Politics › Re: 2027: Borno APC Passes Vote Of Confidence On President Tinubu/Shettima by IBB007(m): 6:27pm On Apr 14, 2025 |
Lol…these politicians be weyrey se…believe them at your peril…na ndume wey dey tackle tinubu still pass vote on confidence on am fa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Mo Salah Makes Premier League History With Most Goal Involvements In A Season by IBB007(m): 3:13pm On Apr 13, 2025 |
lol…ballon d or awaiting |
Celebrities › Re: Cubana Chief Priest Wears Cap With Tinubu's Logo To Obi Cubana's Birthday by IBB007(m): 9:50am On Apr 13, 2025 |
lol…rich politicians dey party together…na the poor ones dey fight for social media…this is davido good friend ooo…davido wey carry pdp matter for head |
Foreign Affairs › Re: Trump Exempts Smartphones And Computers From New Tariffs From China by IBB007(m): 9:14am On Apr 13, 2025 |
lol…I dey watch ishowspeed streams for china and I can tell you those people are already living in the future…wetin fit make American open mouth dey shout |
Education › Re: Mixed Reactions Trail Proposed 5-Year Jail Term For Exams Malpractice by IBB007(m): 8:59am On Apr 13, 2025 |
lol…joke taken too far |
Foreign Affairs › Re: Manchester Arena Terrorist Attacks Three Prison Officers by IBB007(m): 8:49am On Apr 13, 2025 |
lol…people wey una suppose don kill since…person wey dey life imprisonment no get anything to lose |
Politics › Re: Northern Group Asks FG To Designate Lagos, Rivers As FCTs by IBB007(m): 9:05pm On Apr 12, 2025 |
Lol…e be like say me and my guys go form group sef…the rate mushroom groups dey spring up everyday is alarming |
Politics › Re: Ganduje Leads APC NWC To Buhari’s Residence — Hours After Opposition Leaders’ Vi by IBB007(m): 4:45pm On Apr 12, 2025 |
lol…visit sef go don tire the baba |
Politics › Re: Oyebanji To Receive Vanguard, Energy Times Awards Today by IBB007(m): 8:05pm On Apr 11, 2025 |
lol…this one just dey use money buy awards upandan |
Politics › Re: El-Rufai Will Be Atiku’s Placeholder In SDP If PDP Denies The Ticket - Galadima by IBB007(m): 3:58pm On Apr 11, 2025 |
Lol…this man talks too much sha… I don’t like talkative people |
Politics › Re: 2027: PDP Governors, Senators Reject Coalition by IBB007(m): 2:36pm On Apr 11, 2025 |
lol…what next for the scheming lot |
Foreign Affairs › Re: IDF Kills 11 Terrorists Who Participated In The Oct 7 Massacre In Israel by IBB007(m): 9:24am On Apr 11, 2025 |
Lol…Israel dey try sha…I throway salute for them |
Travel › Re: Fearing Deportation, Migrants In US Send More Money Home by IBB007(m): 7:59am On Apr 11, 2025 |
Lol…wisest decision |
Politics › Re: Gunmen Attack Abuja-bound GUO Bus In Ondo, Passengers Injured by IBB007(m): 2:21pm On Apr 09, 2025 |
Lol…it’s now everyday |
Crime › Re: Gunmen Kill Three Fisherwomen In Benue State by IBB007(m): 12:38pm On Apr 09, 2025 |
Lol…e come be like say na everyday people dey die for benue state |
Politics › Re: LP Reps to Abure: Everything about you Is Forgery & Money, Ogene is Our leader by IBB007(m): 12:22pm On Apr 09, 2025 |
lol…na so dem dump abure ooo…dem don collect party for him hand |
Politics › Re: Stop Paying Ransom To Kidnappers, It Makes The Matter Worse - NSA Ribadu by IBB007(m): 10:55am On Apr 09, 2025 |
lol…if dem kidnap your relatives no pay ransom oga NSA |
Politics › Re: Bandits Chained Me For 30 Days, Killed My Wife In My Presence – N/ A Director by IBB007(m): 9:54am On Apr 09, 2025 |
Lol…Mandela syndrome dey worry this one |
Politics › Re: Bandits Have Taken Over 64 Communities In Plateau – Gov Muftwang by IBB007(m): 9:36am On Apr 09, 2025 |
Lol…so what have you done about it…abi they should declare state of emergency for your side too |
Politics › Re: Nigeria, Sweden Deepen Ties On Trade, Innovation, Gender Equality by IBB007(m): 7:04am On Apr 08, 2025 |
I know this country will be great one day sha |
Politics › Re: It Is Fake News - O’tega Ogra, Denies Sacking Of INEC Boss, Yakubu by IBB007(m): 6:39am On Apr 08, 2025 |
Lol…after dem nack this one shot he finally wake up |
Politics › Re: Edo Begins Gratuity Payments After 12-Year Delay by IBB007(m): 6:27am On Apr 08, 2025 |
Lol…the difference between light and darkness |
Politics › Re: FG Backs Protests, Warns Against Destruction Of National Infrastructure by IBB007(m): 5:07pm On Apr 07, 2025 |
Lol…sowore president of protesters |
Foreign Affairs › Re: Belgium Says It Won’t Arrest Netanyahu Despite ICC Warrant by IBB007(m): 4:52pm On Apr 07, 2025 |
lol…can you imagine the double standards..,if na one African leader dem go don arrest am teytey |
Foreign Affairs › Re: US Bans Its Staff In China From Romantic Relationships With Chinese Citizens by IBB007(m): 8:30am On Apr 04, 2025 |
Lol…this doesn’t make sense at all |
Properties › Re: Adewale Oladapo Defies Court, Claims Political Protection In Lagos Land Dispute by IBB007(m): 2:02pm On Apr 03, 2025 |
Lol….just try get money for this life…e get why |
Sports › Re: Jose Mourinho Accused Of Nose Grabbing Galatasaray Boss Okan Buruk (Photos) by IBB007(m): 1:49pm On Apr 03, 2025 |
Lol…mourinho is just frustrated…baba never win anything for Turkiye |
Politics › Re: President Tinubu To Embark On Working Visit To France by IBB007(m): 3:31pm On Apr 02, 2025 |
Lol….baba wan go change battery |
Politics › Re: Osun Governor, Ademola Adeleke Looking Super Fit In Amotekun Uniform ( Pic) by IBB007(m): 9:27am On Mar 29, 2025 |
lol…does this op know the meaning of ‘fit’ sha |
Politics › Re: Elected Labor Party Members Fail To Meet Financial Obligations - Abure by IBB007(m): 8:36am On Mar 29, 2025 |
Lol…SPV party |
Politics › Re: President Bola Tinubu Appoints APC State Chairmen Board Chairs Of Parastatals by IBB007(m): 8:18pm On Mar 28, 2025 |
lol…make una join politics una no gree…but once the people in power start reaping the fruits of their labors some people go start to dey cry |
Politics › Re: Atiku’s Claims On EFCC Probe, Sanwo-olu’s Support Lies — Bayo Onanuga by IBB007(m): 8:17pm On Mar 28, 2025 |
lol…I feel ashamed for Atiku sometimes sha…baba as really fallen low |