Handsombob's Posts
Nairaland Forum › Handsombob's Profile › Handsombob's Posts
1 (of 1 pages)
sima so u finally tlk ur mind.which i no say if u get chance u go won go out with him |
JUJU, OR ABI NA JULIUS DEM DEY CALL U I DEY VERY HAPPY FOR U JAREEEEEEE, AT LIST U DON ENTER HAUSE MK SURE SAY U RESPECT UR MARRIAGE OOOOOOOOOO |
omo na we wey dem born for march na him be de bumb |
omo abeg segun arinze tooooooooo fine , compare to omo baba and obasanjo |
well u try shaaaaaaaa. no be say u toooo tight.next time do ur mouth well. |
picking way they beat him mama,no no say him own picking go beat am back.wen hin own time reach.and him get luck say i no they close with am there him 4 use im eye see somthing.and mk him no say him lay course on his or her self. |
any body way no say in head strong make him jst try me,(tufeooo,samoooooooo and any other person) |
fater every thing all of una they act like the yoruba guy.cos if na me i for don skater all of una face |
mama miyaaaaaaaaaaaaaa |
angela jully na him be the sweetest among all of them. |
na wa , who be that way go they compear btween model(baba kelly ) and that stone code guy (50 cent) |
NA MY OWN EMAIL A,D BE THIS, HANDSOMBOY2003@YAHOO.COM. |
enque i see you sabby yarn.abeg send your email a.d or you should add me to your buddy.i need make we dey yarb ourself |
clemcykul e be like say you like ugly guys too much.well if you dont mind , give me your email a.d cos i they day online every day from office. |
thank you bros for that talk way you tell the jew man. |
SOMETIMES I THEY TIRE FOR SOME PEOPLE YARNS , FOR A GUY TO NEEEL DAWN AND PROPSE FOR HIM WOMAN DEPEND ON HAW THE TWO OF THEM DEY CLOSE REACH. AND TO NEEL DOWN FOR UR WOMAN NA PART OF THE RELATIONSHIP RESPECT WAY EVERY BODY SURPPSE THEY GET FOR HIM WOMAN.COS THEM SAY NA AS YOU TAKE PUT YOUR BED NA SO YOU TAKE SLEEP UN TOP.COS ALSO DATING, COURTING AND MARRIAGE GET ETHICS WAY WE GO USE THEY FOLLOW EACH OF THEM. SO TO CONCLUDE , TO NEEL DOWN TAKE PROPOSED TO YOUR WOMAN IM DEY VERY IMPORTNT,COS EACH TIME YOU REMEMBER THAT SINERIOOOO HIM GO MAKE THE LUV MORE STRONGER. |
i believe say a good relationship no get mouth to talk. i they still wonder for the kind comment way people they make, way be say i f the girl don tell the guy say them no go make luv untill them get married.the day way them go even do them no go no till them finish am.the girl go come realise.so to say a good relationship no get mouth to talk.but action. |
eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa to come dey say that i day sorry to them, no go solve the problem at hand.instead we go look for the solution of the problem.which be say we go let them understand 1st say for any one to get marry to a virgin naw na big problem . cos hin get some social life style way e say them surpose get.that one naw bring about the problem of them bein a virgin at that age. wating i go advice them be say make them no relent in any way.believe 1st on their self $ get that believe say one day their own husband go surely come. finally them need somebody way go dey give them counselling,which i go feet help am. |
OMO THIS KUVUKI LAND NA A VERY SWEET PLACE TO BE OOOOOOOOOO.ABEG NO BODY WAY NO GO LIKE TO GO THERE. AAAAAAAAAAAAAR THEM GET A VERY NICE FEATURES.I NO MIND TO GO THERE FOR MY VACATION.WHO DAY WITH THE FLYING TICKET, I GO LIKE TO BOOK MY OWN TICKET FOR FUTURE. |
EVEN ME I DAY EVEN THANK GOD SAY I NO GO UNILAG SELF.COS INSIDE THAT SCHOOL YOU GO SEE A GUY WAY NO GET MONEY AT ALL GO DAY FORM LIKE SAY HIM PAPA NA HIM BE THE GORVERNOR OF C.B.N. THAT SCHOOL REALLY NEED ORIENTATION FOR HAW TO BE THEMSELF AND NATURAL. |
I just pray that manunited should not their politic to the peach that day.and allow the refferry to decide for the march that day.it is going to be a tough march any way and to deside who is to carry the premiership. |
abeg make una try advice miss EKITI and MISS LAGOS say if na that kind face them get , make them know ever bring am out for net again make people they see am.cos their faces look like monkey way wear cap.and also monkey way way get miss carriage or the one way miss him period. |
won talk say that miss NIGERIA fine shaaaaaa.but make she cool dawn for her make up.and if she won snap picture make she try dey add some smile to her face to help her fine well welllllllllllll. |
march fixing in england has becom a big problem we are having in england. which i feel should be stop.and they should tell MANUNITED to back out from that act. |
A romantic person can also be somebody that has a good physics |
To my own understanding i believe a romantic person should be somebody that should meet his or partners emotional feel at a particular time. |
1 (of 1 pages)