Crime › Re: Nigerian Lady Bathed With Acid In Italy By Another Nigerian Woman (Graphic Pic) by Gkay1(m): 1:23pm On Jun 06, 2018 |
i know say na money go cause problem |
Politics › Re: "Vote Buhari Out And Vote Who In?" Statement by Gkay1(m): 9:56am On Jun 05, 2018 |
all of us wey dey dis country na thief. mayb na 3 person go make heaven in Nigeria. well if una plan to vote buhari out make una also plan to vote me in. |
Crime › Re: Sapele Robbers Went Back To Same Boutique They Raided 8 Months Ago by Gkay1(m): 9:48am On Jun 05, 2018 |
i don talk am before, Delta state nor dey ever get good news. we wey dey Delta don tire for ourselve |
Business › Re: Piggybank.ng, The Nigerian Fintech Startup That Just Raised $1.1million by Gkay1(m): 7:12am On Jun 04, 2018 |
i just tire dis morning, abeg fever dey do me jor, |
Phones › Re: Can Powerbanks Be Repaired? by Gkay1(m): 7:06am On Jun 04, 2018 |
dukeokafor: My brother. Na the English na him break my head. I think I'd go to computer village tomorrow to repair it oga phone repairer is also an electrician or technician. ELECTRICIAN MEANS SOMEONE WHO REPAIR OR INSTALL ELECTRONIC EQUIPMENTS. |
Phones › Re: Can Powerbanks Be Repaired? by Gkay1(m): 7:03am On Jun 04, 2018 |
yes |
Properties › Re: Trust Fund’s N8.4 Billion Alagbon Towers Up For Sale by Gkay1(m): 7:01am On Jun 04, 2018 |
useless |
Nairaland General › Re: Python Killed In A Church This Night (Photos) by Gkay1(m): 10:40pm On Jun 02, 2018 |
thou shall not kill
the snake won come pray |
Christianity Etc › Re: Female Pastor Lifts Catholic Blessed Sacrament. See Reactions (Photos) by Gkay1(m): 10:30pm On Jun 02, 2018 |
abeg, make jesus Christ come, make we know where we dey go. dis is too much. sodom nd gomorah neva comit reach dis generation wen papa God wipe dem off. |
Celebrities › Re: E-money And Wife, Juliet Okonkwo At Wembley Stadium For Nigeria Vs England Match by Gkay1(m): 10:23pm On Jun 02, 2018 |
wat do u want us to learn from dis news @poster |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Rocking The N70k Nigerian World Cup Tracksuit by Gkay1(m): 10:10pm On Jun 02, 2018 |
useless |
Crime › Re: Man Parks His Car With His Daughter In Ogun. Robber Flees With Car & Daughter by Gkay1(m): 9:33pm On Jun 02, 2018 |
anything is possible in dis kontry, d wahala wey dey d kontry is bigger dan d kontry herself. |
Crime › Re: Kidnappers Who Abducted 4-Year-Old Child Stoned To Death By Angry Mob. Photo by Gkay1(m): 8:12am On May 31, 2018 |
it is well |
Sports › Re: First Time We Are Going To Competition Without Issues Of Money & Bonuses: Mikel by Gkay1(m): 8:07am On May 31, 2018 |
when una dey go with challenges nd complain, UNA NOR DEY ACHIEVE ANYTHING BUT NOW DAT EVERYTHING IS READY, UNA BETTER ACHIEVE SOMETHING O OR ELSE WAHALA GO DEY O. |
Gaming › Re: In Need Of PS3 Games by Gkay1(m): 7:00pm On May 27, 2018 |
good pm, how are u doing. i dont understand your question |
Romance › Re: Lovely Pre-Wedding Photos Of A Soldier And His Make-Up Artist Bae by Gkay1(m): 8:53pm On May 24, 2018 |
congrats |
Celebrities › Re: Noble Igwe Clarifies His Tweets About Yahoo Boys by Gkay1(m): 10:31pm On May 14, 2018 |
e nor konsin me jor |
Celebrities › Re: Dikko Nwachukwu: 8 Things You Didn’t Know About Zainab Balogun’s Husband by Gkay1(m): 10:28pm On May 14, 2018 |
it is well |
Sports › Re: Messi, Aguero, Icardi, Dybala In Argentina's 35 Man Provisional World Cup Squad by Gkay1(m): 10:22pm On May 14, 2018 |
e don tey wey i comment on dis site. how far na guys, d way d kontry dey go so i nor understand o. i just tire. |
Crime › Re: Abia Girl Maltreated By Her Rich Aunt (Photos) by Gkay1(m): 9:05pm On Apr 30, 2018 |
the wickedness of the wicked will surely come to an end one day. And God is not mock, whatsoever you sow, you will reap. |
Celebrities › Re: Miracle Ikechukwu And His Younger Brother, Samuel Igbokwe Pictured Together by Gkay1(m): 6:07pm On Apr 30, 2018 |
life na per head jor |
Politics › Re: President Buhari Meets With Donald Trump At The Oval Office. Photos by Gkay1(m): 6:05pm On Apr 30, 2018 |
nothing good will come out of the meeting. as usual |
Nairaland General › Re: First Set Of Lagos Big Boys In 1913 (Throwback Photo) by Gkay1(m): 9:19pm On Apr 20, 2018 |
Guilderland1: ��Please guys is it true that
Glo is giving free MTN
credit to Etisalat
CUSTOMERS that are
using Airtel...?
���� i guess u are dreaming |
Health › Re: How To Train Your Brain To Stop Worrying ! by Gkay1(m): 7:51pm On Apr 14, 2018 |
na wahala cox thinking, |
Travel › Re: Lagos-Abeokuta Road: How Do Lagosians Cope On This Road? by Gkay1(m): 8:35pm On Apr 12, 2018 |
e don tey wey i comment o, nairalander how una dey na |
Christianity Etc › Re: "Prophet Onovwiona Emmanuel Is Sleeping With My Wife" - Smart Ojeski by Gkay1(m): 3:57pm On Apr 02, 2018 |
hmm |
Webmasters › Re: Meet Chimdindu Okpala: Nigeria's Tallest Blogger Squeezed In A Small-Sized Taxi by Gkay1(m): 4:41pm On Mar 24, 2018 |
blessing with curse |
Family › Re: 6-Year-Old Boy Cries As His Mother Weds (Photos) by Gkay1(m): 12:09pm On Mar 24, 2018 |
y |
Politics › Re: 419 Yahaya's Confluence Rice: Dino Melaye Exposes Yahaya Bello by Gkay1(m): 6:03am On Mar 24, 2018 |
this is ridiculous. it is well |
Crime › Re: Soldier Beats A Man In Benue For Asking Him Not To Urinate In Front Of His Shop by Gkay1(m): 3:44pm On Mar 22, 2018 |
ff |
Romance › Re: Nigerian Wife Defends Husband Who Asked A Single Lady For party On Twitter by Gkay1(m): 10:33pm On Mar 18, 2018 |
wetin concern me |
Celebrities › Re: Davido Refers To Chioma As 'Wife' As He Debunks Break Up Rumour by Gkay1(m): 3:35pm On Mar 18, 2018 |
e nor concern me, life na per head |