NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:18am On Apr 19, 2016 |
iamdynamite: chaiii.....you know what baby......am taking you home to mama  so you've not taken her to see mama,  .. This my twinnie will not kill me,  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:12am On Apr 19, 2016 |
Fraiser: yea nice one bro, though its not easy bur u av to take d bull by d horn and act lyk a man... Its always kul wen luv nd attention is reciprocal... Fine babes full every wia for gc wey dey wait ur attention sef... Infact block me for town dis eveni... Mo fe shaye fun e  ...Fraiser gud morning, hw was your night, this wan wey you just wake up, the first tin wey dey your mind na to hook pesin husby up with babes.. La wa oo  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:08am On Apr 19, 2016 |
wittyemi: Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear. lolz... U ehn... U can observe for Africa o.... Hw comes i no see you for the parry naa... Abi you sef dey back stage dey do Oti clear?.. Btw gudmorin hw was your night |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:08am On Apr 19, 2016 |
wittyemi: Why Rukkyola no go forget to name d babies when she and her husband go dey quarrel 4 backstage say Rukkyola don dry him account,n na borrowed money sef,na y d guy rush comot for stage say him chinko phone ring. Oti clear. lolz... U ehn... U can observe for Africa o.... Hw comes i no see you for the parry naa... Abi you sef dey back stage dey do Oti clear?.. Btw gud morning, hw was ur night? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:04am On Apr 19, 2016 |
Qutyjoice: G O O D M O R N I N G A L L .. Bestilala... Gud morning deariee, how was your night... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:02am On Apr 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:33am On Apr 19, 2016 |
jubrealguy: y u dey call smello now, u wan make we start our own drama, abi? lolz... Oya no vex make we dey go house!!! Where did you pack our lambo?. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:24am On Apr 19, 2016 |
Oyehomie: Lol....ahhh...u ladies...she's nt ma classmate...she is an agric economist we used to share same LTs back then but we met in one ENACTUS/SIFE seminar like dat...go joor ..lolz... Choi!! Where Smellymouth dey oo, make him come help me with that meme way say see ya life.... Lolz... Make i tell oyeh say see him life o,....... lolz.... hu ask you for all this planty explanation now  . I think anything before? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:03am On Apr 19, 2016 |
jubrealguy: baby, i was just about to dagboru, since u handed over to Fraiser, ah no cum see ur brakelight again.......thank God....... Rukkyola, no need to talk again oo lolz.... Swithrt av been looking for you too, hope you have been served? Dont worry we'll soon be leaving iyeh? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:59pm On Apr 18, 2016 |
Oyehomie: Lol...wat re yu thinkin..bad belle lmao... Notin o... I think anything?? Shebi na ya class mate! Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:54pm On Apr 18, 2016 |
lollydope: hi jubrealguy, hi iambibi, hi my friend's wife Qutyjoice... you are doing great on that board.. congratulations rukkyola... .. Lolz. Lollydope... How you,... I love your gown.. Go in and see our triplet bfor you leave o... Iyeh? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:48pm On Apr 18, 2016 |
Qutyjoice:
 lolz... i hope you're not thinking what am thinking..? . Lmao.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:44pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: Rukky. Nice party.
DJ Fraiser. Nice work. Play me oya dab. By enimoney and olamide. And den add efejoku by Lil Kesh to it.
Iambibi. Wonderful work you are doing .. Lolz... Thank you sir.... Hope food don reach you? *sights the food* WHAAAT??, WHO SERVE PRESIDO FISH HEAD?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:28pm On Apr 18, 2016 |
Once again, No SNATCHERY (snatching of wives) and no OLOSHERY(bringing of oloshos)... Enjoy your meal!! Oya DJ Qutyjoice, jam us up with BOSS - by ice prince |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:05pm On Apr 18, 2016 |
Walexz02: House full this night o...rukkyola you did good job, the awareness was wao! Mc iambibi I dey gbadun your work..I dey come make I go find something wey chill for you  .. Lolz.. Thankiaa...you're not looking bad at all, hope you came with your bae?? ...!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:18pm On Apr 18, 2016 |
*DJ reduces volume of music playing in the background - Jagaban by ycee* Welcome delectable ladies and sumptuous gentlemen,.. The parry is about to get started!! Yea we all know what it is, its d big night we all have been waiting for!!! (whether kasala go burst o, we neva know  ) So let's relax and chill, tonight, is for the Triplets!! We all know hw they came, buh we all gona be quiet!! Hu knows? their names might be willow, Jaden and Pinket!! Now don't try to come in, if you kno you've got no Ticket!! And if you have, then put away all gadgets!! Therefore without much ado, its time for Red carpet! Starting in this order with the his excellency, the president!! LogoDWhiz and Merikims Rukkyola and Sent4rina Fraih and Shammak Iambibi and jubrealguy Oyehomie and Qutyjoice Biotechshola and hardie14 Fraiser and BlizzydoDo CROBBOY and SC31 Chommieblaq and Iamdynamite DTOBS and AirstarKane kbs468 and Spixytinxy Amodu and MissOyin Abbeyunique2 and Beckytee Eaglevision and Magymagz Brimmie and Chisophia Sirguy542 and Cynnny Our wonderful guests that did not see their monikers, please ayam sorry, kindly look around, because the bone of your bone and your missing rib is right here,.. No form of Oloshery (bring of oloshos) shall be condoned, as we have bouncers that will bounce you out!!! Thanks for your usual corporation!! Oya DJ (qutyjoice) jam us up with ibile - by lil kesh....... My Co Mc Fraiser you can take it up from here!! GRACIAS!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:58pm On Apr 18, 2016 |
Rukkyola: Thanks Senator abi na Minister. .. Lolz.. We want to start with Red Carpet ooooooooooooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:58pm On Apr 18, 2016 |
wittyemi: Call me on +144 75238191739 if you want your preferred state. I did it for Buhari(but he was kicked outta camp,dnt ask me y)Obasonjo,Atiku,Clifford and many other great men. E fit be your turn oo. Come and sow ur seed.. Emmy  Bring your head come here, *knocks him* kpo!, bring your head again *Knocks him again* kpo!! Kpo!!! Does my state of deployment look like a joke to you  , |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:52pm On Apr 18, 2016 |
Abbeyunique2: #2215 dedicated to hardiodun my namesake
If dem post both of us go there ehn, i go disturb like... .. Lolz..chaii!! I don die oo... Na to fast and pray b dat!!... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:49pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: Ahh. U dey feign ignorance abi? .. The light don turn green!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:41pm On Apr 18, 2016 |
Chommieblaq: Ma inlaw na Enugu I get for the acclaimed fake call up ooo .. Lolz.. O boi!! Na there i dey pray for oo... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:39pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: iambibi. u still never reply.
Lollydope i guess u didn't see where i welcomed u to this great city. I asked a question and u didn't reply .. U like this my moniker ehn  .. Oya tell me, wetin i never reply? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:27pm On Apr 18, 2016 |
Abbeyunique2: meself chose enugu o choii!! I don die..  ... Wharriisalldizz!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:19pm On Apr 18, 2016 |
wittyemi: Thanks boss,meaning if I get Akwa Ibom,i ll get 10k attached to it..Singing**Baba God abeg pick up my Akwa Ibom or Enugu call oo* ..hu be this? Which enugu? , no lemme catch you for enugu because na cane i go use pursue you comot  .. *back to prayer* Baba God don't mind this guy, plz pick my Enugu call na  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:09pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: okay........na beans and dodo u cook.......ur head is there oooo .. My dear i no dey hear you oo, the traffic and noise is too much o, shout make i hear you o, u say wetin?.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:55pm On Apr 18, 2016 |
SMartins1: nah 4g i dey use self... 3g / 2g to slow.
how have you been? Av been good, how's the tension naa.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:49pm On Apr 18, 2016 |
Testimony89: Am I in GC or mumbai........... Wooooooow see traffic oh ? lolz.. Its Abu Dhabi!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:48pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: Baby..... whaz good na, u no even cook before u comot for house ds morning .. Says hu, u sheck kishin?  |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by iambibi(f): 1:44pm On Apr 18, 2016 |
firstking01: What would kissing those tender lips cost me, would do anything to kiss them 
btw, TeamMimzy .. Lolz.., because we enter the same train abi?  Bia, Smellymouth, i'll burst this train o, tell firstking01 to stop looking at my face na  !!! he should face his front and focus!!!  ... TeamMimzy!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:32pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: lol. wetin i do u? .. Notin oo yaa Excellency!! ... Carry on sir!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:31pm On Apr 18, 2016 |
jubrealguy: abeg......where is u oo....make i hold u welwel before all ds foreigners kidnap wetin i don dey nurture all ds years lmao.... Abi.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:26pm On Apr 18, 2016 |
LogoDWhiz: ohh. thanks dear.  see am  , na so him dey ever like!!! oya lemme pass, this kind traffic sef!! |