Celebrities › Re: Faze, 2face, Annie, Blackface & Akon (Throwback Photos) by Harrykn(m): 11:00am On Nov 26, 2021 |
See as dem look like our current yahoo boys |
Food › Re: Dragon Chicken The Second Most Expensive Chicken In The World by Harrykn(m): 10:58am On Nov 26, 2021 |
AdaSunshine: They look like they've got elephantiasis. This comment reach to smoke Igbó o
|
Politics › Re: Ibom Deep Seaport Committee Lands In South Korea … Photos by Harrykn(m): 10:42am On Nov 26, 2021 |
You Dey wear nose mask and Dey shake hand, who you Dey deceive. |
Phones › Re: Please Suggest A ₦70k Phone With Good Camera And Battery by Harrykn(m): 10:15am On Nov 26, 2021 |
Look for Redmi phone or Samsung or iPhone 7 128gb |
Romance › Re: Why You Are Yet To Cash Out As A Yahoo Boy. by Harrykn(m): 10:12am On Nov 26, 2021 |
samuel051: even my mama use lies collect my Christmas money and other money wey I no see till tomorrow.. lol, this comrade nah bad guy. |
Politics › Re: Godswill Akpabio Visit Asiwaju Bola Tinubu (Photo) by Harrykn(m): 8:48am On Nov 26, 2021 |
My guy don old finish. We no go forget Wetin you do use that year eh! Steal the funds share the funds we party. Udom nah stingy man This man bin sabi the koruption coordination
|
Romance › Re: Why You Are Yet To Cash Out As A Yahoo Boy. by Harrykn(m): 8:46am On Nov 26, 2021 |
samuel051: who truth help for this life,if buhari dey truthful e for no smell asorock, even dat illegal immigrant for Spain wey see money and truthfully go return am to Spanish police,wetin be he fate,mavrodi of mmm cash out massively with lies, even Facebook wey u post for marketplace go tell u say make u share ur post to other groups only to kill ur account, even client go whine u with lies to avoid sending u money.. oga dey for truth o,na dat one u go use feed ur children for this yeye country wey 1kg of gas go soon turn 1k.. maybe na family house u dey stay so u no dey pay rent or feed anybody or pay school fees.. Nigeria never do u strong thing,abi na police own we won talk or na bank?? I hate the lifestyle bro, I don’t have to be lying here and there to achieve everything you’ve written there, don’t justify bad habits. How will you feel when you discover that people have been lying to you just to obtain your resources? I know you would love to waste them.
|
Food › Re: My Evening Meal Many Years After Graduation by Harrykn(m): 8:38am On Nov 26, 2021 |
HonestFriend: You just open mouth to talk... Someone is complaining about how things re difficult for him... You re here describing as garri rich man's food... See as e pain you. Go and help his life and stop supporting him before yellow garri go blind him eye
|
Food › Re: My Evening Meal Many Years After Graduation by Harrykn(m): 8:35am On Nov 26, 2021 |
This post sef shouldn’t come to front page when e Dey chop better food e nor Dey post am
|
Romance › Re: Why You Are Yet To Cash Out As A Yahoo Boy. by Harrykn(m): 4:47am On Nov 26, 2021 |
I hate fraud, that why I left my boss. I can’t be lying up and down for money e Dey stress person seriously. Everything you say from day one to cash out day all lies, what if I don’t remember my yesterday’s lies nkor naso all my time go vanish ! |
Politics › Re: Hon. Dr. Uwem Udoma Pledges His Continuous Support To APC, Abak Chapter. by Harrykn(m): 4:39am On Nov 26, 2021 |
They have started! Nah to use our problems solve their own you Dey see so. |
Investment › Re: Crypto For Beginners – Learn Everything About Crypto Trading And Investing by Harrykn(m): 4:37am On Nov 26, 2021 |
Anything that will make me loose my small 1k I no do instead I swallow am. Op I haven’t seen any crypto lessons with money how are we gonna mek money from it now? |
Health › Re: Scientists Sound Alarm Over New 'worst-ever' Super-mutant Covid Variant(Pix) by Harrykn(m): 4:31am On Nov 26, 2021 |
Wetin Dey worry this people again sef? Shey COVID don finish nah why all the text book again sef ! |
Romance › Re: I'm Depressed I Might Commit Sucide Or Do Something Evil Please Help by Harrykn(m): 4:30am On Nov 26, 2021 |
Wetin Dey worry man? Some people Dey find money you Dey worry because of pothole for your head! Abasi Mmi mbok!! You better wtfup and start doing important things and make more money to buy extra hair for your self |
Education › Re: Life Is Unfair And People Are Wicked And Heartless by Harrykn(m): 4:27am On Nov 26, 2021*. Modified: 11:48am On Nov 26, 2021 |
Life is so unfair yes, Cheer up and hold to your hustle. Most of us here are going through tough times no be until dem post am for NL |
Jobs/Vacancies › Re: Give Yourself Salary!!! by Harrykn(m): 4:25am On Nov 26, 2021 |
Back to sender. |
Politics › Re: Tundun Abiola: I Pray They Dont Kill Nnamdi Kanu same Way They Killed My Father by Harrykn(m): 4:22am On Nov 26, 2021*. Modified: 11:01am On Nov 26, 2021 |
Biafra is the dream! Not just Nnamdi’s dream so it’s a going concern and will continue irrespective of initial gra gra. |
Politics › Re: IGBOHO: 'yoruba Leaders Need To Learn From The Igbos - Oluwo by Harrykn(m): 4:19am On Nov 26, 2021 |
Una don start to Dey masturbate for Ipob matter again |
Christianity Etc › Re: The Danger Of Rising Too Quickly by Harrykn(m): 4:17am On Nov 26, 2021 |
Op nah money I need, I no mind if you throw me block at once mek I rise early. |
Politics › Re: How Bandits Wasted Lives Of Over 213 Soldiers & Civilians In Katsina State by Harrykn(m): 4:15am On Nov 26, 2021 |
How they wasted those lives is actually none of my business |
Crime › Re: Amotekun Rescues Herdsmen Abducted By Kidnappers In Ondo by Harrykn(m): 4:14am On Nov 26, 2021*. Modified: 11:02am On Nov 26, 2021 |
Which kind news be this ?
|
Education › Re: Non Return Flap Valve Solution To Snake Problem In The Toilet (photos) by Harrykn(m): 4:11am On Nov 26, 2021 |
The way life goes , because madam Naf died of snake bite every body now advertises snake resistant, hahahaaha. If it was adebayo from sokoto people for talk say nah poor toilet hygiene |
Business › Re: CBN Bars BVN Violators From Opening Bank Accounts by Harrykn(m): 4:06am On Nov 26, 2021 |
Actually they don’t have what to do! |
Business › Re: Ways To Make Money With Just Your Smartphone And Data! by Harrykn(op): 4:02am On Nov 26, 2021 |
Come in and share your ideas.❤️ |
Business › Ways To Make Money With Just Your Smartphone And Data! by Harrykn(op): 4:00am On Nov 26, 2021 |
Aside sport betting, forex and fraudulent activities, which other ways can a person with little or no solid skill sets earn money online with just a smartphone and data? |
Fashion › Re: Meet Contestants Of Face Of Royalty Africa Pageant As Finale Holds Nov 28 by Harrykn(m): 3:44am On Nov 26, 2021 |
All I See here is heavy makeup and photo editing |
Crime › Re: Young Couple Found Dead In A Toilet In Ondo State (Photos) by Harrykn(m): 10:20pm On Nov 25, 2021 |
Murdered! People just wicked #sadsouls� |
Romance › Re: Why I wept seriously this morning?(pics) by Harrykn(m): 9:59pm On Nov 25, 2021 |
Iamdbull how matters Dey go nah, that our track wey lappy spoil don set ? |
Politics › Re: Prof Chukwuma Soludo And Family In New Pictures by Harrykn(m): 9:53pm On Nov 25, 2021 |
Those gangster boys are doing well |
Food › Re: My Evening Meal Many Years After Graduation by Harrykn(m): 9:47pm On Nov 25, 2021 |
Idamond: compare what u listed here with what u saw on pic.. aproko Wetin you call me  Aproko!!! You be Mfed~ekpe, you gerrit! |
Food › Re: My Evening Meal Many Years After Graduation by Harrykn(m): 9:24pm On Nov 25, 2021 |
I drink garri frequently stop making it look like it’s a poor man’s food. Yesterday afternoon I bought 2cups 100.00, 50box sugar, 3 cold water, 50box groundnut and 60box milk and the thing went streeeeeeeee. If you Dey Lagos try ijebu garri and fish |
Celebrities › Re: I Am A Child Of God With Ashawo Vibes - Ifu Ennada Slays In Bikini by Harrykn(m): 9:14pm On Nov 25, 2021 |
Mumu |