₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,585 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:55 AM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18pm On Mar 06, 2016
Sent4rina:
Abeg my rukkyola no bi village gal, na Behind babe she be infact na spoilt brat as per say na wealthy family dem born her put.
FYI, she no dey do anytin wen she small, na dem maid dey cook, wash cloth, baf her, brush her teeth in short do efritin 4 her(abi rukky i lie).
Now look, i no dey joke wit my wife o. Which level be dat, y u go talk say make she con learn 4 ur house, shey i complain to u ni?
I like her as she be and i go stil dey like her till her head don grow gray hair finish.
hmmm , no worry, wen i go run go do my make up... With one correct bomb shot, and dat spaghetti top wey i buy from mama nedu, hmmm... Oh my jesu.... by the time i bend down say i wan clean table,... u go fliiiinnnngggg Rukkyola troway from ur laps...... No worry.... I dey watch u!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:50pm On Mar 06, 2016
Fraiser:
sorry bae u just missed a life tym privilege of havin me in ur life, I hereby move all my treasurable luv to dat gorgeous bae... I guess u know her
Cant believe ma ears.... Na Fraiser abi na hu dey talk... Guy r u trying to giv or wat.... Ma dear c all ur Awards o... *opens ghana-must-go bag very wide for him to see his 3 small small catako awards* so all does warri proverb abt snail and trees... wey u dey tell me ashey na story for d gods ... Anyway is alryt... Hu ever d new babe is... Jst bring her for thorough investigation shaa .... Asper d love docter/tutor wey i be.... Once again all d best in ur career of womanology.... grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:22pm On Mar 06, 2016
Rukkyola:
hahahahehehe...OYO IS UR CASE! Amebo,olofofo,fowl yansh,telephone wire....etc
na u still me my manager for all diz tinz.. . Amebo record label.. ...... No worry jst pray say make i no jst catch u for camp o..... because u go must repeat all diz tinz wey u talk and in alphabetical order... If not..... I go use razor shave ur armpit for u.... If u like wound na u sabi....!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:33pm On Mar 06, 2016
Fraiser:
I really appreciate ur advice babe, u re tellin me dis because u re not aware of my profile, I hav a phd in womanology from d federal university of dating nd flirting.
o my gush!! .... Wat a profile..!! . And i guess u were also d best graduating student there, and of which ofcos am sure u bagged BMW (Be My Wife), BET (Best Enduring Toaster) and LG (ladies guy) Awards.... Jst keep it up... But mean while... U must get this chommiblaq o... As in u must win her heart o, to prove ur awards.....so... All d best in ur career (career of womanology)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:47pm On Mar 06, 2016
Fraih:
I remembered asking us to ignore someone yesterday,I never knew it was going to be a good adventure to discover some truth. My dear Neeneeola, I have this from one of my pieces, please read it and make it your confession. smiley
***I DON’T WANA LIE ANYMORE***
Bearing false witness,
Concealing my actions ‘cos of fear
Of who would eventually hear
And having not words to defend myself
The tension and the diffidence
That follows each untrue word
Is what I can’t take in any longer, Lord!
Not even the lie itself
This unrest has to cease
I desire to be free not brash
Freedom before I speak and,
Freedom after I speak
I just will not lie again, clear nor hazy
First, it is against God’s will
Second, I desire rest after I speak
Forgive me if I ever lied to you!
heheh this is just the beginning.... Neeneeola u neva see anytin... Oya begin dey confess am joh.. tongue Where all diz our ushers sef, u ppl should come and stand ooo because she's abt to start manifesting.......lwkmd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:34pm On Mar 06, 2016
Kbs468:
Hahaaaaaa? Why you wan confuse her like this? Shey you sef don ever hear say mosquito or mosquitoes dey bite 2 people wey dey together before huh
No b only wen person dey alone na him mosquito dey bite am?
In essence, Mosquito Net is a companion against Mosquito bite
So also is her companionship with you against the mosquitoes from both ends by the time 1 + 1 = 2 ie
Smileeey = 1, experiencing Mosquito disturbance
Justified10 = 1 maybe or maybe not experiencing it.
Justified10 + Smileeey = 1+1 = 2
Since 2 is a premise that Mosquito disturbance is Null and void,
THEN..... EQUATE
NEXT
STEP.....1
READ......
NEXT
IF THEN....YES
ELSE
ERASE ABOVE....(To please Smileeey)
NEXT....
RE-WRITE...... IF MUTE
THEN...
NEXT
RE-RUN
grin grin grin grin grin
I don taya abeg, make I call LogoDWhiz or Qutyjoice abi na who again sef to come and continue with the Algorithm grin
Where are the computer Citizens sef? Una no go represent una course as the most represented? grin
Jizzz!!!! .... Na which kind analysis be dis one wey b say instead make head dey pain me, na ribs dey pain me.... Abeg pity us and break it down....if not for anytin atleast For d sake of our health.. .!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:18pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:
Lmao, trust me ya nothing but a clown, Jesus! dz got me Rotfl sha.
c her... go joh.... As if u were not d one in my front during "Clown101" tutorial
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:03pm On Mar 06, 2016
Fraiser:
lol. Cant stop laffin, am happy u know rukkyola luv me for deep down her heart sha *I no she will deny it again*
na u way dey worry ur self na..... Rukkyola wey don already tell us " her bridesmaids" how she want make una wedding be and d color sef........So My own b say jst go buy new fitted suit for d wedding *catches ear*...No use that COAT wey ur dad giv u d day wey u graduate o..... Toh.. Unless if u want make rukky display vex for u....so make her happy... Love pills are... take her out for shopping in the morning, buy her gifts in d afternoon and let God decide ur fate in the evening and dnt forget.. My love advise fee.... Asper d love doctor wey i be..... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:45pm On Mar 06, 2016
Qutyjoice:
AGAINST LYING
O 'tis a lovely thing 4 youth to early walk in wisdom's way; to fear a lie, to speak d truth, dat we may trust to all they say! but liars we can never trust, even when they say what is true.
And he who does one fault at first n lies to hide it, makes it two. Have we not known, nor heard, nor read how God does hate deceit and wrong?(Chaii I'm now a preacher) How Ananias was struck dead, caught with a lie upon his tongue? So did his wife Sapphira die, when she came in, and grew so bold as to confirm that wicked lie, which just before her husband told(Halleluyah somebody)lol...
The Lord delights in them that speak
The words of truth; but every liar
Must have his portion in the lake
That burns with brimstone and with fire.
My people let's be careful in what we say(Don't even try to brag ontop where yu never reach in life)
#Team truth #
baby chuuk my name for dat team truth faa..... because sins wey i no my sef na so so truth i dey talk o..... evn though atimes shaa i dey lie some one one naira lie.... I schooled in the north and my dear HAUSA ppl can flog oooo... Wayo!!! . If u can lie to save ur self from koboko, den God don butter ur bread.... But as for ppl like us, we no mind to say d truth and still chop flogging (sometimes oo) .....
Therefore.....,
Team truth all d way joh.... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:11pm On Mar 06, 2016
[quote author=wittyemi post=43529611]My brother I m grateful,i wish I made "the most amazing comment " on a life changing, economic turning post.
Bros Fraiser thanks a lot; good afternoon. grin go joh, c ya face.... Wat are u now feeling like sef... Ben Moure Bruce that just wants to make Common Sense... Lol.... C me sef... Forgiv ma manners, gud afternoon!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:50pm On Mar 06, 2016
Rukkyola:
u wanto spoil me.i refuse 2 b spoilt.
lol c ya mouth.. Like say if anoda babe rush now come scrub d back... Like say u no go use knife shave her hair (love one tin tin) .. mean while... Na where dem post u go sef? But bfor u ansa my own ma beta rush tell u ur own shap shap say OYO IS UR CASE!!! because i kno u.... oya u can now ansa grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:21am On Mar 06, 2016
Rukkyola:
lol...
rukky dear... wink i see u.... U jst dey make me laff sins... Hw i wish say na d same state dem go post us go... Make i dey laff for camp.... Luv ur sense of humor dear... Keep it up...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:33am On Mar 06, 2016
Kbs468:
Abi oo. And some persons want the MOVIE to be presented in one-way directional PLOT (Not sure if that is the correct word though since I'm not groomed literatively)
Although, the SUSPENSIVE aspect of the MOVIE is the unexpected SCENES that popped up, which indeed made it to deserve the THRILLER categorization grin grin
Good morning once again. grin
Kbs468 dear, like say u kno ...all dis movie terminology sef... Omo we go sabi direct movie o, but na d name wey we go giv am... Wait ma suggest.... Abi na "The Mysterious Batch A" lwkmd.... Or "The Batch A Tension "... Lwkmd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:56am On Mar 06, 2016
:' with d kind of heat we r experiencing diz days ehnn.. It is categorically clear beyond all reasonable doubts dat the last pesin that entered "HELL" did not close d door very well.. dat one aside shaa.. Chaii!! smiley C how dis golden city is just getting more and more interesting...*sips cold kunu*... Its like a movie where u experience SUSPENSE , LOVE AFFAIR , ACTION , TEARS (of joy o), COMEDY , ADVENTURE , HATRED , BETRAYAL , Oh no, sorry no betrayal (unless if someone hav been betrayed befor, toh, i wouldn't kno naa, u kno say i comot go price white shots wey mama nedu dey sell) and many more!!! grin... By the way gud morning evryone and have a blissful mother's day!!! .
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:29pm On Feb 15, 2016
ottalo:
Hp una Don check ur shirt n trouser size well. Hp say hackers no tamper wif am. Check well ooo,make e nvr change from small to xtra large.
cheesy O. M. G.. is that ottalo nwa mama... D guy dat created the thread for Rivers state... **tears of joy ** where hav u guys been... Av been looking for u guyz all ova d place like crazy . grin grin .... But Instead na na taraba, ehm... jigawa and Gombe i jst dey see up and down angry
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:50pm On Feb 15, 2016
Wat abt Rivers group undecided av not seen anyone yet..... Abi na only me go dey for camp.. :- **feeling scared**
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:08am On Feb 15, 2016
jubrealguy:
la read la bend
la straighten, la read (with curiousity oo), la squeeze... Lwkmd
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:56am On Feb 15, 2016
Fraih:
Nice one! cheesy cheesy

***
cheesy Iambibi wink I see you.
CROBBOY, nice Rhymes right cool, you can say that again wink
padi mi.. I see u too swithrt wink
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:52am On Feb 15, 2016
Chinweukamaka:
gringringrin i dey fear for U ooo,no say u don glue urself to delta state sooteee u don even create thread for am so i nor want make dem shock u ooo lol...as for me,dem no get choice but to shock me back 2 lagos bcuz wat God has joined 2geda, NYSC shuld not put assunder oooo...gringringringrin
na so o chinwe dear.... grin And if them shock me back 2 PH na Godwin!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:26am On Feb 15, 2016
CROBBOY:
Whether we talk or not, they will do exactly as they please.
But the truth is, regardless of what they do, we will not serve in Cameroon grin
lol... Abi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:23am On Feb 15, 2016
Fraih:
LoL!!! cheesy
Are you teaching some kids the use of comparative and superlative adjectives? And you decided to cite an example with my name wink grin grin
funny example.. Hw i wish they tot me dis one in school... Lol grin grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:10am On Feb 15, 2016
wittyemi:
Therefore, wat is left now I kunu...
as long as it's chilled, no p wink
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:43am On Feb 15, 2016
boboLIL:
I don't do val,, I do bobolil.... Sorry...
wich one b bobolil kwanu huh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:40am On Feb 15, 2016
wittyemi:
Hey babe,where were u yesterday when I was dishing out gifts,ask them they ll tell you what went down. Morning, hope your night was Gbam!.
.. Yea.... Therefore?? undecided
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:25am On Feb 15, 2016
boboLIL:
yea,,, wbu?
i did too.... Dat reminds me... Where's ma val gift
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:17am On Feb 15, 2016
boboLIL:
okay
hope u slept well
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:15am On Feb 15, 2016
boboLIL:
na soldier dem de ask to forgiv and forget?
lol.. Yep kiss... Anyway hw was ur night
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:09am On Feb 15, 2016
boboLIL:
how do you mean?
i heard so many ppl saying bobolil forgiv n forget undecided
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:06am On Feb 15, 2016
jtchukwu:
Golden city, today is my birthday. Wishing all my birthday mates the best in life. To Golden City better days ahead of us.
happy birthday dear....wullpp cheesy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:59am On Feb 15, 2016
smileygud morning evryone, hope u all had a blissful night... Lemme get dis straight .. This bobolil guy, is he a soldier? undecided.... Anyway dat one is by d way.... Where is Wittyemi and my val gitf angry
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:44pm On Feb 13, 2016
SomebodysMrs:
Fraih
shocked shocked shocked
undecided
sweets don't be shocked you hear, eaglevison is simply gay thats why he is blind as to how pretty I am wink
I go dey pray for am sha
lolz..... C olive oil grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:17pm On Feb 13, 2016
grin... Deariee calm down... I no hw u feel... I guess he's still searching for it...... Drjoshua dnt keep her waiting u go provide am todaytongue.. Lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 (of 55 pages)