IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 439 pages)
tell her to go jump in a ditch. |
even I would have those kind of hips, if not more if I were fat like that. so what's your point? |
misspicy:mata na
I go like here your voice very soon wallahi.'Miji na' kaaaiii! see as you just dey scatter my dada. |
You get small sense but for her to even try pin the pikin on you mean say you no dey use condom when you dey pound am. My guy,better brace up and start saving up for cerelac,pampers and baby formula. |
Instead make you chop klin mouth,you dey there dey form James bond. some guys and lack of common sense. |
You look like one guy like that.... so I doubt anyone will find you or agree to be found by you. no take am personally,I'm just keeping it real with you. |
So you took the pictures yourself. Abeg Oga,drop us for here. KAAIII!!
|
|
The O.P is a single,miserable middle aged woman who got her heart broken in the not-so-distant past by a guy she thought was finally going to marry her after 35yrs of searching. I guarantee it. |
|
|
Which kyn stupid question be this? |
way back when boys were men .after we win our inter house football match.....running back to class with our gongomi.. ↗Who say we no go win o (o ya ya) ↗who say we no go win o (o ya ya) ↗katapot fire him mama (o ya ya) ↗katapot fire him papa (o ya ya) |
Smellymouth:we just dey donate 150k for free. now na onto celibacy tinz. We go dey shoot blanks until dem girls agree to dey pay us for every session henceforth. |
Just allow them. Dem go dey online dey form feministic tough-nuts,but in reality dem dey single and utterly miserable. Side note: biko,women,try to tone down the crazy when you're having ur usual mood swings. I once had a side olosho who I was planning on upgrading to main chick. I paid her a surprise visit and found her crunched up in the far corner of the room,crying because she thinks her future husband is going to cheat on her.... bt she didn't even have a boyfriend at that time. I no even talk anything, I just find exit sharp-sharp.
|
E be like say home boys go try obtain those hospitals' locations sha. 150k..... |
A guy using 'Kk' in a whatsapp chat.
SMH! |
asuo27:Your lack of knowledge and sense.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 439 pages)

I go like here your voice very soon wallahi.