Gowaga68's Posts
Nairaland Forum › Gowaga68's Profile › Gowaga68's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 115 pages)
God Bless NIGERIA ,i love my country moni dey here no need to go india,i pity dem home non of our guys die sha? |
i hear one mumu dey say make dem cancel TARABA u no get mouth. ![]() |
can some one tell me how to do biz there asin what moves well when you bring to 9ja from there. |
ok here they go again , this NL sef ha |
well bro keep searching , my fellow Hausa 's dont come online much but if in need give a description of what u want. |
ok fair on ma lady no mind em ,do what you like it's your life. i no dey dere o |
hmm wat a pity notin for us we 9ja base. |
life goes on , thats what she wants so be it but not in our house ![]() |
YES there is still Free Moni, if your dad or mom gives you other than that forget am, ur playing in some 419 pot. beware. like one sister talk am awuf dey run belle. |
OHH ABACHA , if only he was here Cameroon will see what will happen. no more brave people in nigeria every one wants to be rich or so but not to face the fact of our children to come. |
its not a big deal ,dont see any thing bad in that and it's not a funny issue here, at lest na ur moni u use buy am and who cares if na chop u wan go chop am ,they are silly and dont know their work that guy need to be sacked. |
how and what does it take to get started? |
can we now talk on how to meet and the price issue ![]() |
i go need am o but where u dey? need ur reply asap. |
what facts you got on the property? |
USD we Buy 150.50 And Sell 152 GBP we Buy 234 and sell 236.50 Euro WE Buy 193 and Sell 196.50 |
hope you all doing good? ![]() |
Fhemmmy:USD we Buy 150.50 And Sell 152 GBP we Buy 232 and sell 236.50 Euro WE Buy 189.50 and Sell 193.50 |
jumi07601:am very sorry its nepa wahala phone flat down only zain was on but pls try calling the 3 lines . am very sorry for the inconvenience caused. ![]() |
blessaff: gowaga68: |
USD we Buy 151.50 And Sell 150.30 GBP we Buy 227 and sell 231.50 Euro WE Buy 189 and Sell 192.50 |
congratulobia HAPPY for YA, NL is growing BIg wish it helps more and more people. ![]() |
hmm ![]() |
that's some thing cant they leave ppl to enjoy them self ![]() i wonder who and who dey go patronize em ,no be that same people wey de harras them. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 115 pages)
