Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 70 pages)
That is the prof in action. More logics please prof. ![]() |
See this boy wey never chop wan wan fight yellow man sauceshit Make you una begin dig grave abeg and it should be 12 feet deep. make this boy no go know road come again for im next life. |
Kuz you are wa wa ed. |
Takes one insane fellow to know the other. Gives naija a free visa to insane republic. In fact na you go be the next presido without elections. |
![]() Mimi the fast way liker. . . I bet you like a fast one too. ![]() |
Mimi wetin you dey try talk? That your wink is suspicious, come explain better. @Clem You and mimi dey arrange each other? kai! ![]() |
Kronky you don kolo ooo you don kolo oooo. . . Na who do you so? E no go better for am oo. |
bosom ![]() |
ayusman16:and that your cousin you mistakenly bal bla ed go leak una secret give family. ![]() |
**Slaps yabberante on the forehead, he wakes up from his day dream, faces reality and concurs with the fact that what is meant for men is by no means available to boys** |
See this boy oooo. **Checks his temperature. . . excessively high and burning his brain.** I for talk am sey nobi your ordinary eye you talk dey misyahn so |
This thlead are making my day vely vely laughing laughing. ![]() |
Heard he has been banished from OYO with gonocacus flu. that one no get cure oo. |
Turkey turkey where art thou?!? |
Na that slippers type sweet pass. Na im dey milky pass. |
How you take know? |
Kaaaaiiii! |
All these ass lickers sef. ![]() |
Somehow |
Citizenry |
He dey inside pit latrine. |
excruciated |
you forgot to give me kuli kuli and dankuya. |
deliberately waiting. |
The question too sweet. . . ask am again. Kolombus. |
I still maintain that my grand father is the cutest guy on NL. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 70 pages)


