Goldfish27's Posts
Nairaland Forum › Goldfish27's Profile › Goldfish27's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
People still dey follow that hell called road? |
So u want make we go buy am or what. pls how this news take affect the price of garri for market abeg |
Come na screen be that or na sandpaper |
I have come across topics on women having smelly private part and I have decide to shade more light to it as well as state some solutions. The problem large but make I list the common ones associated with our Naija women and babes (Wives and dem Big girls). 1. Over covering:- I see no reason why a woman or lady will wear pants at night to sleep the place also need fresh air too, or you they cover am from village or city witches? 2. wearing fake pants/undies: - I call it fake pants because the materials used in making those pants are not for pants but for people living in places like Russia and Antarctica. some even dey wear leather/rubber pants i pity una room mates with the odor una emit. 3. Eat well:- processed food, soda which contain lots of sugar play a big role in making the odor unpleasant. keep forming big girl no cook food for house, customers go run and business go reduce. dey form busy or big babe till flies begin follow u about or oga go find side chick. 4. Dehydration:- Drink plenty water una no want just because u feel u will add weight and loose sharp abi? the odor go loud. 5. Over Undies:- How only one person go wear pant e no do u, u still wear tight (skin tight as una dey call am) on top come wear jeans follow. my sister/madam u want suffocate her? u sabi say something wey die must smell. 6. Lack of Exercise:- When you exercise, your body releases waste and keep the whole body healthy. do you read where I said the whole body, the place na part of the body oooo and it will also benefit from the exercise too. we all know most of our gals n women wey dey exercise na to reduce something (belle or weight) and not for health wise. We all need exercise pls no matter how small. 7. Bacteria and virus:- We all know that most of our ladies na host to the aforementioned, even some of them na bacteria and virus themselves. make una do full blood test and culture test to know which one una carry or be so that una go start treatment sharp sharp before una turn from host to the bacteria or virus itself (that's for those wey never turn bacteria or virus finish)......... Men make una no too laugh ooooooo because i go soon visit our case too................ Admin if e no make front page i swear u no like our females and u no want help them |
The problems are: 1. Over covering:- i see no reason why a woman or lady will wear pants at night to sleep the place also need fresh air too. or you they cover am from village or city witches? 2. wearing fake pants/undies: - I call it fake pants because the materials use in making those pants are not for pants but for people living in places like Russia and Antarctica. some even wear leather/rubber pants i pity una room mates with the odor una emit. 3. Eat well:- processed food, soda which contain lots of sugar play a big role in making the odor unpleasant. keep forming big girl no cook food for house, customers go run and business go reduce. dey form busy and big babe till flies begin follow u about. 4. Dehydration:- Drink plenty water una no want just because u feel u will add weight and loose sharp abi? the odor go loud. 5. Over Undies:- how only u go wear pant e no do u, u still wear tights on top come wear jeans follow. my sister u want suffocate her? u sabi say something wey die must smell. |
Couple kiss @ their wedding na wahala, them no kiss na news abeg is it ur kissing? |
With bUHARI and aPC, thats future impossible tense |
The ones with aircraft or the ones without a single aircraft pls we want to know so peoples application won't be use to settle Bala the suya man as compensation of being APC's suya man? |
Them forbid person to be madam? |
Tinubu is a good leader no doubt but age is not and never on his side. he need to rest and tender to his sickness. those pushing him only want to use his name to rule. No sane Nigerian will want Buhari V0.2 |
HolyMan12:How their KPEKUS no go smell when one person go wear pant and tight under jeans |
Its very simple "Babe down there stinks like a dead rat" |
CASHOUT 101 |
e get some table wey if u shake am u must bend too by its weight. u done do your own now expect them to also do them own. |
You stand by ours and wants others to leave theirs. Abeg the talk they parallel? |
It doesn't stop them from been arrested when the time is right. A thief is a thief no mater the honor(s) bestrode on him/her. |
Tareq1105:IS BUHARI FULANI OR HAUSA? |
But Obi nor Atiku presidency won't benefit Igbo people abi? Abeg see careless capping |
Most Chinese in Nigeria are prisoner who the country use to make money from 5th world country like Nigeria. 90% of their pay is sent back to their home country while they manage 10%. after managing 10% you come chop him money say u no go do!!!!!!!! babe the convict instinct sets in |
Story! Story!! Story!!! |
I thought some persons said there is nothing like juju, what can they say about this? pls i need reply |
Please list their names so we can borrow loans from them before they get close. lol that's what someone calls "crippling the crippled" |
Pls why was Tinubu absent? we need ans from any of his PA on nairaland |
Story! Story!! Story!!! |
I disagree with No.3. At least one graduate of higher education. come to the north and find out for yourself. |
Whats the difference between APC and PDP? for me its like a man wearing suite on Monday and traditional apparel on Friday with an aim to defraud a company (Nigeria) |
iamyemiakins:No mind him abi buhari we dey rule nigeria get certificate or leadership skills ni? |
RapistOnBail:YOUR NAME SAYS IT ALL. |
He who have ears let him hear because las las everybody go chop breakfast. na people wey get money dey fear pass now self
|
guy make u know say nairaland done turn playground from some scammers ooooooo b4 we go hear say i pay for this i no see that. shine your eyes ooooo sapa is real |
