Holyeye1989's Posts
Nairaland Forum › Holyeye1989's Profile › Holyeye1989's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
YBNL Present."Throw the money in the air bi eni to gba wire They say my level too low Baba God dey lift me higher eh" So wetin we go do this case now.this Nigerian celeb. Confirm say na baba God work. |
UNA WAIT WAIT SHEKAU NEVER DIE ? WHICH KIND COUNTRY BE THIS ? |
Mehn u say no be okorocha be this? Abi am mistaking |
Me my stomach won boost sef. when Army jam u na that time u go know say police na ur friend. |
We even used this during biafran war na |
This is transformer na |
I don't see any truth there |
hhahaahaaha who are u crying out loud for .if u dont know i want u to no now . they feed on ur agony what keeps them going is ur suffering.ur sadness makes them happy. thats their rule it cant change. |
Hahaha Nigeria ooo pls any state u see this country today is better than tomorow. Remember during Abacha we cried not knowing we were in heaven. When minister of education needs 200m he knows where to hold ASUU.no be today. I jam de same story in 2009. Oya mk dem stop postume na? |
5yrs? Guy na only u waka come? Gals get new admirers everyday so she even try sef. |
Buhari must know about this very wicked man. |
When u ve total experience of somefin.mehn u pour it out in fullest. Is not eaasy to be a christian. Mehn but dey keep deceiving themselves |
wait pls is that not dead mama bukky? spotted beside the vice president's wife wonders shall never end |
Nigerian lolz...I gave him the shoe as a birthday gift.....mehn am scared now u ve unveiled the cost ,if he probes me. anyway he is rocking it ![]() |
The job is very neat I dey tell u |
Hummm wahala dey oo
|
Yaradua is not dead. I repeat he is not dead. U ll confirm what am saying soon we get the ABIA state chief judge. |
Trash if u are talking about election. Mr ogah can win over and over again Okezie this seat is never for u. So is not by force that u must govern us. Go to where u belong and stop ranting. |
My able king, with due respect my king. I heard u mention orijin and u arent sure of stopping it? Shai ur case worst pass any man that takes 2 crates of star daily. Cos a bottle of orijin is as bad as 3 crates of lager beer. |
Mehn I see two men anyway where is de woman? |
MEHN I LL CALL ABIA STATE CHIEF JUDGE. ![]() |
The Ubani sef is confused hahahha ;Dhis Afraid of losing his position |
Bleep u for posting dis trash her. The gal sef no well I swear |
Thunder fire those women dem don collect money.if they know how to cry for that idiot to remain. We ve millions out there who weeps everyday for that mugu to move out trash |
Bleep traditional rulers. |
Mehn I thought it was only me oooo. I was charged trice sef |
MEHN DEM STILL DEY FOR COCK & BULL STORY |
In the middle of life,death is as close as anyfin. |
I got dis
|
GUY HEAVEN GO EVEN REJECT YOU IDIOT IF REALLY U DIE COS OF WOMAN OLODO. |