Romance › Re: Which Is Better:- Leaving Your Wife Behind In Nigeria Or Moving Abroad With Her by henndukwe18: 2:40pm On Jan 20, 2023 |
I will mmove wit ha, i no wnt story |
Romance › Re: Romancing A Stranger In A Bus by henndukwe18: 2:25pm On Jan 20, 2023 |
Isabi4lov: She might have not noticed that since her mind is not there , and never can tell the kind of trousers the guy was putting on. also he may not be wearing boxers |
Jokes Etc › Me And Ballon D'or by henndukwe18(op): 12:33pm On Jan 20, 2023 |
Wen I just dey like D's, sapa just dey waya me, hunger just dey do wrestling for my belle, I com dey ask God make e help me for DT situation, na so person knock for my door Me: who b DT Ronaldo: its cr7 Me: opens door Ronaldo: I HV been looking for u, u re my no 1 fan, and for DT I HV a gift for u, here is my 2016 ballon D'or(then he goes)
I com dey think of wetin I go use am do Cos I no sabi wetin b ballon D'or, na so one idea enter my mind, I carry am go where dem dey sell iron, scale am 2k, use am buy garri before hunger go finish me |
Jobs/Vacancies › Re: Planning On Resigning From My Job [resignation] by henndukwe18: 12:43pm On Jan 19, 2023 |
I just look for anoda job and continue, life goes on. I stopped where I WS working last year 24 December, I asked for my money, she said she doesn't pay December salary on December, that I shud come on 12 Jan for it, n DT she won't pay complete, I don call am on 12, sheno pick, 13 she no pick, 18 she no pick, she don dey whyne me oo, anyway am currently working anoda better place |
|
Romance › Re: How Does This Look On Me? (pics) by henndukwe18: 10:26am On Jan 19, 2023 |
Where u dey |
|
|
Romance › Re: How Can I Have Sex With A Very Shy Girl? by henndukwe18: 6:58am On Jan 18, 2023 |
ChizzyBuna: I have smooched her before she didn't complain, but she was just shy. I meet her at church crossover event on 31st December. I have visited her state and took her out. I smooch and touch her but no sex. She was just doing very shy. Now I arrange for to visit me on friday This time I plan on sex with her. But she is shy which means I have to put lot of work to get her laid. I just need tips on how to handle shy girls and make them relaxed to have sex maybe she is afraid, tel ha u re not going to flog ha |
Politics › Re: Bala Blu In Full Pictures (photos) by henndukwe18: 5:57am On Jan 18, 2023 |
Lol, bala blu, bulubulu, bulaba |
|
|
|
Romance › Re: SA Socialite Turns Heads At Mall Wearing Buttless Ripped Jeans (GRAPHIC PICS) by henndukwe18: 4:28pm On Jan 16, 2023 |
Sa na mad |
Crime › Re: Pictures Of Nigerian Soldiers At Work And Off Work. by henndukwe18: 5:18pm On Jan 13, 2023 |
Wow, if u jam D's guys for road, u won't no they are soldiers, D's is y everyone shud mind d way dey talk in public |
Celebrities › Re: Davido Buys A Brand New 2022 G63amg G-wagon Worth About 200million For Chioma by henndukwe18: 5:13pm On Jan 13, 2023 |
She won't even drive d car sef, D's is all for attention |
Romance › Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 10:10am On Jan 12, 2023 |
HitSong: 1st protection - no MouthAction, especially from you to the WHORÈ, because you'll only be putting your mouth in a place where various FILTHY fluids are regularly discharged and where other guys constantly deposit SPERMS.
2nd protection - wear good condom.
3rd protection - make sure to wash yourself thoroughly after. Pee out immediately and use soap to wash yourself very well. If you suspect her to carry infections or you start feeling some weird itchings, use antibiotics immediately. oh, is DT wt u meant, I thought u mean 3 condoms, anyway, thanks for d advise |
Romance › Re: Let's not forget about girls wey toto dey smell during doggie by henndukwe18: 9:12am On Jan 12, 2023 |
premierlead: This make me remember ahnie yansh, ahnie's ass oozes like soakaway promax lol |
|
Romance › Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 11:08pm On Jan 11, 2023 |
Repeat after me, SOSO TAKE MY PEN... AWAY |
Romance › Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 11:01pm On Jan 11, 2023 |
|
Romance › Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 10:56pm On Jan 11, 2023 |
Aboniki balm |
Romance › Re: The Devil Wants To Destroy My Marriage by henndukwe18: 3:20pm On Jan 03, 2023 |
It would HV been fare if its anoda person, BT these are people related to ur wife, first is her friend, second is ha cousin, this matter is between u n God |
Romance › Re: I'm Not Man Enough by henndukwe18: 6:42am On Jan 02, 2023 |
U re my kind of person, I respect people, also in return, I deserve some respect, cos its reciprocal |
Romance › Re: I'm Not Man Enough by henndukwe18: 6:42am On Jan 02, 2023 |
U re my kind of person, I respect people, also in return, I deserve some respect |
|
Romance › Re: My Woman Kpekus Always Dries Up! by henndukwe18: 12:07pm On Dec 27, 2022 |
Next solution. Aboniki balm |
|
Romance › Re: Do Women Feel Early Morning Konji Too Like We Guys Do Feel Early Morning Boner? by henndukwe18: 2:40pm On Dec 21, 2022 |
toujurs: the shut up, ws jus me being silly.
But women do feel Hot, at night like from 2am to 4am. night or morning |
Christianity Etc › Re: END TIME! Pastor, Wife Preaching Naked Stating That Adam And Eve Were Created N by henndukwe18: 6:08am On Dec 20, 2022 |
Na so prik go dey rise for church |
Romance › Re: Have You Noticed This by henndukwe18: 1:29pm On Dec 17, 2022 |
MethPedo: Why do women like skinny guys now?
They're now drooling over skinny men and ditching muscular men they wan't a man they can handle |
|