Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 70 pages)
I see you on top my grand mama for dream and the thing dey sweet my heart too much cuz that woman don cry for the thing tire. Oboy you get liver oo. . . chei! |
See you dey fear. . .lol |
You don turn doubting Thomas? |
We go send am enter yaba soon. I juz dey observe am since. |
Na kingsises dey worry you infobaba. You need to take medication fast fast before e turn virus oo. |
Ibkaye I no know sey you dey see road like this before oo. Studio I chop winch remain for you so why being rhetoric na? You wan take your hand open your yansh sey you chop winch? Na wah! |
Amen oo. As you don begin send gods to attack the prince of kuvuki you know the depth of the grave wey you dey dig for yourself na. Chei! See fine boy wey take im hand dig his own grave. 40 Ft grave. Bon chance mon ami. |
Clem na my 3rd wife na. She dey here in bed with me. She sends her love to you all. |
That na solid assets. Pay for 2 and get 2 free. She dey on sales. Chei! |
Them cut your tongue comot? |
na hen u be wan type abi? See wetin thief thief of people hen dey cause. Chei! God forgive him for he knows why he no wan leave people hen alone. |
See your head wey be like obasanjo own. ![]() |
Showbobo go buy olive oil come. Buy original one wey dey for bottle oo cuz that one wye dey rubber bottle na fake. ** The singing continues . . . Do something new in his life, something new in his life . . .** |
lol. . . see you black teeth. |
Studio43 I dey suspect you too oo. You sure sey you no dey kolo sometimes? I know sey nobi every time but sometimes E dey do you sey make you off your clothes for public enter bush abi?T Talk true, your babe no go see am we no many wey dey here. The truth shall set you free o o . ![]() |
Studio43 If nobi me give you how I go know? I give you small chop but you wan come fine pass me na im make you take overdose. You don see wetin e turn you into? Chei! ** Abeg make una enter prayers and fasting on top his head oo** |
Ibkaye talk true na we no go tell your mama nor Saucekid. You dey kolo small sometimes abi? ![]() |
hehehe. . . Bad pikin. |
na lie na kokolette. If you say na lie ask D'banj. |
Those guys them fine ooo. Una chop winch |
Phew! 4 in 1. |
Showbobo na who give you the jurisdiction to charge am? You are hereby sentenced to 3 months excess bla bla-ing for unlawfully charging the charged. Una don turn batteries. " Enuf charging in the house" |
Owero. . .Ife ni ne ge eme na abalia. Ana alu ya alu na Nsugbe. |
Coco? You mean she is a cocolette? Ibkaye come talk your mouth oo. na true? |
Sam you wan launch your own kingdom? That na big offense oo. Kuvuki remains the only Kingdom hia oo!!! We need to have a round table talk sharp sharp before you begin breed rebels. |
Showbobo na so you kind reach? Repent for the kingdom don reach your hand ooo. . . |
Tufe make you run as fast as your legs fit carry you ooo CUZ na death dey knock on your door so. |
Show pikin how you dey? We don nearly renovate Kuvuki finish. We go soon inaugurate am, till then make you dey find fresh and untasted bosom for the elders. I carry that contract give you and Clemcy. Signed and Sealed HRH Prince "you know na" of Kuvuki |
Who be Nwa-afor and Nwa-eke for hia? |
Wetin your eye see Ibkaye? |
Good one Sammy. Solid as usual. But wait oo . . . Clemcy na true showbobo talk? |
Holy Agbero you still dey alive? Chei! See as people dey resurrect any how these days o o o. I send you back to your grave now!!! ** Slaps him into a comma** |

