₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,909 members, 8,520,099 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 11:05 AM

Toggle theme

Goldfish27's Posts

Nairaland Forum › Goldfish27's Profile › Goldfish27's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)

Politics › Re: FG To Buy Cooking Stoves With N9.2bn by goldfish27(m): 4:28pm On Nov 27, 2014
[color=#000099][/color]
Na today.....Dsame pple....just know 1 tin...this fools no get d messes for heart oooooooo...all na to enrich dem self
Politics › Re: 2015: “obasanjo And I Have Agreed To Save Nigeria” – Atiku by goldfish27(m): 9:35am On Nov 19, 2014
So all dis politicians know say Naija done dey spoil or na rotten ni and dem no want do anything....there is God oooooo....all dis money they are stoling
Romance › Re: Amazing Facts About Love!! by goldfish27(m): 9:32am On Nov 19, 2014
Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass...[b]Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass...[/b]Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass...
Politics › Re: Nigeria Ranked Fourth On Global Terrorism Index by goldfish27(m): 9:27am On Nov 19, 2014
Na news... Since we say we go use our own hand spoil our beloved naija because of greed, selfishness ok na white men go help us spoil am globally..... What u sow u reap....
Education › Re: "My Boyfriend Encouraged Me" –UNILORIN Best Anatomy Graduate by goldfish27(m): 9:23am On Nov 19, 2014
Wish una d best

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)