God200's Posts
Nairaland Forum › God200's Profile › God200's Posts
This is so sad,the last program he did on Sunday night,he was keep on repeating the song.on his program:which is ireti Kan be ti ko nipekun ireti ayeraraye.ijoba olorun ni ireti na.which is everlasting hope.but nvr knew he was playing such songs for his end oga oo.Alakinde oo n he LL reply ooooooooooo ma pemi pa ![]() |
Liverpool vs Chelsea for d final Not Chelsea vs liverpool for the final So Chelsea win d champions league |
Flying from Nigeria to New York City USA |
The opposite of word opposite is 'SAME' |
Sister mercy chinwo nah small small bro Davido wan enter you.kiyesara itanje satani Lele yi oo ![]() |
This talk wey you talk nah plan work,check this girl wey talk she b fb friend to this criminal girl..just imagine.you don cook am n finished am.but all the way God c everything..if your story nah true then,B4 three days u won't fall into d rapist hand but if nah lie.b4 3 days the lie wey u cook go happen to u.dey go still rape u even than d story u cook |
lathrowinger:2083979293 zenith |
He keep me,my family my girlfriend,n my friends safe.n nvr make it words to leave me |
Let assume it happens to ur family,LL u take d excuse.oro buruku toun terin ;DYoruba proverb says |
Porn app,sportybet and bigo live |
No b penalty Ronaldo use to scored.compare impact of merci to Ronaldo.u can c Messi work more harder than Ronaldo,just dat goal luck is against him(Messi) |
Pple wise up,maybe dey ve pressurize the name comrade #adigun,maybe his life at risk nah e make am do m dat way,wiseup sorosoke wayray |
endsoldier brutality on d road and our boarder |
Thank God,happy delivery queen |
Oga ooo,,,what a loss |
Happy birthday beauty. Wullnp with abundant blessings of God. |
Thank you ma.God LL pay you with heaven.u n ur family LL make the kingdom of God in Jesus name |
This is our so called government of this country are idiot,person wey don collect millions of naira n alot other free gift .u still dey give am money.money wey u suppose gather n help d poor more n more.nah person wey get more money nah Dem our government dey give money.foolish government |
Ok oo,is that goodnews for Nigeria or for their family..what about d soldiers fighting for d nation everyday n nvr witness their wives giving birth rubbish |
,shey him no steal government money, this country nah rich people pay for jawe,c how dey maltreated pple cmon 5k,God dey as well God go use ur own hand too to judge u no wori |
Happy birthday to you Sir. You shall surely make heaven sir.you will not do it in vain.everybody shout big halleliyah ![]() |
If she was to pay nah naija money to go use to pay.they use Abu money to take care of Abu..imagine naija wif nonsense meaning |
What of engineer Rauf Aregbesola.former governor of Osun state. N minister of Interior |
01) square of 20 from d nos above=400 Square of 17 from d nos below=289 Subtract 400-289=111 02)square of 9 from d nos below=81 Add 40 from d and u got which is (81), 81+40=121 The square root of 121 from the ans will Got above i.e√121=11 03)square Of 5 from d nos above =25 Subtract 25 from d nos In d circle which is 9 25-9=16 The square root of 16 from d ans will get Above √16=8. 04)square of 30 from d nos above=900 Square of 25 from d nos below=625 Subtract 900-625=275 05)square of 8 from d nos above=64 Square of 7 from d nos below=49 Subtract 64-49=15 |
06)√121=11×[11] d already nos below The result =11×11=121. 07)√4=2÷[2] d already nos above The result =2÷2=1. 08)√169=13×[9]d already nos below The result =13×9=117. 09)3÷[1] d already nos below =3. The square of 3 i.e 3^3=27 The result is =27 |
Apere keeper congrat ![]() |
Naija league corrupt like hell My |
God is in control,fear not,those who r concern |
endsoldier brutality on d road and our boarder