₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,401 members, 8,440,428 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 01:35 AM

Toggle theme

IamLEGEND1's Posts

Nairaland ForumIamLEGEND1's ProfileIamLEGEND1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 439 pages)

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 12:36pm On Apr 23, 2016
[quote author=Estharfabian post=44967035][/quote]lanícky? huh

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 12:15pm On Apr 23, 2016
Estharfabian:
I gave Panicky my blessings.wink

RomanceRe: Photo : Hot Couple Caught Doing It On A Vacant Land In Lagos by IamLEGEND1: 12:05pm On Apr 23, 2016
cc: Mrsphyno
This could be us
but we get small sense.
RomanceRe: Problems Only Pretty Ladies Will Understand by IamLEGEND1: 12:02pm On Apr 23, 2016
See pesin wey no fine,not even remotely, dey form pretty girl.#SMH all thanks to Seún. NL giving voices to charity cases like the OP since 45AD.
RomanceRe: Go and Marry If You Have Barbed With This Tool (pics) by IamLEGEND1: 11:41am On Apr 23, 2016
me na skin cut be my ministry back then.
RomanceRe: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by IamLEGEND1: 11:39am On Apr 23, 2016
u never see Mímzy ni?
RomanceRe: Should I Still Keep Faith In Marrying Her? by IamLEGEND1: 11:36am On Apr 23, 2016
Rexhenrex:
Padi check am na e no easy to find girl wey get manners and brain and na better profession she the go for sef.what if him marry the wrong person with th right shape?
fair points. but na the guy fit decide if he fit overlook the weight issue sha. but what's the point of marriage if it's going to make you miserable.e better make I kontinu to flex my bachelor life.
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 10:41am On Apr 23, 2016
Sharoniah:
beautiful girls are much here, why don't all of them win, Mímzy and mystical let me be your manager, you girls rock all the way, I still vote for you.
YOU SMART,DEAR.YOU VERY SMART.
#HailMimzy

RomanceRe: Should I Still Keep Faith In Marrying Her? by IamLEGEND1: 10:27am On Apr 23, 2016
Rexhenrex:
Lmao...u don craze o grin
grin Rex. nobody go dey to help him marriage when him begin dey cheat on her after she don drop like 2 shidren.... she go don turn to puff puff by then.
RomanceRe: What Will You Do In This Situation,she Is A Snake(picture) by IamLEGEND1: 10:22am On Apr 23, 2016
Lumeday:
And this guy be claiming LEGEND according to his name. I foh for you oo
Blame it on Buhari
RomanceRe: Should I Still Keep Faith In Marrying Her? by IamLEGEND1: 10:18am On Apr 23, 2016
polariss:
finally
Your penis is nameless
lol! bruh,We doing it for the greater good.

RomanceRe: What Will You Do In This Situation,she Is A Snake(picture) by IamLEGEND1: 9:49am On Apr 23, 2016
obiorathesubtle:
kneel down make I pray for you..
Father forgive me, I messed up

RomanceRe: What Will You Do In This Situation,she Is A Snake(picture) by IamLEGEND1: 9:30am On Apr 23, 2016
orobs93:
You are d man

RomanceRe: What Will You Do In This Situation,she Is A Snake(picture) by IamLEGEND1: 9:27am On Apr 23, 2016
obiorathesubtle:
but there's no ATM across the street..
I could get a cab to the nearest bank with the cash I have on me.my mugu-ness bad reach like that.
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 9:14am On Apr 23, 2016
obiorathesubtle:
una wan remix all the song dem for this world?? undecided
DJ gecko....a little something for my niggah, if you'll pls....hit it!
I'm like, "Hey, what's up? Hello."

Seen your pretty ass soon as you came in the door

I just wanna chill, got a sack for us to roll

Married to the money, introduced her to my stove

Showed her how to whip it, now she remixin' for low

She my trap queen, let her hit the bando

We be countin' up, watch how far them bands go

We just set a goal, talkin' matchin' Lambos

Got 50, 60 grand, prob' a hundred grams though

Man, I swear I love her how she work the damn pole

Hit the strip club, we be letting bands go

Everybody hating, we just call them fans though

In love with the money, I ain't ever letting go.......


let them hear that chorus bro cheesy
RomanceRe: You're A Woman...so Damn What?! by IamLEGEND1: 8:57am On Apr 23, 2016
obiorathesubtle:
hmm.. Let me Tell you sth I'm sure of..
I'm sure, if the girl in the story was you.. You'd wish OP was in the 95% of men category..

RomanceRe: You're A Woman...so Damn What?! by IamLEGEND1: 8:55am On Apr 23, 2016

RomanceRe: What Will You Do In This Situation,she Is A Snake(picture) by IamLEGEND1: 8:48am On Apr 23, 2016
I cross over to the ATM across the street and withdraw cash adequate enough to buy pay for the recharge card & cover the bills.Then I go back in and we have lunch.
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:37am On Apr 23, 2016
Smellymouth:
***No be you i carry come, but na you i go carry go o o oo sisi agbarigo
Eayaa yo wey
No be you i dey check on o but na you i wanna know know know sisi ferrari
Eayaa yo wey
Baby sweet [ahhhahh] baby nice eh
Baby tudidudidu odikwa tight [odikwa tight]
Sho mope o sexy, malo ro boya iro ni
Oti mo pe ode wapa owa fe ma buga s’emi***
Mímzy ti take over jare!!!
Oryt DJ fufu,gimme some av that cool shít.mimzy,this one is for u-our Queen.

Good morning omoge,
baby mi how you do
Tori o fine gan, i am singing this for you
Ma se mi lese, tell me how you do
Sun mo mi omoge, this one is for you
Oya se bi ayonge (Bi ayonge)Bi ayonge
Suretete ma lo le (ma lo le)
Oya se bi ayonge (Bi ayonge)
Bi ayonge
Suretete ma lo le
Oya se bi ayonge (Bi ayonge)...
RomanceRe: Should I Still Keep Faith In Marrying Her? by IamLEGEND1: 8:30am On Apr 23, 2016
dump her overinflated àss.

Don't let anyone convince you otherwise. the heart wants what the heart wants,do not compromise.

Do you copy,modafucka? I repeat: DO NOT COMPROMISE!
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:06am On Apr 23, 2016
Smellymouth:
raphie01, welcome aboard team success..

Mimzy ti take over!!!

íamlegend1, Elijah abeg let's JAM this song::::
They say love is blind
but I dey see am for your eyes o
Aa for your eyes o
They say love is blind
but I dey see am for your eyes o o o o
for your eyes o
The baddest!
Baby girl you the baddest
Oya shakee your asset
Make e man no go forget
Emergency!
Baby you cause emergency
Baby you loose your manners
Baby you the latest e
Oya gbe si oun, dancee
Oya gbe down gently
Oya dey dancee,legendary
Oya gbe si oun for them

Cause nobody can love you like i do
Nobody can touch you like i do
Nobody can love you like i do
Nobody can touch you like i do
Aye….ololo
Ah ah aye
Cause you want e my love o
Aye….oya jekele
Ah ah aye
Cause you want e my love o
She no want designer
She no want ferrari
She say na my love o
You belong to me
And i belong to her o
Baby, you go kill e somebody
They say love is blind
But i dey see am for your eyes o o….o eh eh
For your eyes o
They say love is blind
But i dey see am for your eyes o…o o o o
For your eyes o
T-spice
ObO
Baddest
It’s all about mimzy baby.

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1:
slyIsaac:
Who is the Best Contestant so far?
MIMZY!!
Wait let's hear others!
MIMZY!!!
Is she the Only one contesting?
She's the only one we KNOW!! the only one we WANT MIMZY!!!
I understand the Excitement,But Is she the only---
MIMZY!!!!
Wait!,Lemme Talk first!
No time for talk MIMZY!!!!!!
MIMZY!!!!!!
MIMZY!!!!!!!

Are you kidding me, Quiet Plea...*
MIMZY!!!
MIMZY!!!! MIMZY!!!!!
MIMZY!!!!!!
MIMZY!!!!!!!

Alright!...Alright!!... Were do I Find Tis MIMZY??
RIGHT HERE!!
www.nairaland.com/mimzy
WOW!!.. I know I shouldn't be Biased but She's the one for the JOB!!!!
MIMZY!!
MIMZY!!!
MIMZY!!!!

MIMZY!!!
MIMZY!!!
MIMZY!!!
MIMZY!!!
Be smart Join the #WinningTEAM
•JOin #teamMIMZY!!
•Vote #MIMZY!!!
#SAIMIMZY
#SAIKNIGHTQUEEN

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:43pm On Apr 22, 2016
Smellymouth:
DJ Mallam Spicy, JAM me up cool cool
Ah e b the man you the baddest
E be the one with the flow with the tightest
God purnish anybody wey wan fight us
Wey say the fish for the sardine no be titus
Ah ah charlie look no dey job us
Cause we grow for the slum we jump bus
If i come to your hood dem jump us
We go reciprocate we go come burst
Ah ah craze dey like ijaw boys
We dey carry shoulder finish we dey pompous
We dey smoke that loud in a tour bus
And dey no baga dey disturb us
Oya je fun won gbogbo package
Won fe kami lowo ko oshe bandage
Baddo lo cause e gbogbo damage
Werey wan le e ma binu ke manage

MIMZYrization ti take OVER!! grin cheesy

Mímzy!! Mímzy!! Mímzy!!
✴DJ Muva..... give me some of those sick beats.....put some scratch on dem plates.✴let me do this for them awesome folks on here- yo' #TeamMimzy this is for y'all cool rascals....ICE!

➡...We don dey kick first

➡We no dey carry last

➡We don dey squeeze breàst

➡Na we dey carry pass

➡We don dey teach dem

➡Na we dey set class

➡And dem bi talk say na our package go dead fast

➡Shebi na once chance,we dey the bus stop

➡And if you para us,we go do you like gun shot

➡our haters fire us and we promise we won’t stop

➡Now they call us Die hard,we dey hustle ’till sun drop

➡Na we dey ball pass dem,popping the best Ace

➡started from the bottom, call us the next Drakes

➡mimzy fuckin with your phone screens, omo na séx tapé

➡And if na trouble you dey find,she dey her Estate

➡Dem say she arrogant die,she no dey pay attention

➡she passed the test she's getting 'A' men, prayer session

➡Abi na show money, omo dem go fear her

➡Shebi na swaggu,Nicki no go near her....
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:23pm On Apr 22, 2016
ClassCaptain:
baddest
na so tinz just dey escalate for here oh. bt as the mods don reopen floor for us...we don come dey drop beats for dem folks make dem shake body!

Welcome back,sir.
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:04pm On Apr 22, 2016
ClassCaptain:
What did i miss ?
boss!

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 8:01pm On Apr 22, 2016
MUVA:
Mímzy!!!!! gringrin

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 7:50pm On Apr 22, 2016
naughtynaughty:
smh u don't hav work grin
cheesy
alryt DJ salami,something for my homegirl NaughtyNàughty pls...leeggoo.


➡...When I first saw her

➡She was looking like an angel light

➡She blow me na'mi mind like a dynamite

➡She flash like a light in ani candle light

➡And then she said
(All this on me)

➡Girl you know say when you

➡Move your body hold am tight

➡Make you no try to hurt no body

➡Make u dey watch your side

➡I begi biko biko

➡Omoge no bi fight and she said
(All this on me)

➡Boy u know say if I give you body

➡You go soji

➡You no go fit rock the M.I.C

➡Cause u go loose control... hey

➡No... ooh... oh

➡With your bizzy body

➡You go soji

➡I go de still rock the M.I.C

➡I no go loose control

➡Boy you go loose control

➡Girl I no go loose control

➡Boy you go loose control...

Smellymouth, hit me with that chorus,boss.
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 7:28pm On Apr 22, 2016
TOMTOM15:
I think i would like to join team mimzy, those her campaign team are killing me here. grin grin grin grin grin
MUVA:
Welcome on board bro. smiley
We no dey sell ticket here oo, na free entry!
#TeamMimzy ti take over!!

RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 7:21pm On Apr 22, 2016
slyIsaac:
Broda of life were you been na.....!! I don find you tire... Wait make ah fflw you sef..... grin
Brotherly,Na on top this thread we just dey shake yansh flex muscle I teh u.make u do join the party abeg.

#TeamMimzyOnRampage
#NLcantHandleUsRightNow
RomanceRe: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by IamLEGEND1: 6:57pm On Apr 22, 2016
slyIsaac:
Broda of life were you been na.....!! I don find you tire... Wait make ah fflw you sef..... grin
Na on top this thread we just dey shake yansh flex muscle I teh u.make u do join the party abeg.

#TeamMimzyOnRampage
#NLcantHandleUsRightNow

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 439 pages)