NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:40am On Mar 08, 2016 |
jubrealguy: fimile.....i dey check dps out....lol wats fimile |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:34am On Mar 08, 2016 |
Qutyjoice: Hun? Oyeh wetin dey her body jawie, wetin yu dey find up n down for her body? help me ask am o... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:27am On Mar 08, 2016 |
jubrealguy: lol....d thoughts i av towards omolola1 is of good and of evil eyaa...chaii, how we wish say na so  oya go lie down and close ur eyes bfor i count 5...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:20am On Mar 08, 2016 |
Oyehomie: Lol...e dey ya body wetin dey my body again, ppl come o... Bfor tomoro they go say na me dey tempt ppl husbands.. Hmm me wey b reverend sister  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:18am On Mar 08, 2016 |
jubrealguy: fine geh......beta pikin ur plans no go work... Oya go sleep  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:13am On Mar 08, 2016 |
Oyehomie: Neighbour wa....iambibi...wettn b d meanin pls go face ur wife... She dey wait for u for bed..... And stop asking me such question at dis ungodly hour..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:09am On Mar 08, 2016 |
Chinweukamaka: [i][/i]IN DAT ORDER; Katrine7 BoboLil Fraih
Fraiser Thanks n gudevening where did u go to all dis while sef... Oya com and join me let us finish dis fruit salad... I dnt want it to sour bfor tomoro morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:05am On Mar 08, 2016 |
Qutyjoice: Baby thanks for d fruit salad, Husby sed he does not want. and dat is y he's developing bald hair very quickly..... But its alryt... Sleep tyt... And dnt forget to alert me to increase d volume of ma TV wen u ppl start to make doz ur noise o... U kno i cnt afford to hav high blood pressure at dis my tender age  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:52pm On Mar 07, 2016 |
jubrealguy: lol.......no b una giv dem work? lolz... deariee i no follo o.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:50pm On Mar 07, 2016 |
Yezzy: Kilode, wah happen, as if una dey change hands. So dis wife-husby paraphernalia still dey on point. Well good to knw. Nicely following d drama .. Lol.. Oya C chair sit down..  . Bfor ur leg brak for where u dey follow drama... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:41pm On Mar 07, 2016 |
Kbs468: Citizens. The window is still open for all from now till tomorrow morning before the curtains would be drawn over this category of Nominations at exactly 08:59 hrs - > 08:59 am. GOOD NIGHT AND *reduces the volume of TV to listen to the announcement **.....and wetin again.... (Una no dey rest!!!...) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice: Neighbour! Neighbor!! Fine Neighbor We're doing fine(We're not fyting) Tanks for checking up on dem They are so grateful(lol). ... Lolz funny babe.... Ok.o if u say so.... Meanwhile do u care for some fruit salad? I prepared it ma self not from dah kitchen guy.. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:15pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: Nooooooooooooo....wen i came in frm work, no hug,kiss,water,food nt even offered to help remove ma suit...dats so unlike u..nd u want me to pwetnd lik i'm fine? Who does dat *knocks on dia door after listening to alllllllllllllllllll dia conversation.*  Neighbor are u people quarreling.... Lwkmd... .... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:07pm On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: U beta give fraiser some space in ur heart make hin manoeuvre ur meandrine. Not in this life time...... E beta make i go become nun for d rest of my life.... Fraiser ko, Fraiser ni..... Where Fraih dey sef.... Make i ask her weda she don ryt down doz scriptures with dia correct correct punch line as instructed.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:43pm On Mar 07, 2016 |
iamdynamite: n.a. taraba.why me why me lord why me.well am hoping for a miracle. ..... Dear twinnie bera take it like dah o.... because any miracle dat happens wee affect me ur twin sis... And i dnt want dat...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:28pm On Mar 07, 2016 |
Sent4rina:
 what is dis ur ar wearing... Chisus i cova my eyes wit blood of white sheep o.. U tink i go fall 4 dis ur temptation abi, odeshi whalai i no luk am. ... U no go look am... Den hw u take see me say c d tin wey i wear..... Na because u dey fear make ur wife no use juju scatter ur legs abi... U kno she's very diabolic  ..Therefore U beta drop pride and tell me wat u want o.... Ok.o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:00pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: lol... Babe no dey hide d feelins na, dont worry about d outsiders, dey will talk nd forget about it, nd we continue livin our lives, u know it can b very dangerous to hide feelins, oya com nd block me at GC reality eatery so dat we can talk better lolz... Oga no dey tempt me abeg... . Instead lemme invite u to our conference meeting in the convent... I assure u... Dat Divine Salvation awaits u  God bless u as u come.. *shares hand bill* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:41pm On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: Leave my wife alone biko. Shey na byforce, i say ano do secret affair. lolz... C diz guy wey dey don use juju cover his eyes.... heheh... i laff i swahili..... Show me d pesin i way go do d secret affair with... Me wey b reverend sister. .. No lemme call ma twinnie for u o.. ( iamdynamite) dat is if u still want to continue ur hard work as a man with u wife.... So u beta behav... Meanwhile ur wife don go hospital.... Incase u need any tin.. Jst lemme kno... Lol  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:12pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: Lol..dat praya..ehnnn..shey make i do "amin" like ds ehn? .. Lol they dere dey peep na... if u like make u no com out con shout amin.. Dey dere dey look like lucozade  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:50pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: Ma own b say..ma wife don talk say u re nice....soooo...hw re u..make i greet u nd welcom u to our neighborhood awwwww... Dats wonderful... May God giv u d energy, strength and muscle to do ur work as man and may he crown ur effort with two bouncing baby boiz...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:40pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: so where did u say u will block me tonyt? block ke?, me wey b reverend sister........ No let me find ma lipstick because of u o.. ... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:16pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice: She's our neighbour buh she no get husband(she's single), beware!! Dnt move top close. She's nice tho u forget to put "and not searching" ..  .. Tnks for d compliment tho... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:12pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: Yesooo...anyway tnx...remind dat tomao tu o...nd ma mouth...gosh..qutyjoice..ur neighbour has been lookn @ ma mouth o..wat is she lukin for? ... Lolz hey dnt get me wrong o....... Wat is ur own sef.. Lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:09pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: a sister of mine graduated from ur sku wow dats cool.... Wats her name  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: No remind me...thaaanks....i kno alredi....lol....for bera for wettn? For better for best..correct am lolz c ur mouth... No o... I must remind u.. Oya i don correct am for bera for best... Lol.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice: Let her defend herself oh ma gush... I love this chick like crazy....... Na now i kno d real definition of a neighbor.... D time wey Jesus say love ya neighbor as ur sef..... Na dis bae them use set example.... Am proud to announce dat this beautiful and dazzling angel is ma NEIGHBOR and ma CORRECT BAE of life..... For bera for wors... Till house rent do us part for dah area..!!.. Once again swithrt keep it up.... oyehomie na correct chick u marry so o.. I dey tell u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:39pm On Mar 07, 2016 |
Oyehomie: Abeg dey cova ur ears wen u won sleep jawe...lol...hw re u ... Lolz... Neighbor, Neighbor, welcom sir,.... Hw was work today... U no buy anytin? No carrot, no yalo, no noti notin...hmmm diaris God o... Anyways.. Ur wife don go church and She say if u com back make i giv u una key.. *hands over the key* here sir.... Once again, ur welcom sir.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:10pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: na dat ur parrot mouth dey reserved? lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:42pm On Mar 07, 2016 |
[quote author=eaglevision post=43564480][/quote]tell me d special award for ma ear first.... Bfor u run go submit am  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:28pm On Mar 07, 2016 |
[quote author=eaglevision post=43564480][/quote]lolz.... dress go back small ma see ur face..... Hu b d gentleman?  because i no sure say na u... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:08pm On Mar 07, 2016 |
jubrealguy: lol.....e joor ooo, no worry, dem go give u best doctor if u can prove fraih and fraiser ain't twins for real
Wetin person no go see for this city, iambibi and iamdynamite just MUTUALLY AGREED to be twins, abeg make una help me find dat moniker wey carry my own prefix oo,na jub b d prefix. JUB lol... no body has ur prefix  ... Oya is alryt no cry..  Clean ur nose.. ... Next time u wee pray and fast bfor u choose a prefix u hear.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:56pm On Mar 07, 2016 |
iamdynamite: wow,good for you,i dont know why my own case con different ,na end of nigeria dem post me. ... Lolz na God catch u... Wait ma guess... Kebbi? |