NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:44am On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: and also a phd student abi? lol
happy birthday u no serious aswear  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:42am On Mar 07, 2016 |
kitchen: Am gonna gve nigerian delicacy, mention dose onces cos u cn easily d once u mention at any fastfud oh ma gush.... Wat a privilege!!! *blushing* owkayyyyy.... Lets see... Hw abt pounded yam with egusi soup bathed with shaki and pomo and does dangerous types of fishes....... Buh meanwhile gimme fruit salad as i wait for ma meal  tnks and God bless!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:35am On Mar 07, 2016 |
kitchen: HMmmm... spring n rose, sand n witch, burglar, coffin, where u want make see dose ingredients. say urself d truth, can u cuk dose tins u jst mentioned? hahahahhahahahahahahahahahahahhahahhahahahahahhhahahahahah..... O. M. G. Dis guy u wee not kee me.... Wetin b concern pesin..... Shebi na u say u sabi cook, therefore anytin wey we want chop, as in wey jst dare hungry us, we no wan kno hw or where u go get am from.... Our own b say,.. Jst put it on the table ma dear and let d feast begin!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:17am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Na saccharine i reserve for u sef,u' ll love d akara baje baje.what of fresh cow milk,u likey? no tnks... Dnt bother... Kitchen wee take care of me  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:05am On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: Yes dear.. My night was cool.
I hope u slept like a baby? yea i did....  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:01am On Mar 07, 2016 |
iamdynamite: good morning to all pcm in the house. oh ma gush!!!!  I tink av found ma twin *turning him around and crying with tears of joy* deariee where hav u been... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:54am On Mar 07, 2016 |
kitchen: Am george anyway, no lady has been able to beat me in da kitchen dats dey call me kitchen. in anoda news i heard dem go dey serve us food, dat y i kuku buy only two to avoid stories dat touches d stomach ... Kitchen dear i see am for ur eyes say u sabi cook.... Abeg i don tire for dis pap and akara wey eaglevision dey giv us evry morning.... (dey make pesin dey purge upandan) so for dat i would like to hav.... Spring rose, sandwich and burger for a start... Tnks dear... And bfor i forget... A cup of coffee with less sugar would be jst fine to compliment .... God bless...!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:44am On Mar 07, 2016 |
Fraiser: datx my cute twinnie I dont even know u know her, I know u wudnt mind her as ur sis inlaw u don start dis morning again abi.... No let me vex for u o..... because if i vex, i go remove my Mary amaka gown and wear dat ma shot hot gown..... And u kno wat dat mins..... For there shall be GOBE!!!  .... So u beta be behave. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:34am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Oya come take pap nd akara keengbe with me ....lol..av always known u to hav a very large heart as to share evn ur breakfast with ur frndz.... Oya keep ma own...and no forget i no dey take plenty sugar o... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:32am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Oya come take pap nd akara keengbe with me ....lol..awwwww.... av always known u to hav a large heart as to share evn ur breakfast with frndz.... Oya keep ma own...and dnt forget.. i no dey take plenty sugar o...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:58am On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: Good morning my pipu. How una night be and hope una sleep well well?
As today don break sn, na gud gud things we go dey encounter 4 d rest of d day o. [color=#770077][/color] ah ah, u don wake? gud morning, and hw was ur nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:51am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: good morning dear,happy new day nd aw u dis am? am fine tank u.... Merry new day to u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:49am On Mar 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:50am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Morning lovelies ! Join me celebrate I'm a year older today! Shines teeth  HBD dear... May God grant u, ur heart desires, and bless u in all areas of ur life with many more years ahead to celebrate IJN! Oya hw old are you... No lie o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:37am On Mar 07, 2016 |
Fraiser: babe my hands are not too short to accept u o, my arms are widely open to embrace u, nd my heart never get fill of luv from beautiful babes, so u ar highly welcome btw na u I first see dis morni, dat means my day go be beautiful b dat. ..... Lol.... awwwww dats gud to hear .. Ur day wee not only be beautiful, but God's favor, his blessings and mercies shall locate u dis morning ...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:26am On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: oops. just don't wear a thong alongside. yes sir.. Gud morning evryone.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:26am On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: U wan make i dream say my rukkyola give u maximum shish(beating) abi. No wahala! na for which planet dat one wan ever happen.... Oya no argue... Jst dream of me.... Com and take gudnit kiss.... Oya bend down a little because i kno u r taller dan me....oya bring ur forehead... *kisses forehead * oya gud nite... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:17am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Iambibi oya lets go to bed,na u nd i remain for here.y u neva sleep sef? na d shoes i com carry... But now i dey go sleep... Oya gud nite and sweet dreamzz... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:15am On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: Im watching over the city, including you. ... Kk.. If u say so... Gud nite and sweet dreamz.... Dream abt me o...!!! lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:13am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: U people shld goan sleep na, i wantu lock d 'gate' of GC Goodnight nd orunmila bless y'all wait bfor u lock... Ma shoes are outside oo.....*carrys dem* ehen... Oya u can now lock!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:09am On Mar 07, 2016 |
Sent4rina: Nobody disputed that but condemned the way she bragged about it. Moreover, it has been proven that she was lying about her acclaimed best graduating student. Forget about her, she didn't deserve our attention. Btw, its been a while, where have you been? ... So u hav not gone to bed yet... Y na... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:40pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: it's not kpako window now dont mind him o... He tinks its evry body dah knos how to peep like him.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:38pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina: Imagine, see kurukere love.. Make u sha close window make iambibi no come dey peep luk u o. ... Lolz... Y i go peep dem when i don already prepare for u... Oya allow dem.. And enter inside d house o.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie: Yu tu ehn....ah..i no talk o..i won chop ma rice nd chicken now...soo no talk y eatin shhhhhhhhh * whispers in his ears * u dnt have to say anytin....... Oya continue dey chop ur rice and chiken dis one wey ur face don change like hu wan cry....lwkmd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:24pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser: lwkmd, babe u bad o lolz... Ma dear it is not like dat o... If to say u no gada wives and babes evrywhere.... Na u i for run com threathen sef... but, u don already get.. So wetin again u dey find again.... But as for dat Sent4rina wey dey form say no situation can eva com between him and his wahala wife, oya na... Make we dey see..... *searching bag* Where is dis my lipstick naa..... Sent4rina jst dey run o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:17pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie: Shey u want am ni? Leav am alone nah...him heater het insulated handle nah lolz.... No mind am joh. Him dey form James Bond... Lolz..... Wey dat my lipstick sef... Jst beta dey run o... @sent4rina |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina: Berra. I no like make pesin dey treating me wit dat kin tin o. Yellow pawpaw 4 dat mata, wetin u wan make i dey think wen my wife dey my side.
4 say u threating me ehn, na Adamawa dem go post u if u neva see ur posting b4 and if u don see am, na make dey change ur lagos to bronu remain(afterall sebi u wan kuku go serve ur fatherland ni). ...... U still dey talk u wan make i provok remove my net adjust my hair abi.... Oya no talk again... If u no want gobe... And FYI na Rivers them post me go... Wat God has written, he has written.. If to say u b igbo i for blow one igbo proverb for u now... But all d same shaa... Behave ur self and be a gud boy. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:05pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser: infact if na my house u dey, I go dey pray make everytin wey dey ur hand dey fall down ni o ahhh no o... Abeg o.... If na ur house i dey i go dey hold evrytin wey dey my hand very carefully like egg with my two two hands....and if i wan threaten u, ur own go b knife, bottle and rat poison... Therefore u beta behave... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:59pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser: yehh!!! say it again abeg lol c ur mouth.... No worry .. Na doz moves i dey use threaten am... If i hear am talk abt luv again btw him and Rukkyola..... Hmmm na only God kno d next one wey i go do... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:47pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: Berra. *mary amaka gown got me laughing though lolz.....but dat doesn't mean i should not do shakara with d mary amaka gown o... Am jst saying... And also if my biro falls down, dat doesnt mean i should not pick it o..... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:40pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina: :oBlood of ramah abi lamb! Na seduction dem dey call dat 1 o. I rebuke d spirit of temptation in my house in d name of hmmm.... in d name of anythin that comes to ur mind. lwkmd... Is dat y u r shouting?. U want d neighbours to hear abi. .... Oya close ur mouth i will not do it again... Na jst part of threatening shaaaa  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:34pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: stop distorting my imagination. today is sabbath day nah lwkmd oya am sorry..... I will not do it again........where is my mary amaka gown sef... |