Holyeye1989's Posts
Nairaland Forum › Holyeye1989's Profile › Holyeye1989's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
NA APC WORK..TO SCARE US AWAY..SEE UNA. |
APC WITCH CRAFT..IT WONT WORK OOO |
MAKE I HEAR |
OKWA SO NDI IGBO KAM FURU AFA FA OOOO...WE NO DEY CARRY LAST AT ALL ....BUSINESS MEN...IGBO KWE NU... |
CHEREKU ...IS DE NAME BOTH IN.AMICHI....NNEWI SOUTH ....ANAMBRA..NIGERIA..AFRICA....AND WORLD AT LARGE...WE ALL CALL IT CHEREKU... |
first to reply waiting for this since ooo... so which ever one wey dey em mind mk em be |
GUY YOU DEY MAD ..E BE LIKE SAY YOU WON DIE BEFORE UR TIME..GO BUILD NA ..U WON IMPRESS BABE WITH SIX PACK...IF SHE LOVES YOU UR SIX PACK NO MATA... |
his is stupid guy...y killing cos of woman...na only her waka com.?..all thiz blood u just shared there is GOD OO....but only pray that Buhari wins dis election...or u rot in jail.. ..but anyway lessons to the and to the gals most especially ..that engage in stupid relationship...the gal has lost no hope at all..but who lives hopes..one day he might be granted bail....say no to stupid relationship. when u are ready get the one u love...and stick wif the person....am i communicating..am i making sense... |
Omo dey don't clean their table ...last time I went there hummm dust full everywhere..... if u won see urself call me I will take u their....0905846107..pls put the last number |
You be good boy no reach this one u must jump fence if you go NATIONAL HIGH SCHOOL ABA.....OR U FOLLOW GOLDEN GATE..LOL |
If a man can die for a woman ....you are not ready for marriage... cos ur grave is too close even more closer ...u can even die before getting married.... yes... Cos from man's rib made many Is ur choice makes u chose any.... HOLYEYE.....RED EAGLE ENT. |
chibwike:Guy u dey mad..if 1 billion gals dey ..Na to dey follow gals u come do for here? |
Lagosstateofmind# |
Ogene |
strangest: Nice one... More of that... Tuale to our gallant soldiersIt differs from the one in the background. bro |
Emekus is the winner I know ![]() |
Dcaliphate: is the boyfriend going to marry her? a lady is free to select any guy she deems fit until there ia a commitment so dont talk about facing an uncertain relationship 'squarely'. udo.So what do you mean is the boyfriend going to marry her? Do you know the type of relationship they are into? Pls you don't deceive urself that's the greatest decite.cheating is cheating weda he is going to marry her or not.pls honesty is the best legacy. |
Mehn I don dey old sef... shai Edet lives in calabar. |
justi4jesu: shine your eyes and dont be greedy too else you will fall for their scamI Ve fallen a victic pls look for somewhere else to buy online. Pls never make any payment if you Ve not seen the seller.pls |
THIS IDIOT SHOULD GO AND HAWK TRANSFORMER.IF THEY IMPORT WOMEN,THEN YOU MUST BE AN IDIOT BY SAYING SUCH . INFACT THIS IDIOT DOES NOT KNOW WHAT TO SAY. APC WE KNOW PETER OBI CAN NEVER RULE ANAMBRA FOR THE THIRD TIME.HE HAS DONE GOOD WORKS YES I APPRECIATE BUT I THINK THAT WHEN YOU ARE STILL BEGGING YOUR BOSS TO SERVE HIM YOU MUST HAVE SOME PERSONAL INTEREST. WE NEED YOU NO MORE. ONWA WE KNOW.
|
Bigg J: W̶̲̥̅̊a̶̲̥̅̊t̶̲̥̅̊ 4 4Ni guy U̶̲̥̅̊ r ,U̶̲̥̅̊ tink is evri 1 ĐaT̶̲̥̅ is using curve 1 ABI curve 2 lik U̶̲̥̅̊ ?.ppl stream wit deir BB,mine U̶̲̥̅̊ nt all phne ĐaT̶̲̥̅ ping is call BB,some BB r nt BB.ppl watch movies,youtube,live streaming wit 3g steady.Ezi u no go bring out money buy data plan u dey look for free plan .....u get money to buy BB ..no money to subscribe your papa cloth don tier for nash......u dey use BB ....ur mama no see eat.. u dey use BB.Ezi |
donhils: look at this guy. What kind of phone do you use pls? No matter how hard I manage my data I use at least 100mb a day, add it for 30 days you get 3GB. That is if I manage like mad.you dey manage download games abi waiting you dey browse self if say you dey use am for business u need bring out money subscribe Nigerians free free people. thank God Air is for free many people for don dey hack someone breath. |
Mcleo007: Perhaps, the chunk of what you use your device for is pinging, facebook and 2go. otherwise, your statement above would not be so if you employ your device to its full capcity.EZI...!!! If you want 10Gb why not comout money subscribe idiot you dey look for free data plan idiot ..you no won die but you won go heaven fat fool. |
eljay99: bros, this is 2gb of internet. but on their website it says unlimited data. pls confirm is anyone else seeing the same? dial *123*10# to check remaining data. these people are crooks!!!what are you doing to finish 2GB a month,Airtel dey try i beg.with just 1500, you can suff the internet a month. i ve never finished my own dear before it expired. |
415volt: do i need to deactivate the bis plan after doing that @holyeyeno both Bis and every other thing works perfectly |
@415volt no dear, nothing like deactivation everything works perfectly.thank you |
if you really want to start using your airtel unlimited with all devices 1. after recharging 1,500 2. dail *440*16# 3. recharge 100# airtime 4. dail *141*712*11# there is love in sharing i love you. |
so which ever one wey dey em mind mk em be
