Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 119 pages)
make i mark register aks boy here born and bred in cali and still based here how una dey |
Linda who borrow u that sun shades were u take snap? |
love is only blind to riches |
oga stop all this long story, tell us say u be papis cisse colour already |
my small prick |
lalasticlala:oga, u can lie oh, women are easily prone to cheating oh,especially when the are beautiful, cos many guys will be trying to hook up with her, but no matter how u fine and even get money join, woman go hardly approach u say she wan date u |
we men |
. |
padeolu:my guy am managing oh, am having a busy day here, make i go sell market first, we go chat later |
Elantracey:aunty swerve go one side abeg, na only guys dey always be broke ass,even hungry girls were dey chop mama thank u sef, dey follow call hustling guys broke ass |
padeolu:my oga, good morning,na now i see your mention, ok i want to be your friend too |
some things guys do for girls dey vex me sef,make i just list some of them were dey pain me pass 1)Buying phones for their girlfriends-u go see one mumu boy were just go hit small money, e no go remember to buy him mama new phone, na girl were fit leave am one day were him go go buy phone give. 2)Borrowing Clothes, Shoes,and even pants to wear cos he is going on a date with one girl 3)Renting shop and even setting it up for their girlfriends-na so one of my ogas,go rent shop, buy tailoring machines put,put tv with fan, na so last week dem come break up,my oga go pack the tailoring machines with the tvs come our compound come do auction 4)Changing their Voice and even its Tone when the are answering a girl's call- u go see your padi were dey always answer your call with wetin happen for bass, as woman call am him go turn to soprano, u go see guy were dey always speak pidgin as im dey speak phonetics like Ramsey Nouah. 5)Recharge Card senders:u send girl 400 naira recharge card im flash u, u come call am,she say i have seen it,thank u, and she no go everly call u to 2minutes call with that recharge card, and u still mumu continue dey send am when im ask u, na thunder go fire u. 6)Let me give u a ride guys-because u drive one tokunbo pathfinder u come see one girl and 10 boys stand for junction, u leave all those 10 guys behind come ask the girl can i give u a ride?, na thunder go fire u |
no human is ever satisfied with the life he is living, if he is rich, he will be dreaming of being like bill gates some day if he is poor he will be dreaming of being like dangote someday |
rozzay: Na for ibeju lekki near epe u fit cometoo far,i dey calabar,but if u go send me flight ticket i go come |
rozzay: Thank u dear, tis my moda dat gave it to me cos dem tell am say I go like drink wen she born me. Oya tell ur moda how much u love heri don tell am, so where is the party at?, i dey find place where i go chop party rice today oh |
Happy birthday mama rozzay, but Aunty abeg no vex oh,na your mama give u this name abi na u give yourself? |
Bros na now your eye come clear, which daughter of Eve, comot that eye glass for your eye were make u come dey see well now? |
abort that baby if its not going to kill u |
farano: How do you mean? abi you miss road nina road miss me oh, no be miss road |
farano: Yes I'm a moderator... lolz you go fear interviewfarano abeg wetin be dat your alt. account username again? |
Its an insult, small south africa seizing our $9.7m,i don't think that there is a nigerian owned company based in south africa that makes upto $50m a year, but there are more than two south african companies here that make $100m a year, since the don't appreciate us, let's show them that we are the true giants of africa, our government should order mtn and dstv to pressure their government to return that money, that if their government fails to do so, the both of them will be forced to pay us that money |
claireshan: awwww so you wanna woo me? Please submit the following: Copy of drivers licence & SS card, current pay stub, clean drug test & std screen. Otherwise don’t botheraunty bone those things, abeg wetin be dat your account number again? |
claireshan: probably but I will be leaving soonaunty i wan't to woo u |
. |
icebebe: dey av com againuyai nso ke nyun nnam |
The way i see am e be like say na blessing the wed the guy no be the guy dey wed am |
Rip |
beauty55: In my opinion,I would suggest that you go into either the educational sector(opening of a school) or event management...we love foreigners down here..ure welcome in advanceok, welcome to naija, but i have a problem, my name is thomas, in this kind of thread i always want to see a picture, so madam the countdown begins now, am waiting for that picture |
He forgot to add that ,there is a time to talk true and a time to lie |
I feel that way too bro,from making money, having a new girlfriend, my team winning a tough match, getting myself a new phone, this were things that made me happy once, ever since i came to the realisation that i could sleep one day and fail to wake up the next day, that death doesn't give a damn whether u are a teenager, that one day i'll no longer be able to make some silly comments here cos am no more, life was no fun to me no longer, in life happiness is temporary, sadness is permanent |
i hope say no be knockout oh? |
akap udot |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 119 pages)


it doesn't discourage me