GooseBaba's Posts
Nairaland Forum › GooseBaba's Profile › GooseBaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 (of 68 pages)
You get peoblem? |
Anyhow sha, asper jojomi situation, when man see gongo him dey loose composure. that is why he forgot the friend condom. |
And a joke it was, wetin be ya own self? |
Wetin self, 1st victim a whole Goosebaba, where them for hear am you fit catch breeze. ![]() |
alabirin, he pain abi? that was what i was going for now you know say meself get for hand. anyhow no insult intended na you start wahala. ![]() |
Bone that thing me i be GOD pikin, i have said before any young person wey go stay florida, where old people we wan die they pack come that person na witch. asper you be cadet for witch. |
Okay no vex it's nearly midnight u sure say them no dey wait you for meeting so? |
I trust na, Good evening ma, abi no be evening you dey for ganny sate of florida. |
Well i know say u be grand mama for NL so i sabi how your mouth come sharp like say tommorow no dey. |
You don start again you and your sharp mouth, u gave me the credit. ![]() |
what has nigerian male got to do joke section, ? |
Well not tonite, i agree GOD don punish devil. i came to nairaland to yarn with pleasure not to start wahala. but mind you i'm in a good mood today so next time you mis yarn again. E no go easy for here. Goosebaba has spoken ![]() |
Cadet na send them send you? na GOD i take beg you tell them say you no see me. because GooseBaba no like Wahala, 1st thing 1st my 1st post was not the posters question, it was my observation on the replies, it appears you like wahala, ![]() |
@ Poster Jojomi so you shine gongo several times, where did you dump the 1st load? and if na splash you splash why the sleepless night? Meanwhile ignore phallus or no phallus that one na jagons. |
Why are we hearing marriage, Hiv, papa bom boy, diapers and what not. the man clearly said his runners did not enter the land of pregee, if he catch AIDS Wetin concern una inside, ![]() |
MR man take it easy, just like you shine the thing easy ![]() |


