NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:57pm On Apr 17, 2016 |
Qutyjoice: One and only Journalist, mi fyn o n yu....Yea thankz dear lolz.. Oohh be whining me o.... Am gud..... Wetin you chop for sunday remain, oya gimme ma share!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:33pm On Apr 17, 2016 |
Qutyjoice: All is well...Kudos! Bestilala .... How are you? Happy sunday!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:28pm On Apr 17, 2016 |
SC31: DTOBS abeg which camps dey get gym logodwhiz sorry about your phone ..lolz.. My dear I still dey wonder which camp be that oo.... BTW.. I av missed you... Where go you hide? .. Hw ya husby? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:49pm On Apr 17, 2016 |
DTOBS: Hmmm...don't you think it's needed at least it shouldn't be a smooth ride to her heart tho! Moreover, if only iambibi can just back off and face her family, am very sure chommieblaq will have no choice than to come back to my waiting arms. My brother, make I dey watch as per ur advice sha .. Lolz... It might interest you to know that my twinnie's business is my business! My dear, Chommieblaq ain't coming to you!! The earlier you deal with it, the better for you!! Ah mean, "who them go give honey for mouth wey go spit am out? Tell me?" Chommieblaq is happy wherever she is, take it or leave it!!!.. And helloooo , she is ma twinnie's No 1 priority! . Wait o... Whatever happened to your AirstarKane sef? Cos last i checked, she was still as gorgeous as Chommieblaq! So why the chase? For the last time leave Chommieblaq o! , leave Chommieblaq o!!! , leave Chommieblaq to be happily married to whoever she chooses to be with na FOR GOD'S SAKE!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:01pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: Sekeseke ke!!! Hehehehe,no nau,i just wan protect the interest of my boss ni nau and i m trying to help her book the number one spot one the very very very long list should you both decide to break outta the 'Friend zone'.   .. Emmy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:14pm On Apr 17, 2016 |
biotechshola: she's in her matrimonial home, my house! .. Say me hi to your wife hardie14......, she no go come back ni?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:12pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: Same to ya cute female. .. U too, Same to ya cute male!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:10pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: What is it nau,the brother has got good tidings for his female students n colleagues,or do you wish to be the first on his very very long list? because I no understand why you dey scream d star boy name.. ..lolz...i dey call am because i wan wish am happy sunday  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:59pm On Apr 17, 2016 |
merikims: am fyn ooo.happy Sunday, hubby is doing great. .. I noticed!! Anyways enjoy!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:50pm On Apr 17, 2016 |
Fraiser: lol... Witty baba ur boy just dey loyal to ur mentorship ni o... If I carry dos legs nd interrior go service, na both teacher nd students go dey get belle o, I dey tell u... Me sef dey fall for ur package lyk folake  Fraiser |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:48pm On Apr 17, 2016 |
wittyemi: I.a.m.b.i.b.i!!!! WITTYEMI!!!!!!.... Happy sunday dear!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:44pm On Apr 17, 2016 |
DTOBS: Lolzzz ... #1; iambibi is not my sweet chommieblaq friend. She did her best by separating us and working her twinnie's way to her heart but God pass her! Chommieblaq has come back to me and we live happily ever. #2; remember say me sef don learn small Hausa thanks to loving chommieblaq darling. #3; I'll use my good office to deny her work permit just as embassy dey deny us visa. .. D to the T to the O to the B to the S!!! Whats up Dear.?.. Happy sunday to you! ... This one you're shouting ma name up and down, whatta gwan? Huh?... Shey you dey miss me ni??... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:31pm On Apr 17, 2016 |
merikims: hy evevryone . fraiser no b so ooo.u no dey ask of ur love again. fraih I heat say ur hubby shammak don't show,enjoy ur self with him. iambibi how u dey. rukkyola na u wan collect my huby position as pressy abi? e go help u. eaglevision how ur Mata b? shammak welcome back bro. dtobs Welldone oooo.u no even dey add me for ur count down. my darling hubby n sweetim Logodwhiz.u don't check on ur wife when u come online abi ur love for me don' expire? ... Merikims darling i dey well!... Hw are you, i missed you! happy sunday, how's ya husby?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:39am On Apr 17, 2016 |
jubrealguy: have a wonderful night beautiful and you too dear!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:18am On Apr 17, 2016 |
sirguy542: iambibi see you tomorrow... oohh good night and see you tomorrow too!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:15pm On Apr 16, 2016 |
jubrealguy: juzz on the mountain top watching the whole drama from uptop, seeing d whole brimmie and sirguy542 drama. Nawa oo, no respect again sef......guess u r good, how did your day go? .. Dont mind them.... Hw are you... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:13pm On Apr 16, 2016 |
Smellymouth: Na wa for u sef oo  U nor know wen I dey joke? U want make them punch my eyes like this?  lolz..... Hu fit try am??... When you are the Alalga 1....in fact *kneels down* oya bless me!!  .. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:04pm On Apr 16, 2016 |
Rukkyola: I was just jejely passing my thing ni o. Then I heard ur man discussing under mango tree with marvluv. I didn't hear their conversations n detail. But one particular statement caught my attention, which was ' Marvluv, I love u so much & I want u 2 b my wife'. I quickly vanished away 4rm them b4 I would be tagged amebo. That was all I heard o.
As 4 d omugwo, Iambibi is already n charge ov dat. Thanks a lot, I appreciate. .. *dancing like Patience Ozokwo and singing in igbo dialect*....lolz.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:50pm On Apr 16, 2016 |
Smellymouth: You for allow me na ..infact, lemme make I go again!! .. Lolz...  ... Bring your shoe, Oya go!! Since i dey hold you, and you no wan gree!!.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:45pm On Apr 16, 2016 |
Qutyjoice: And I love you more but I love Oyehomie pass yu nah(wink) .. Lolz.... I no mind at all at all o!! ! So carry on!!! (winks) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:35pm On Apr 16, 2016 |
jubrealguy: SC31.....wats up na, how v u been? boo... boo.. Where have you been?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:33pm On Apr 16, 2016 |
Rukkyola: Lol! Dis ur ojukokoro no b small o. We go still do d naming na. D problem b sey, villagegoat no wan succumb o. He just dey do agidi 4 me. If I no c am catch na dat moinmoin una go manage o. If awon alafa no come, prophet Shammak go come. Neighbour moimoi?  ..... Bet why  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:29pm On Apr 16, 2016 |
Qutyjoice: Be careful please, I don't joke with her.... awwww *blushing* in fact, bestie, i love you!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:23pm On Apr 16, 2016 |
sirguy542: iambibi because plenty guys dey chyke you you now thinks that you are beautiful..LOL...Na dream land you dey..my Cynnny fine pass you one thousand times.. .. Lolz..ohhh, hu dash me!! Oya goan face your wife!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:01pm On Apr 16, 2016 |
sirguy542: she no sabi am..that's why I asked you..Abeg help me ask your friend rukky she fit sabi the answer. .. Lolz.. If you see her ask her... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:57pm On Apr 16, 2016 |
Oyehomie: Where u wan put ma babe o Neighbour na you dey mind sirguy542 o... Oya na continue!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:52pm On Apr 16, 2016 |
Smellymouth: Arrhhhhhhh!! Brimmie, u wan fight with my precious iambibi? 
Infact, Sirguy542, come hold my shirt makes join the fight  . Lol.. Oya deariee come back, come back! Just forgive am!!... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:43pm On Apr 16, 2016 |
Smellymouth:
u sure say dem don ready to marry sef? .. Lolz... I still put hand for jaw to try remember oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:41pm On Apr 16, 2016 |
sirguy542: Abeg iambibi wetin dey dey call woman wee marry more than one man? .. Lolz.. E be like say your wife know, oya ask her!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:29pm On Apr 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:27pm On Apr 16, 2016 |
Qutyjoice: Legoo journalist bestie .. Bestie me,... Hw fa... Hope say you done arrange your ankara for tomorrow service,...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:23pm On Apr 16, 2016 |
Brimmie:
Bros! Hafa you ?? .. Smellymouth come and hold my bag, lemme beat this Brimmie  |