Business › Re: Developing A Business Idea by hectorswag(m): 2:46pm On Jun 27, 2010 |
Nice to meet & read about enterprising fellow NLers, kip it up!  |
Jokes Etc › Re: Silly Suprise ! by hectorswag(m): 12:38pm On Jun 27, 2010*. Modified: 6:48pm On Jul 22, 2020 |
Lmao!! Yeye dey worry am |
Jokes Etc › Re: The Angry Drivers Meet by hectorswag(m): 12:31pm On Jun 27, 2010 |
@eyah, abi :d |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 12:27pm On Jun 27, 2010 |
 tnx jare |
Jokes Etc › Re: Mumu Militants by hectorswag(m): 12:21pm On Jun 27, 2010 |
Lol ;d sting dat was really funny jare. Ive seen d pic b4 on a newspaper or sumfin, but i neva lookd closely enof to knw dat 1 of dem was stupid enof to be holdin a rocket launcher! |
Jokes Etc › Re: The Angry Drivers Meet by hectorswag(m): 12:14pm On Jun 27, 2010 |
;d ;d ;d so na who come lose na?! The topic suppose be 'the stubborn drivers meet!' lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 12:07pm On Jun 27, 2010 |
@gidson & d1, una no dey go church or christain meetings ni? I mean,  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 12:03pm On Jun 27, 2010 |
@lysaa, dis girl sef  wetin come be ur prob? |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by hectorswag(m): 9:02pm On Jun 26, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by hectorswag(m): 8:55pm On Jun 26, 2010 |
Lol @cbase, see as come twist d grammar  abeg leave dem make dem dey play dey go. I dey come make i go watch match 1st. |
|
|
Jokes Etc › Re: Stubborn Johnson. Lol by hectorswag(m): 5:35pm On Jun 26, 2010 |
;d ;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 5:26pm On Jun 26, 2010 |
|
|
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by hectorswag(m): 2:16pm On Jun 26, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 12:15pm On Jun 26, 2010 |
Wetin dis mumu wey no sabi him purpose of existence dey yarn sef?? |
Jokes Etc › Re: Kaita And Yakubu by hectorswag(m): 12:06pm On Jun 26, 2010 |
;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: Stubborn Johnson. Lol by hectorswag(m): 11:58am On Jun 26, 2010*. Modified: 8:44am On Jun 18, 2022 |
You're so stale!  were's ur sense of decency? |
Jokes Etc › Re: Jokes Of The Day by hectorswag(m): 11:50am On Jun 26, 2010 |
Very interesting jokes u've got here teejay  but i stil dnt get d fujifoo (hole in one) joke. |
|
Politics › Re: Convict Serving Jail Term Inside Kirikiri Dupes Banker N12m - Super Crook by hectorswag(m): 8:42am On Jun 26, 2010 |
For a woman from the national assembly to associate herself with a drug baron, & its nt dat she doesnt knw of his illegal business & dat thats what got him into prison in d first place. There's no point wasting the efcc's time helping to recover the money for her, let her learn her lesson! |
Politics › Re: Convict Serving Jail Term Inside Kirikiri Dupes Banker N12m - Super Crook by hectorswag(m): 2:22am On Jun 26, 2010*. Modified: 6:53pm On Jul 22, 2020 |
Nawa oh |
Jokes Etc › Re: Hang On For Dear Life/wife by hectorswag(m): 11:09pm On Jun 25, 2010 |
Stale joke! Yawns, then leaves thread. |
Jokes Etc › Re: Try You Own Make We See. by hectorswag(m): 10:55pm On Jun 25, 2010 |
Lack of job  |
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by hectorswag(m): 10:48pm On Jun 25, 2010 |
@dyt, shey u miss me? @cbase, you ur leg no dey stay 4 one place abi, u don leave d oda thread come dey display 4 hia  warn yasef o! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by hectorswag(m): 8:39pm On Jun 25, 2010 |
So una stil dey hia? mcheww!! |
Jokes Etc › Re: Ebuka N Oga by hectorswag(m): 8:33pm On Jun 25, 2010 |
Lmao!! But poster u didnt hv 2b scard bout wat pple might fink bout d joke, make dem go jump inside well if dey dnt like it. U try jare!  |
Jokes Etc › Re: Stubborn Johnson. Lol by hectorswag(m): 8:21pm On Jun 25, 2010 |
@poster, u no get work o! So 4 ur mind, dis one na joke nw? |
Jokes Etc › Re: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by hectorswag(m): 8:14pm On Jun 25, 2010 |
 yeye priest! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by hectorswag(m): 8:07pm On Jun 25, 2010 |
@oga studio, i tlk one e tlk ten! Wetin come consign me consign ur babe again  |
Jokes Etc › Re: Dinner For Sani Kaita by hectorswag(m): 8:02pm On Jun 25, 2010 |
@poster, walahi u nid slap!  |