Hushmail's Posts
Nairaland Forum › Hushmail's Profile › Hushmail's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 55 pages)
ur ignorance pass that of those villagers from Guinea! What do u mean 'Ebola if it exists'? Meanwhile Patrick Sawyer is stone dead n many more nigerians infected n u still wondering if it exists! SMH |
if its too good to be true ... Then its probably fake wt thousands besieging d office daily begging 4 job wt no help in sight u wey no show face come get am? Unless na miracle |
wetin fish get to wt ebola? Abi dey virus don leave bats n monkeys enter fish? |
na only she waka come? Dis news be as e get or get as e be |
seriously ... I no understand wht u talking abt |
sawyer! Sawyer!! Sawyer!!! ... If to say u never die.. |
break it down |
Lord have mercy signs of frustration |
truly find it difficult to believe sure it was due to negligence wt all d advancement n medical equip d priest still die thank God naija cases don dey recover |
350k |
true bt unprovable Patrick Sawyer....generations yet unborn will never 4get dat name |
america be like say U r d giant of Africa abi? Go create ur own drug dis one na 4 ants of africa |
kudos to JTF dis females wonder what z their motivation mayb 70 virile males ![]() |
dis z truly good news does it mean d economy is nolonger driven by d service sector according to GDP rebasing? After GEJ na NOI |
chai......diaris god ooo! My help comes from above |
when last did u treat malaria? Did u know that in 1800 malaria was dreaded as much as Ebola? Bt today it is ordinary 'malaria' No longer life threatening so pple soon ebola will be ordinary ebola have faith |
blame d msg not messenger nothin wrong d name, rather d pple r d problem |
sometimes i no dey even understand d civilized world how dis ISIS go dey slaughter xtians like fowls n pple just dey talk d world suppose do more |
trust 9ja d African giant btw how come just 22 days 9ja d record 10 cases? At dis rate i dey seriously fear oo! |
thanks 4 bringing it up forward to FBN, NCC, DSS, NPF, EFCC, ICPC, NSCD, am sure they will know what to do |
Praise to Jesus Honour to Mary |
hi, pple, whats happening to our lectures? are we on hols? |
divided house..........does not win elections duplicate thread though |
a divided house............ does not win elections |
and ur souce ts...? |
We fly to thy patronage O Holy Mother of God |
We fly to thy patronage O Holy Mother of Go |
if to say Liberia never apologise to 9ja after everything we do for them anyways 4give n 4get let d search 4 cure intensify |
journalist sef y person go interview dis man? Abeg make dis no FP |
patrick sawyer na u put dis wahala 4 9ja doorstep we 4 dey shout lyk Ghana i come from Ghana see this used tyres for sale at www.nairaland.com/usedtryesforsale |
patrick sawyer na u put dis wahala 4 9ja doorstep we 4 dey shout lyk Ghana i come from Ghana see this used tyres for sale at nairaland |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 55 pages)
