Hopium's Posts
Nairaland Forum › Hopium's Profile › Hopium's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)
I will post as much as I can find online., regardless of any party winning. Let's go. By pictorial evidence, I mean snapshot of election result sheets. PS. If you want to post any result, let it be pictorial. I support Asiwaju so definitely my Twitter algos will recommend results related to APC. Post pictorial result of your candidates please.
|
Why are you guys posting fake news? If the real result start coming, and you're cheated, no one will believe you. You guys no get sense at all. |
Leave them. Eyes go soon clear. They rushed to post Lagos result where dey are winning. When the other results comes in, eyes go clear. I doubt if I've seen 200 PU results so far, out of 700,000+. ![]() |
Lol... Because they're silent majority. Una don loud all the pu wey obi win for Lagos and south. When the northern votes start coming in, you go fear. I don dey see some. Them be terrifying numbers; those wey be small numbers ooo like 400, 500 leads. |
sd |
When the real result start dripping in, I hope you won't cry manipulation |
Wiseandtrue:you still dey here? na you stipend you dey use play ooo ![]() |
Wiseandtrue:Gozie you too enter kitchen go cook. una oga go soon come back from pu. |
CoronaVirusRelo:Eni eleni make dem no go transfer aggression kee him ![]() |
PeterObi4LP:Chukudi, e don do. Oya enter house go wash plate. |
Mumu. No be odunlade's account be that. |
NwaIdeato:This upcoming yahoo boy too dey talk. ![]() |
lhordspy:Give me link to watch the result. I dey fear to navigate that inec website. |
CoronaVirusRelo:Leave them. Let them wail and write fantasy to console themselves. Eyes go clear when result start rolling in. |
AssCraver: If you see me in real life, you fit talk wetin you just type. https://www.gifcen.com/wp-content/uploads/2022/04/happy-dance-gif-9.gif |
Wetin dey him hand? No be handkerchief wey him dey use wipe tears be that? |
Ajehkpako4naija:Your pain dey totori me ![]() https://www.gifcen.com/wp-content/uploads/2021/05/celebration-gif-18.gif |
ohun yen ni yen! City boi, press their neck ![]() https://thumbs.gfycat.com/AnimatedExaltedBilby-size_restricted.gif |
Na Kuje prison him dey go next. This pandora family no go kee person https://thumbs.gfycat.com/AdventurousAthleticBengaltiger-max-1mb.gif |
CORNfused printing machine. Person no even know if na APC or PDP him dey support ![]() You reach your PU see say pandora don lule Maybe na tears cloud your eye wey no make you see LP logo clearly. https://thumbs.gfycat.com/AdventurousAthleticBengaltiger-max-1mb.gif |
fastseo:Olodo. 8,000 people for one PU Why you no add extra zero. https://thumbs.gfycat.com/BountifulRealImperatorangel-size_restricted.gif |
LocalStandard1:No be una dey praise UGM that time. What you sow, you reap, says the Bible. Cry more. Your tears dey sweet my belle. https://thumbs.gfycat.com/JealousEthicalDamselfly-size_restricted.gif |
![]() Eyah! Sorry! Ndo!! ![]() Awon werey. Ungun Men Known don blast their destiny with INEC offices https://thumbs.gfycat.com/AdventurousAthleticBengaltiger-max-1mb.gif |
ruggedtimi:Cry more. Your tears dey sweet my belle. https://thumbs.gfycat.com/JealousEthicalDamselfly-size_restricted.gif |
Enemyofpeace:Cry more. Your tears dey sweet my belle. https://thumbs.gfycat.com/JealousEthicalDamselfly-size_restricted.gif |
Ajehkpako4naija:Cry more. Your tears dey sweet me. ![]() |
high bp go just kill this one before the votes are counted https://thumbs.gfycat.com/BountifulRealImperatorangel-size_restricted.gif |
Today, Asiwaju will prove to Nigerians he is tested and trusted. https://thumbs.gfycat.com/MessySmoothBigmouthbass-max-1mb.gif |
The JAGABAN is coming!!! ![]()
|
I remember that year when President Buhari spied on her wife's ballot paper, to confirm say na him she vote.Just like yesterday. lol
|
Zero beauty. Zero brain. ![]() The mumu wan trend. She no even value her life. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 41 pages)


