Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 70 pages)
ask am wetin he mean by UFO first. E fit nobi wetin you mean. |
From Gilgee pant e go enter your bla bla. |
na good piece of advice be that oo. Sauce born throw-away don tire you? |
sauce is partially fine. Now no ask me how I take know. |
bla bla mania. |
Clemcy i been think sey u don forgive me. So you still carry this thing for mind? Nobi my fault sey instead of putting bla bla in your bla bla, I go chuck gulder bottle put. My brain dey run too fast, e velocity na 300m/h |
kai. He is liverless ![]() |
Clemcy brain don shrink finish. Na small thing e take pass mustard seed. The effects of over bla bla. |
jaymobb:You no get respect for your prince abi? Na me wey follow you dey sample teeth na. hisssss. Chief Ituen no mind all these boys wey wan come lose their virginity in Kuvuki. |
thaaat! |
Electrical energy dey strengthen my bla bla. I am sure your eye go blind wey u see how huge the thing go be when electrocuted. |
See town crier don get mouth oo. |
Clemcy the prophetess! |
Jay wetin you dey yahn? You don drink that your fried pepsi again? |
no na manualbiography I sabi write. |
@IFY That ur tongue dey red. You never still stop to take fanta do breakfast, luck and dinner? |
Na she hold mandate to distribute demons this year. Na contractor. |
Saucekid You don don finally decide to stop subtracting? |
The pastor go first deliver you to convince us sey he fit deliver Fineidiot. |
Bla bla heat incorporated. |
Thanks oga mode ke ke |
kronkykay:Because jesus is Lord. |
I would rather die executing my hobby than be killed by my worstestestestest enemy. ![]() |
okay na heavy nothing? You don jam tipper wey carry gravel ooo |
TYTY Now i see why them say make person carry shovel take eat with im enemy. Ituen, I get the pic. U no need upload am again. That 9th time wey you collapse wey we come think sey E don finally happen, na the pic we been wan take do invitation letter and fliers for the celebrations of the death of a man wey get photocopy lives pass cat. Your own na 11. |
I heard the thing dey crash dvd writer sef. Na only blue ray fit save am. |
reality and dream at the same time. |
and amala with ewedu. |
Na sharp thinker. |
kai! That is baboonized oby. Fine people. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 70 pages)
