Politics › Re: Who Is Buhari's VP, Osinbajo, Osinbajo Or Osibanjo? Right Spelling Please. by goldfish27(m): 5:03pm On Dec 17, 2014 |
Guy forget d name of the car and enter the car or u be one of those bad belle pple make we know....4get d spelling n vote dem for change |
Politics › Re: General Buhari Shares A First Shot With Prof.osinbajo His Running Mate. by goldfish27(m): 4:47pm On Dec 17, 2014 |
They are just natural n real no b arrangi arrangi PDP.....this is the change in progress.... |
Celebrities › Re: Comic Actor Mr. Ibu Shows Off Massive Weight Loss In New Photos by goldfish27(m): 3:15pm On Dec 17, 2014 |
|
Romance › Re: Guys: Can You Kneel Before Your Girlfriend? (See Photo) by goldfish27(m): 2:24pm On Dec 17, 2014 |
ireneony: in public, is a big deal  Say na weytin na....when many fish dey river dey wiat for hook wey dem go jump enter na him I go dey mumu myself..... |
Nairaland General › Re: Soldiers Nab Fulani Herdsmen Robbing On Lagos-ibadan Expressway by goldfish27(m): 12:59pm On Dec 17, 2014 |
Ibos and Edos done leave dat work for them n move with technology lik internet scams.....high way robery na old fashion n no dey pay lik internet scam n politics |
Celebrities › Re: 3 Weeks After New Baby, Comedian Helen Paul Steps Out In Style (photos) by goldfish27(m): 12:02pm On Dec 17, 2014 |
Where is the baby na ...she leave am with houz gals abi...we no want hear houz gal on rampage pa@ 3 |
Nairaland General › Re: Pathetic State Of A Post Office In Lagos (picture) Chaii!! by goldfish27(m): 11:59am On Dec 17, 2014 |
sammoe: Whose responsibility is the post office? If u ask me na who I go ask |
Celebrities › Re: Cute Selfies Of Some Nigerian Hip-hop Artiste by goldfish27(m): 11:56am On Dec 17, 2014 |
Weytin e add to my life n our beloved Naija.....abeg una fp dey vex men self |
Nairaland General › Re: Okada Riders Now Ply Oshodi-Apapa, Lagos-Badagry Expressway Unhindered by goldfish27(m): 11:53am On Dec 17, 2014 |
holatin: its Goodnews to okada rider.
But if you look at it in a different angle
it's like passing a bill that suicide is allowed. okada on express road is like a gun shoot in the market place. All men have to eat which work dem give then b4 moreover govt mind dey 2015 election |
Celebrities › Re: Omoni Oboli Donates Blood For Christmas (Photo) by goldfish27(m): 11:50am On Dec 17, 2014 |
CuppyCakie: ok....must she show everyone this celebrities self My broda e tire all men........she look lik person wey need the boold self...she dey give or collect self.. |
Politics › Re: FG, States, LGs Share N628.8 Billion For November by goldfish27(m): 10:52am On Dec 17, 2014 |
E no reach me oooooooooooo |
Business › Re: Jonathan To Present N4.4trn Budget Today by goldfish27(m): 9:57am On Dec 17, 2014 |
Zakkyoz: that is definitely his last budget presentation. otuoke on his mind Budget for 2014 or 2015 I tot dey always release budget late dis time its too early ooooo somtin is fishy.....him want chopo b4 him leave the seat but he will still be fished out in the nearest future....GMB for change |
Properties › Re: FG Signs $80m Pact To Develop 1,672 Houses In Abuja by goldfish27(m): 9:45am On Dec 17, 2014 |
simplemach: Another land wasting exercise, building two bedroom flats on two plots plots of land. Instead of build around 4 to 5 storey building of about ten flats as a real housing project. We always choose to waste our lands in the name of housing estates. Another is that when the project is completed, and you dont know anybody around there, then you are simply not eligible to apply for one. $80m for houz.....dat alone go fit buile 1 city finish.....dis govt with tif tif...there is God ooooooooo |
Celebrities › Re: Caption This Photo Of Yemi Alade..looks Like She Has Something Under Her Navel by goldfish27(m): 9:41am On Dec 17, 2014 |
|
Health › Re: FG, Health Workers Fail To Reach Agreement As Strike Continues by goldfish27(m): 9:13am On Dec 17, 2014 |
holatin: FG smh
May God save dis country and open the blind eye Very soon farmers and food salers go follow....GEJ done finish Naija for us....vote him out come 2015 |
Politics › Re: Fuel Scarcity: TOTAL Oil Is Holding Nigerians To Ransom by goldfish27(m): 9:10am On Dec 17, 2014 |
Brightology2: Which way Nigeria, in sunny okosu's voice. Blaming game everywhere. Na total go hold nigerian or na Nigeria go hold total...story by a fool....GMB come 2015 n all dis will stop... |
Jobs/Vacancies › Re: If You're In Lagos, Unemployed And You Have Nothing Doing, Then You're Lazy. by goldfish27(m): 11:40pm On Dec 16, 2014 |
goldfish27: Ask dis ur boss say no b free him go school, no b almost for free textbooks him use study.......those days no b now adays ooooo if na now most of our fathers no go even get cleaning job self talk more of office work...I no blame dem sha...nigerians sabi lie die ....na d same person wey dey cry for work when him com get am by d grace of God or by who know who him go open him mouth say him carry cement for head me self pass all those stage but I no need to brag cos e get pple wey pass tougher tins than me pls try n encorage the youth n no dey blab lik gal wey miss her period..... No b ur boss mate be Dangote n the rest....weytin b him name self..if na one of those begger for govt houz road |
Jobs/Vacancies › Re: If You're In Lagos, Unemployed And You Have Nothing Doing, Then You're Lazy. by goldfish27(m): 11:39pm On Dec 16, 2014 |
Ask dis ur boss say no b free him go school, no b almost for free textbooks him use study.......those days no b now adays ooooo if na now most of our fathers no go even get cleaning job self talk more of office work...I no blame dem sha...nigerians sabi lie die ....na d same person wey dey cry for work when him com get am by d grace of God or by who know who him go open him mouth say him carry cement for head me self pass all those stage but I no need to brag cos e get pple wey pass tougher tins than me pls try n encorage the youth n no dey blab lik gal wey miss her period..... |
Politics › Re: DSS Parades Fake Boko Haram Associates Of Stephen Davis [photo] by goldfish27(m): 11:22pm On Dec 16, 2014 |
jacabi: Ah! Don't know what to believe again. Later dem go say make dem talk say na APC dey behind am.....na today Naija is full of sh*t n d media no dey help matters at all dem just be lik ashawo who pay na him go enter |
Politics › Re: President Jonathan Congratulates Buhari On His 72nd Birthday by goldfish27(m): 11:17pm On Dec 16, 2014 |
Ezedon: 72 years (official not real age) still vying for presidency, cant he give the leaders of tomoro a chance Even at 72 he is more presentable and good looking than GEJ at 30 make him step down 4 d sake of Nigerians.....see Jona dey form humble too....hahahahah. Dis politics dey make pple misbehave ooooooo |
Romance › Re: Stop Discussing The Ladies Or Guys You Bleeped With Friends. by goldfish27(m): 10:57pm On Dec 16, 2014 |
goldfish27: Anybody boy oooo or gal ooo wey deyinto dis small pokin habit na big f-up...but there is room for change but failing to change make TFTM(tunder fire the mouth) On a 2nd tot mak d mouth bend so once u see anybody with bend mouth nobody go giv him/her show |
Romance › Re: Stop Discussing The Ladies Or Guys You Bleeped With Friends. by goldfish27(m): 10:54pm On Dec 16, 2014 |
Anybody boy oooo or gal ooo wey deyinto dis small pokin habit na big f-up...but there is room for change but failing to change make TFTM(tunder fire the mouth) |
Nairaland General › Re: Share Your Robbery Experiences Here... by goldfish27(m): 8:17pm On Dec 16, 2014 |
As I walk tru the street n roads of naija I shall know n see no robbery and as I lay my head to rest n slip his angel comfort me n my family plus any1 I know |
Career › Re: Police To Promote Junior Officers With Higher Qualifications – IG by goldfish27(m): 8:12pm On Dec 16, 2014 |
Konvicta2: hw many times 1 thread go hit fp When no news what do u expect |
NYSC › Re: Lautech Corps Member Test-flies Drone In Osun by goldfish27(m): 8:09pm On Dec 16, 2014 |
China toy.....Go see weytin small boys dey do for china u dey here dey form scientist..... |
Nairaland General › Re: What Happens To An Expired Poison? by goldfish27(m): 8:06pm On Dec 16, 2014 |
It turns to Love potion......once u drink am if u b babe guys go dey rush u n if u b guy babe go dey toast u....for the other world sha..  |
Jokes Etc › Re: Father Christmas With Booty !! (PICS) by goldfish27(m): 7:59pm On Dec 16, 2014 |
See d K leg..... |
Celebrities › Re: BBA Star Tayo Faniran Arrives Lagos, receives warm welcome at airport by goldfish27(m): 7:18pm On Dec 16, 2014 |
ZUBY77: It's a pity this is the people we celebrate.. I tell u my broda |
Celebrities › Re: Awww...Flavour N'abania Performs For His Dogs [photos] by goldfish27(m): 6:54pm On Dec 16, 2014 |
I can see hunger for d dogs face.....make him go give dem food oooo b4 dem use him as food....which breads b those Dogs self no b bingo speices |
Business › Re: SEC, NNPC, Top List Of Agencies Stealing Billions Of Federal Revenues - Report by goldfish27(m): 6:52pm On Dec 16, 2014 |
Na today....all public sector na ole na since 1914 but some own na "kill at sight" |
Celebrities › Re: Meet The Hottest & Prettiest Yoruba Actress At The Moment (photos) by goldfish27(m): 6:48pm On Dec 16, 2014 |
Orikinla: If she is presently the prettiest and hottest Yoruba, then let us pray to God to deliver Yoruba movies. I wonder how she will look without makeup.  4get d make-up self....dis babe done bleach reach bone ... |
Celebrities › Re: Meet The Hottest & Prettiest Yoruba Actress At The Moment (photos) by goldfish27(m): 6:45pm On Dec 16, 2014 |
juliettamaj: Even Yoruba babes are samplying? Simplying in bleaching abi.....hypo done surfa |