Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 70 pages)
I like act of bla bla ism |
**laughs bestestestestestest.** |
He is licking plates now. |
Nitey onye nmicha. |
All we are asking is give us more chance! Story finish. @Aj E be like sey you don give chances tire. Share your experience with us abeg. |
That is kakaraka! |
I bam my brother. How your side? |
AMEN! ![]() |
SAM MILLA:True talk. |
True talk DEF MIN. |
Make you exercise your intelligence joh! |
That is the Gen in action. More grease to your elbow, more weed to your brain and more tyty to your bla bla. |
Brain mutilation. |
and takes that one to locate others |
**Slaps delib back inside** |
He just managed to rinse his mouth with lizard urine. |
In fact Tessy, for committing this atrocity with alacrity and remorselessly, this woman go be miss world compared to you when you old. Every man in the house make una shout capital lettered AMEN!!!
|
Them don castrate her brain, nobi her fault. |
I dey here my bloda. I dey teach this small pikin the difference between blunt and brunt. |
This boy you no dey fear elders? Kai! If small pikin don too rub ogogoro for bla bla E go begin think sey all male na MAN. You fail ooo. You are still a BOY! |
Yes na. E don tey wey I remove am and some enter your bla bla. No worry, lemmie know when you dey chanced make I drown am. |
princesa: dups10: **snatches them both, takes them to the jewelry merchant with high hopes of becoming a zillionaire, he checks their quality. Shit! Princesa is just a crystalline glass while dups is brass. Fake diamond and gold! Throws them inside pit latrine.** |
bloom |
Where this dumbino from come out? ![]() |
Iyale? probulemu dey ooo. Who be this Iyale? However, TYTY I don summon you to my palace for a private talk concerning Gen. Milla. Wetin dey hold you? |
**sentences him to 500 years in prison with 24 strokes of the cane every 5 hours** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 70 pages)


