Happney65's Posts
Nairaland Forum › Happney65's Profile › Happney65's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 425 426 427 428 429 430 431 432 433 (of 434 pages)
The children of the Rich..The Super,Super Rich..The Pickin wey them go born look well before he enter this world..HML to the Couple,I wish them the best..It's a Pity the Girl's Old Man dey behave like person wey get Mental problem... |
Walspring:Lol.Lol |
Walspring:Bros,No be prayer we need..Na actions..Prayers wont do Nada..Our President Buhari president dey there ohh ![]() |
Walspring:Bros,Abegi which kain sin.Comot there joo..Make person enjoy hin life,nobody fit dey tell me make i no fuk..Iranu,Abasha.. ![]() |
Nonesense.Nonesense and Nonesense.What crime have a committed by Having Sex?Ohh my goodness,some idiots just quote an archaic book from the Middle-east and tell me to use that as a Yard-stick over my Life?Arrant Nonesense and Crap..Abegi |
So you Women can see say we Guys fine pass una..Abi no be so?The greatest invention is the Make-up..without it,Most Guys wont bother getting Married..Fact |
lekjons:Mumu dey worry you..Which Kain Pressure?Henn?You dont know anything..He does not know he would be pressured before he decided to contest abi?He for dey Daura tending to he's Cows..Mumu Talk |
Nonesense..Abeg Play Shakiti bobo for me joo |
Then she was still a Virgin but not now anymore..And am sure she wasnt disvirgned by Tee..Blizzz..No No No. ![]() |
MarieSucre:I havent marries any..Not yet as i need to be ready in all areas of Life for Marriage..But would do so soonest..However i have Yansed as many as over 50Girls..You Dig? |
bayocanny:Lol |
All of una wey no see sleep see,Una be Akudaya..Dead Men/Women wey come back to the world wey no die finish.. ..Abegi na Joke i dey ohh..This is what too much of Nollywood has caused..hehehe |
stevecrun:Lol..What about those of us that has being footing our own Bills like 3-4Years ago?Wey we still get Family Bills..Make God sha Bless all our Hustle |
Ctemi:Notepad?can one get apartments there too?Is it like craigslist too? |
Good for you..When all those serious Guys dey tell you say them love you,Na Yanga you dey use them do..You where looking for that perfect Guy when in essence you where not perfect..Then you ended up going for that "timid" Guy and now Karma is calling upon una.Abegi Jare ![]() |
stevecrun:Yes ohh,he is..A Guy with a Big heart..He's Miracle is on the way,not like some people who go dey come here dey claim champion..He's a Don.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 425 426 427 428 429 430 431 432 433 (of 434 pages)
