Goldfish27's Posts
Nairaland Forum › Goldfish27's Profile › Goldfish27's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
dre11:Na bingo na |
Not as cute as my son......... |
What is "mimiko" a new discoverd specie of rodent? |
Gud |
Symbol of Crime.......joblessness na him mak all men dey join police self....Gud sha...dem big pass 20bucks so they are now promoted to 100bucks..... |
Who know them.... |
President wey no know him work very soon him go dey advertise condom....APC for change |
PDP products ..... |
[b][/b][color=#990000][/color]PDP at work again.....fear dey pdp camp |
Two |
Guy when u reach China u go fear fear weytin small kids dey do.... |
Drone to fight BH or GEJ govt......we did all dis when we where kids.......Go ask about me....I no brag ooooooo but dis one no fit even fly well n him carry big flag want crash am finish.....kudos man keep it up but naiJa no dey encourage dats y all men moved on....Our govt has fail his pple |
D writer no get work.......what's your business if e pain u go marry.....or u think say e easy to dey heavy......go ask pastors dem go tell u.... |
All na wash and campaign......I buy for 120 dis morni ooooo Right now what Nigeria need as a nation is "CHANGE".....and anybody wey like Nigerian the way e dey now No go see new year complete....Can somebody say Amen..... |
PDP with there lie lie.....all na wash campaign ni oooooooo....pple abeg mak una shine una eyes...GEJ and PDP has failed Us since democracy start...its time for change oooooooo...Na train go put food for ordinary man table or give our youth work to do.... |
Story for D gods.....lie lie pple |
No carry ur baby go see doctor...dey there dey form faithful nairalander make ur baby dey in pains....but u self no try hw u go slip knowing ur pikin dey ur chest.....dey there make all dis small native doctor for nairaland give u fake advice.......for ur mind u no sabi who u go go see....na for nairaland u born ur pikin or na dem help u during labour,,, |
nuclearboy:Who contest against GEJ in PDP (papa dupe pikin) primaries ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
kestolove95:Am still weeping...Nigeria need change or we are doomed....Ohhhhh my beloved Mother/father land...I love U from my soul and wish d best for Her......"PDP out" movement starts now |
DonaldGenes:No1 says his plan/secret to d public till he/she is given change to execute it....has GEJ fixed any problem since....we Nigerians are so use to hard life, corruption, lies they we are so scared of change...If truth be told Buhari and GEJ has no comparison....Buhari for change...he has rule and we can all attest to dat....I think its time for Nigerians to do away with religion difference, tribalism n sentiments cos it has been killing n is still sinking Nigeria till date we should all put Nigeria 1st....pls if u don't think about urself pls think of that of ur future generation cos PDP (papa dupe pikin) has n will never guarantee the future......pls put Nigeria 1st n Vote for change and Oga Buhari is the beginning of a better Nigeria.... |
Picture pls |
If 1=2 2=5 3=10 4=? Ans =50 How if u may ask 2 X 5 =10 which is 3 Then 5 X 10 =50.......... |
[b][/b][color=#006600][/color]If 1=2 2=5 3=10 4=? Ans =50 How if u may ask 2 X 5 =10 which is 3 Then 5 X 10 =50.......... |
If 1=2 2=5 3=10 4=? Ans =50 How if u may ask 2 X 5 =10 which is 3 Then 5 X 10 =50..........true or yes |
Here in madrid gal are too pretty for all the list |
Dis guys no know say we self na old bird...na so 1 call me and weytin surprise me b say him call my name say a frd giv am my number make him help me get custom..when I ask am d name of the frd him try form bad network and ask mak I call him back..after 10mins or so him call back dey ask me y I never call him..I told him say me no get money for fone....na so him vex say mak I go put card call him...na so I just dey laf ooooooo......All men need to sharp up....no b say person dey look 4 means say him go give away d one wey him dey manage foolishly.... |
See Boko haram dey come oooooooooo the same NGO wey dey talk go run enter bush....I see say dem want make pple notice dem.....I go notice dem when any of them go sanbisa forest go see the well being of those kidnap girls... |
To me up with this the government should reduce and cut the allowances of all it top officials starting from the president to d local chairman....lead by example and to to add extra tax to the common man who doesn't even know the price of air ticket talk more of crude oil......if our leader no change we are heading for the rock cos even oil go finish one day make dem go china and arab go see what the call development and no b to dey spend 9.2 for common stove.....there is God oooooooo |
[color=#000099][/color] Na today.....Dsame pple....just know 1 tin...this fools no get d messes for heart oooooooo...all na to enrich dem self |
So all dis politicians know say Naija done dey spoil or na rotten ni and dem no want do anything....there is God oooooo....all dis money they are stoling |
Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass...[b]Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass...[/b]Love dey different different ooooooo but na mama Love correct n pure pass... |
Na news... Since we say we go use our own hand spoil our beloved naija because of greed, selfishness ok na white men go help us spoil am globally..... What u sow u reap.... |

