Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 68 pages)
Toh another one don the come o na so e go start china and weird things ok na we gather dey if e start the vawulence go still spread reach us so make we the look |
bigcasava1:ah ah wetin happen na i preach for u |
Oga poverty is a mindset if u can get over that mindset u can reach great highest and materislistic lifestyle like who never build house the buy motor or guy wey dey papa house the use iphone 13 |
Oga allow her to do her mind she is not your wife the rate we nigerian guys want to holdback any free to.to we are fucking amaze me if she want master let her go u expand yourself u are not twins just fornication mates if u secure the bag u go still marry her when u want what if u two want to expand and paraventure expansion letter no work she will still blame u that u held her back and she will dump u life na race one man dance them bless am another dance them beat am if u want to expand focus and expand yourself last last if she is fanancially bouyant naija mentality go make am turn fenmist u go still lose am naija graduate no the get sense i no know why |
I remember when i use cutlass pursue prophet wey my mama bring na 10years be this the madness he promised is yet to manifest |
If this monicker host give away make i bend like tinubu. Madam try hustle people that do give away pick anyone they want to help and help them they dont come online to ask silly questions if u no know how carry the money for the give away go buy noodles locate the nearest orphanage and take it there god go bless u pass wannabes just full naija now |
Is reno omockery single or married because i will never take relationship advice from a single man because him too the eye the hoe |
So now u are so idle that u make post about sack of shit tueh |
Oga rest all your point are invalid in nigeria. Just have money and u will enjoy pace of mind |
Once u have money she will not even think about all those crapbu wrote there ask me hw them the sheepishly follow guys wey the harvest their organ a woman first weak point is a full motuary standard a.c once e blow am the brain go reset the rest na history |
Eminem use this your pattern e no work oga change style o before them go rate portable wey the sing rubbish pass u |
Him don finally marry. At the poster of that picture what if u track the person he kill u bury u for bush |
Their brothers want them to be chewing gworo and rearing cattles last time i check na them the control the country including millitary and police even hisbah na them but they prefer to put their brothers in poverty and anguish and are buying form to rule we the free if u vote any northerner posterity go judge u |
Ok did u people evaluate his mental health because that face look like who wire fit the shake |
Its left for we the youths to rescue nigeria this old leaders are dying and they want to make sure they ravage nigeria and leave nothing for us |
Brother this is the last time i will ask na how much u go pay if u are not serious tell me |
wolesmile:na his yahoo name aye are into wire fraud more than any other group in nigeria u no what dr stones interview |
Its not a bad thing na he has gone to meet the so called korofo he believes in but how somebody wey the go church go say na korofo him believe anyways e the good make pest reduce to make way for other follow one that want to tow the same path |
Them the fight because of daily bread |
The police will never be upgraded they want them to remain wary and hungry in other for politicians to control them unless state police this olokpa wey we get now can never work go up come down they will remain the same moreover them don stop work since end sars if u see police for road na daily bread them come mussle no be work |
Sleeping abi rape when them say make bloggers stop to smoke igbo una no go hear oo |
How i wish it was close make i carry am take care of am i have been looking for this for a long time my mama go happy since old man die 2000 mama born 3boys no born again she go dey delighted to train am even my elders never marry and me too no wont girl wey the chop dog mr cover hw far do u have anyone on ground there wey fit negotiate on my behlaf i go happy see blessing people go carry troway god go punish ashawo them |
Oga i taught your problem is one but i believe even u dont know what u want choose one thing and focus on it your mate they site the mix cement to make ends meet u dey here the find business try and hold your ground before looking for something else. But how una the hungry still get guts to the come online why not sell the phone and sustain for the time been naija is not smiling like this even buhari said that it is all man for himself. I belong to everybody and i belong to nobody meaning try the draw your map or na u go remain he meant make everyman carry his or her cross |
There is nothing like alpha male just be a mugu and be throwing money anyhow towards her and her family while laughing like an efulefu that all u need to reel her in |
Person wey fit collect dog gbola can date a cow. What i cant get off my mind is this guy head fit enter her puna and fit inside o fear woman |
Oga those girls that call u that u abandon them are just after whay u have to offer if i meet babe wey like u abandon her na that time she the hustle u pass as in she go find u come domot and try everything to make u understand that she value u. All those u done troway me or somebody don collect u from me over the phone the find one or two cues to tell u send me card or am hungry. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 68 pages)