Hayzed19's Posts
Nairaland Forum › Hayzed19's Profile › Hayzed19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 83 pages)
As much as I despise Amaka leaving like that... Did Biggie advise the housemates on who to vote for... |
I don see am, Biggie na Eleribu jare Rossycee: |
I don see am, Biggie na Eleribu jare thatigboman1: |
So my foodie baby is out
|
After singing and doing lovey lovey for microwave wey she burn...Biggie still send her commot Eleribu ni Biggie Aje ![]() |
Why Evict her when everyone will be up for possible eviction.... na fake jare.. My Amaka.. My foodie |
Na Fake jare... |
Amaka own na Fake...she and Doyin has the same nominations na |
all housemates..Yes biggie |
Na fake eviction e go be |
na playing be this sha |
Make Biggie fake evict Adekunle and Doyin to a special room ![]() |
he's talking about Groovy and Phyna safarigirl: |
which kain wahala be all this one now |
Abi werey ni biggie ni.. make dem dey perform madness for this hot afternoon ![]() |
which kain punishment be this... werey shey biggie ![]() |
See my handsome Agba chef ... |
Make Adekunle cook as he likes ...Ano subscribe for Kumbaya season....na vawulence i want ![]() |
Sheggelu is right... the police who dey hailing him don see am play for the National League in England. ![]() so dem go sabi our super striker abi na midfielder e be.. |
Mo ti die oooosheggelu on the beat safarigirl: |
I'd also like him to talk about it with her sha cos they are really good friends at the beginning and i dont even understand how everything went south between them Eeghe: |
I don't see any hate campaign... Doyin, Allyson, and Adekunle have been friends since the beginning of the show. I recall someone on this thread being nicknamed ADDA, I believe with dotun. So i feel it's natural for him and others to talk about why they're not close again. Eeghe: |
When her own chochochoo sef too much... Isn't she the one who yarn Adekunle that he is closer Allyson as a strategy... That he was closer to Allyson because adekunle believes Allyson has a large fan base outside cos she's a model Eeghe: |
Sheggella to world ![]() |
maybe doyin dey watch make shegella ship scatter, so she can carry her opolo eye enter ![]() |
Doyin will sha dey every relationship convo sha ni.... won ti fi se omo yi |
Who wan rock you before... is she better than those wey dem dey rock at the party...oshisko ![]() |
;DAdekunle na werey..Y the girl no serve am breakfast...naso him call am Obaseki one time laidat ![]() Oshokhai69: |
Amaka don dey shake ooooo ![]() |
Modella had just revealed that she had not been informed that she would be leaving when BB cut her off. |
Adekunle and Chomzy with 2.5 million naira each for winning Supakomando |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 83 pages)

