 2 mush!
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by gilgee(m): 9:19pm On Sep 10, 2008
E be like sey you need deliverance too oo. In fact na on top Olumo rock we go do yours.
Jokes EtcRe: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by gilgee(m): 9:18pm On Sep 10, 2008
Toi!
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by gilgee(m): 9:17pm On Sep 10, 2008
Yes na im make am dey stink too.
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by gilgee(m): 9:16pm On Sep 10, 2008
Kinger too small for you na, make yourself the King Kong. All hail da King Kong!!!
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by gilgee(m): 9:15pm On Sep 10, 2008
Infobaba na you go conduct the prayers oo.
Jokes EtcRe: Humour Me! by gilgee(m): 9:14pm On Sep 10, 2008
Two of them na from same mama. Na juz the spelling different.
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by gilgee(m): 9:11pm On Sep 10, 2008
Chei! Ibkaye you don turn nocturnal? **Rings my prophet for an urgent deliverance and cleansing**
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by gilgee(m): 9:09pm On Sep 10, 2008
He wan complain but he no fit cuz he's got tooth ache. Help am complain na.
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by gilgee(m): 9:09pm On Sep 10, 2008
I know sey truth dey pain but I still maintain sey I hail u. U too mush!
Jokes EtcRe: Here I Am If You Wanna Beat Up On Me by gilgee(m): 9:08pm On Sep 10, 2008
I no wan talk to avoid rapture.
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by gilgee(m): 9:07pm On Sep 10, 2008
Ibkaye your mates don sleep, wetin you still dey do wey u never sleep? Make I call Sauce now. wink
Jokes EtcRe: THREE SONS by gilgee(m): 9:04pm On Sep 10, 2008
We dey wait for Clemcy to come clear her head oo.
Jokes EtcRe: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by gilgee(m): 9:03pm On Sep 10, 2008
Bad boy how U dey?
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by gilgee(m): 9:03pm On Sep 10, 2008
Them no dey fight am. Kuvuki no get king na only high chiefs, ministers and prince E get. Then enuf boobies come follow.
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by gilgee(m): 9:02pm On Sep 10, 2008
E sweet you so tey you enter my grand mama. Oboy you dey use juju? I hail you cuz you too mush.
Jokes EtcRe: Patner Allocation by gilgee(m): 9:00pm On Sep 10, 2008
owu nmu na gi soro ti nyawu akwu.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 70 pages)