Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 68 pages)
Been a nigerian. |
how person no go hold gun comot go the play with his life na waoo |
Get money weda na stock fish u be nobody go the look u like okporoko |
I no see the sokoto own abi u the omit naija affaira |
. |
E be like we go soon the go market go buy woman like goat o. Naija babe make una wise na because e go choke soon. |
Star business for their head |
Or bring her come rant hq for facebook make ginger her make she change sim |
You no buy house na park comot make u for save your life o, make u for no come die o them no the carry life chase clout o |
But your muslim brothers up north cant accomodate christians. |
Ok shit don the hit the fan here o |
So muslim kill muslim abi na wa o |
She don die bloggers go open business for her head |
2saviourfriday9:come gem lab if u dey onitsha make i collect your blood sample am suspecting something |
The same way u go keep eyes take treat STI and STD |
Your people are also a problem if one is doing something even that thing is wrong once he has the support of the masses automatically he thinks what he is doing is right |
No mind the they have seen nothing yet them no know say we get everything pro max if na vawulence them no reach sef. I pray they call themselves to order before they do the one wey them go live to regret thats all |
Well our politicians are busy servicing their business enterprise they no give a bleep about any of us the earlier that sinks in our head the better. So if person the find who go sympathize with am na him sabi but shey there muslims in other states of nigeria their brothers up north have been messing things up for them for a while now from voting to killing innocent christians. For now reprisal no go dey but from now till next year make them do another one because this people dont know say christians just upgrade so their babarism is in check but if we unleash am we no the wait we the waka go find them for hausa quarters |
Person fracture spine break rib not one but 2 and is still chasing clout do u know what a fractured spinal cord mean not to talk of 2 ribs from the cage everybody want trend sha last last scrap dealer ma the use tiktok and whatsapp am not surprised |
Them no the run for nemesis that one thing i know all of una wey help am must collect specially your oga lie mohammed with his smelly gworo chewing mouth |
Them never catch gumi to show them his boys but they are burning innocent people. From my experience if u want kill muslim just be a islamic cleric u can command them like cows to enter furnace gumi dont worry u know your people are in power if not tey tey we for don dock am since to provide his boys |
Dorwadora:madam those petty thiefs don try to mob me collect phone last last na gutter we the enter. Those rule are important to me i dont eat anyhow because of that reason o |
Every mallam with his kettle last last who go simp go simp if u like tie am flog. A brother of mine his babe only visit him when he has hit a big job mind u he is into hard labour after using digger to scatter body day go break u will see the shameless girl in the compound u cant even know when she sneaks in just wake up and see her once money depleted small quarrel go ensue she go move na till the next big work o. What will u say about my bro i had to name him akubaka for reasons best known to me (akubaka or kubaks the simp) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 68 pages)