Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 119 pages)
. |
How many who utter those words has god helped?, i bet majority of american airmen who lost their lives in iraq and afghanistan uttered those words |
Seun na yoruba man were get igbo character, linda na igbo girl were get yoruba girl character, Seun fit get 100mil for bank, still the manage one small golf 3, Linda fit get 40mil for bank use 24mil buy motor , each man to his own sha, because me and you dey work for bank, no mean say i go follow u ride corolla |
GrassEater: bruv im a playawhich team u dey play for? |
never say never |
na only for internet u go see pesin were never get girlfriend for im life,dey claim love doctor |
Welbeck are u well at all? |
Na thunder go fire wenger, Remy dey available for 10m u get mind carry 16m go sign welbeck |
Emilliw3m: Yes we re the best. We ROCK *wink*we are not the best, for every good Okon u are lucky to meet or date, there is always a bad Akpan, every tribe has got it good guys and bad guys, calabar is no exception, no tribe can lay claim to being the best guys to date or marry abeg |
Uduaghan will u shut up dia, u want more derivation money so that u can use it to build and commission more swimming pools abi? |
Wednesday last week when i woke up, i kept hearing this chirping sound inside my ear, at first i thought it was just a minor issue that was going to go away in a few minutes, but till evening the noise persisted, thursday same thing, friday same thing, saturday same thing and even yesterday which was sunday. Yesterday evening i went to a chemist and the guy gave me a ear drop to use, i used the ear drop yesterday evening and today morning, but my ear is still making the chirping sound, abeg doctors in the house make una help me i no be cricket oh, this thing is driving me crazy |
Dygeasy: This one don end nii no like how the film end oh, i'll be watching out for part 2 |
wetin dis one dey feel like? Aunty u are no Beyonce oh, u suppose say thank u to those guys were even send u pm sef. |
na so dis film go end? |
who is this Bukatto sef ? na buka owner him be abi wetin |
rozzay: For ur info my bf typed dat for me nd we just laffed it out so get a life bro, he s my kind of man he allows me to express myself, he s a real strong man nd always watches out for my happiness dats y he doesn't care wat I say on nland nd ladies dat is d kind of man u nid in ur lives. Aint I luckyaunty how are u? |
Madrid winning this |
Chelsea don get luck this season oh, |
Aunty shut up (x2) Ishilove: Your stinking mouth |
Ishilove: I'm sick and tired of these kind of rubbish flowing around. Is the thread about the prophet and his ministry, or about a tragedy that has befallen some people?aunty shut up |
OCTAVO: Least Etisalat we offer is 1gb. Thanks for asking.how much for the 1g |
I nid 500mb eti |
gb |
tartar9: INNALILAHA WA INNAu can still make it man, take the next bus going to bama in borno state |
R.i.p to the dead Allah where are u when your people need u?, Allah u have been missing in action for a long time now oh, i hope u are not a coward oh? |
The Lord is Good |
for the first time since i joined nl i read 25 pages of a thread |
Oga seun, why my topic never make frontpage since i come here? |
@Mrs Breezy its your real name blessing? |
No one is born straight either |
I dont forget wetin i wan even talk sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 119 pages)
. i have year of experience