Harrykn's Posts
Nairaland Forum › Harrykn's Profile › Harrykn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 105 pages)
house10s:Beer and pepper soup for 2.5m? Lodge for 2.5m? How much he go rent building or are you talking about those 500 per cum and go ? Lol |
Honestly I have no urgent business plan for you. Shop rent and equipment depending on any type of business is one factor to consider. |
You never see meat for UYO?? This one mek sense, mek person wey Dey chop roadside restaurant for Uyo snap meat show you, I doubt you’ll see it especially if your phone doesn’t have portrait camera. |
J5 has finally oppressed his oppressor |
What is going on.... Mek my school adopt this style too, e get Wetin I wan confirm |
Nah matchet e go collect |
Dem put weed for the Toto
|
He refused to follow the rules and distribution process |
2014-lost my Aunty Person wey suppose change my life, God purnish NPF Small. 2018–lost two tight homies (1 final yr history other one vomited blood on matric Dey passed with my two eyes open). These days when I hear say person die e no concern me. Some day we’ll all fade out with just legacies left for remembrance. May the Good lord heal our soul. |
Nah so the vote plenty ni?? No APC nor PDP!! Let’s just watch and see how APGA will eliminate Herdsmen and Gumi boys_ |
What is my gov doing there? E never settle us for house finish. |
I don zero mind say anything wey go make me smoke nah off be that... In my entire family + generation nobody smokes even cigarette but alcohol and oloshoism Dey deir blood. Brotherly take heart but the thing be say President Buhari don mek person mentally unstable these years so e fit be say you bin Dey him last regime and you bin no recover. Speedy recovery man and try to let your family know WhatsApp, that’s where love begins. |
When it’s not your time to die, nothing can kill you. Not even EWEDU HATERS |
Adebayo and Gumi who is more durable with cow combat ? |
Nawa oo, you see expensive people finish una still Dey argue slay queen. She doesn’t look like, she is one of em expensive slayer. From head to toe nah price kill the swag |
Where una Dey see this girl friend mbok? As for op, there’s more to life amekop! No be me go tell you Wetin you go do. Will you get your ass out of the place right now!!!!
|
You’re not telling us your own fuckups o abi you don perfect finish. Just when you’re about to pay for your man’s food, you remembered that your parents Dey drink garri for house mtchewww. All these while the niqqa the spend on you e no Dey reason him parents. |
What do you really want him to do ? |
C O N G R A T S |
This our love e no go die
|
KingMack:Lizards were for experiment, I injected them with kerosene each time caught them alive. |
Nah free food? I Dey expect something hooge |
Everyday we go through struggle and pain esp to the niqqas who barely feed a day nor provide basic needs, I read but can’t spend all this 6-12hrs shift because I’ll need money for so many things. It was never easy for A Niqqa |
Which dating app? Help a brother |
I saw Johnny drill one on one at back stage at ikoyi but a niqqa didn’t know him. I was just like I don’t give a monkey. But the guy that played the base guitar was super cool� |
Go and settle parents, to court for registration. Take your wife home. Who wan impress with massive celebration? Her Ex’s?? Her friends?? People wey talk say she nor go marry?? Save money for house arrangement and management if you nor want see finish. |
Mek e rest jare |
Then arrest the agbero give him little beating and heavy smacking |
Shey nor be this 9ja cus I know say nor be Nigeria e happen |
To honest I’m just hearing White money, I don’t even know how the niqqa looks like but this niqqa here deserves some accolades. |
To honestbim just hearing White money, I don’t even know how the niqqa looks like |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 105 pages)
