Highchief1's Posts
Nairaland Forum › Highchief1's Profile › Highchief1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 318 pages)
Edygrin:morka like the average ika man talks to satisfy his stomach.ika people are very petty and clannish. |
fergie001:tinubu is really sick o.welcome them with what pls?renewed death agenda |
BadNews:so that they will be zenco and emoney.anambra ppl need to reduce their desperation.Its no longer making sense. |
dre11:billionaires everywhere for east.na so una take Dey be the billionaire.if I talk again them go attack me.those that keep attacking me.how many factory them dem burst for north.and when Dey eventually burst it,who has it,anambra man. |
BadNews:woman wey Marry this kind man deserve to be beheaded.no pities |
[quote author= post=133906129]See Graphic Photo As Obtained By NC BLOG Below: Source: ANAMBRA STATE POLICE[/quote]anambra is not an easy state.when I talk they will attack me. |
shrinkchido:una see this thg called betrayal.i no go fit.no just help me at all.how some people now turn it to a way of life baffles me. |
Edygrin:bwala means mad dog in my dialect.amd this guy is a really mad dog. |
[quote author= post=133908188]Source: https://leadership.ng/just-in-akwa-ibom-deputy-gov-eyakenyi-loses-daughter/[/quote]fat no be good thg |
Nahunger:wetin do am?Obi Cubana is less than 50.Just Dey hustle bro |
HenryThegreat1:atiku is a stupid old man.use wike do ur vp and tinubu would have been in Lagos now watching zeeworld.U chose Okowa that is a local govt chairman.Ur stubbornness and foolishness is part of the reason Nigerians are suffering today. |
LagosOrigin:lol just like pastor Chris oyakhilome advising me about marriage.no be juju be that |
lekanolas: |
davenews:why do men think a woman is meant for only them.nawa |
Benwallt:one thing I like about wike is that does he talk so much?Yes!but does he talk facts?yes.If no be politics bala no get the power to talk to wike.Bala failed as minister and is also failing as a governor. |
Nemesis0147:lol cos death no come Dey hard again |
Nemesis0147:fabian don die too. |
charlsecy:which kind animal be this one.That 70m never reach some pll finish their duplex.go use 4m build your own na.House get grade |
charlsecy:so what u spend on ur duplex is what jowizaza will spend on his duplex even tho it’s same size.the way una Dey talk Dey tire person.in this life,there are levels to everything. |
Irony1:my brother even Hausas are also involved.ratio and percentage is what they use to take statistics.Crime is everywhere even in heaven |
Irony1:anybody that hates Obi now as the country is na mad person.Obi is the only hope Nigeria has now.ogun crime is more of rituals if I’m not mistaken.Anambra kidnapping,rituals,fake drugs.anambra no be easy place.educate me more I may be wrong. |
beerfraud:the bad name south east has today was given to them by anambra state.A state where everybody wants to be a billionaire |
MartinsD12:how |
blackgold2018:ok |
blackgold2018:upbringing no Dey.no be me go train who dem no train.person no Dey insult u u Dey insult am.that speaks volume of u.ok Obi Cubana my oga I greet u.i didn’t justify wike cos em too Dey betray.i no mention em name.ssy wike and sim do smthg no mean say na right thing wey we all should now use as examples.to tell u the truth I like wetin Dey happen to wike.because why of all the politicians that were loyal to him e no see anybody front but a civil servant.whatever motive he has backfired and I like it.it will be a lesson for others to learn from.I am also currently not been used by leaders in my state because they say they can’t control me.i don’t know why politicians are busy looking for who Dey can control.so no think say I Dey celebrate wike.Try not to Dey insult ppl u no need am.life don pass that stage.u are the richest man on nairaland.enjoy the rest of ur day billionaire |
blackgold2018:u can push ur point without insulting anyone.its a faceless forum so try to maintain decorum.i no sure say u fit insult people wey I Dey feed for real life.But that’s by the way.I don’t know what triggered their rift I am only saying I can never betray.Ssa to tinubu ngelare resigned when e no like as gbaja dem Dey push am around.i hope u know some people have pride and integrity.Y sim accept terms and conditions wey go hard am?I can’t.If u give me food come Dey insult me join I go tell u to come carry ur food.i can never fight who help me na why I hardly accept help.try not to insult me again u hear. |
caesymore:however bro.i will never accept help from someone I can’t keep up with. |
Miramonica:some ppl are calling him a wise man.my friend that told me what Fubara is doing is right I have started avoiding him.abybody that sees betrayal as a normal thing must be avoided. |
Justrite007:I no be doctor wetin go do autopsy.People die anywhere.abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 318 pages)