Politics › Re: Seyi Tinubu At The Wedding Reception Of Gov Radda’s Daughter In Katsina by IBB007(m): 12:08pm On May 06, 2025 |
These malo babes dey fine sha |
Family › Re: Nigerian Young Men Show Off Their Beautiful Oyinbo Wives: Pictures by IBB007(m): 11:58am On May 06, 2025 |
Lol…I fit still manage 2 and 4 but that 1 and 4 na error |
Fashion › Re: Woman Shares What She Looked Like Before She Cut Off Her Nose (photos) by IBB007(m): 7:03pm On May 04, 2025 |
lol…I’ve come to realize that there’s something devilish about this tattooing of a thing. |
Celebrities › Re: Nigeria Has The Worst Governments - Davido by IBB007(m): 9:26am On May 01, 2025 |
Lol…including Osun state government |
Events › Re: Chaos At Wedding As Families Of Bride And Groom Clash in Ebonyi State (Photos) by IBB007(m): 10:05pm On Apr 29, 2025 |
Ebonyi people are just weird |
Politics › Re: IPOB Leader, Nnamdi Kanu Arrives Court To Challenge Alleged Injustice (Video) by IBB007(m): 11:56am On Apr 29, 2025 |
lol…this one don go court so tey he go don sabi law pass some lawyers sef |
Crime › Re: Court Dismisses Emefiele’s Bid To Reclaim Forfeited 753 Abuja Duplexes, Apartmen by IBB007(m): 10:33am On Apr 29, 2025 |
lol…this one wey dem suppose don kill |
Politics › Re: Panic-Buying In Spain & Portugal Over Power Outage (Photos) by IBB007(m): 9:52am On Apr 29, 2025 |
lol….just another Tuesday in Lagos , Nigeria |
Crime › Re: Lagos Ladies Accuse Cab Driver Of Robbery, Rape by IBB007(m): 6:23am On Apr 28, 2025 |
lol….when dem catch this bastard now he go start to dey beg…he go start to dey blame devil |
Politics › Re: Natasha Akpoti-Uduaghan's 'apology' letter to Akpabio by IBB007(m): 6:13am On Apr 28, 2025 |
lol…make this one go rest abeg…six months go soon reach |
Foreign Affairs › Re: Man Arrested In Theft Of DHS Chief Kristi Noem's Purse Is In The U.S. Illegally. by IBB007(m): 4:25pm On Apr 27, 2025 |
lol…I know say na the narrative wey dem wan push be that |
Celebrities › Re: 2Baba & Natasha Osawaru Meet His Mother Amid Rumoured Marriage by IBB007(m): 3:08pm On Apr 27, 2025 |
Loll…I think say bloggers talk say tubaba mama no gree am to marry the lady |
Business › Re: When Was The Last Time You Used An ATM? by IBB007(m): 10:23am On Apr 26, 2025 |
Lol…I no even get atm card since early last year |
Politics › Re: Atiku Speaks On Defections Of Some PDP Members by IBB007(m): 6:22pm On Apr 25, 2025 |
Lol…wetin serial defector wan talk |
Food › Re: Your Personal Preference For Some Nigerian Delicacies by IBB007(m): 12:37pm On Apr 25, 2025 |
|
Politics › Re: More Nigerians Will Become Poor By 2027 - World Bank by IBB007(m): 6:44am On Apr 25, 2025 |
Lol…who swear for sub Saharan Africa laidis |
Politics › Re: Gov Sani Revokes Allocation Of Lands Approved By El-rufai by IBB007(m): 5:28pm On Apr 24, 2025 |
lol… tit for tat |
Business › Re: Africa's Largest Economies (2025) by IBB007(m): 3:49pm On Apr 24, 2025 |
Omo!! Ivory Coast sef dey try fa |
Health › Re: Which Brand Of Toothpaste Is Your Favourite? Picture by IBB007(m): 9:48am On Apr 23, 2025 |
Closeup but using Colgate now sha |
Christianity Etc › Re: ‘No Genuine COZA Member Can Ever Struggle’, Fatoyinbo Sparks Another Online Buzz by IBB007(m): 8:44am On Apr 23, 2025 |
Lol…so this guy still dey |
Crime › Re: 4 Cyber Fraudsters, Including A Nigerian, Arrested In India For Bank Money Theft by IBB007(m): 8:34am On Apr 23, 2025 |
Lol…these Indians should stop disturbing us about their news abeg…Indians sef dey commit a lot of crimes for naija |
Foreign Affairs › Re: Tesla Profits Plummet 71% Amid Backlash To Musk's Role With Trump Administration by IBB007(m): 8:29am On Apr 23, 2025 |
Lol…you for continue dey work with trump na…dangote wey dey politically neutral know wetin him dey do |
Politics › Re: Governor Hyacinth Alia: "Benue Is Under Siege By Foreign Forces" by IBB007(m): 9:35pm On Apr 22, 2025 |
Lol…so make dem declare state of emergency for the state or what |
Family › Re: Obi Cubana Names His Next of Kin (Photo) by IBB007(m): 9:24pm On Apr 22, 2025 |
Lol…this isn’t funny sha…no be everything person suppose dey out for internet |
Politics › Re: Marketers Decry Losses As NNPC Drops Petrol Price To ₦880/Litre by IBB007(m): 7:18am On Apr 22, 2025 |
Lol…the rate wey this thing dey go…marketers go soon go extinct |
Culture › Re: Dead Man Made To Scrub Wood In Ghana (Viewer's Discretion) by IBB007(m): 1:50pm On Apr 21, 2025 |
Lol…make dem let the man Rest In Peace na |
Celebrities › Re: Flavour's latest outfit with his lady's-handbag stirs reactions,he responds by IBB007(m): 8:16am On Apr 20, 2025 |
Lol….baba dey ‘come out’ small small |
Politics › Re: ISWAP Terrorists Blow Up Bridge In Yobe, Cut Off Two Communities by IBB007(m): 7:27pm On Apr 19, 2025 |
Na wa ooo…this people no dey finish |
Sports › Re: The Rise Of Women Commentators In Football by IBB007(m): 9:03pm On Apr 17, 2025 |
Lol…that’s good |
Politics › Re: Rivers: Fubara, Odu were not summoned - NigerianInfoFM by IBB007(m): 5:34pm On Apr 16, 2025 |
lol…so one person or a group of people go just siddon for one corner and start drafting fake news…it beats me sha |
Politics › Re: PDP Governors Opposing Coalition May Be Working For Tinubu - Dele Momodu by IBB007(m): 8:15am On Apr 15, 2025 |
lol…this guy wey never win local government chairman nomination ticket sef go dey claim politician |
Politics › Re: Nigerians Have No Business Being Poor, Says Obasanjo by IBB007(m): 6:48pm On Apr 14, 2025 |
Lol…so during your tenure their were no poor Nigerians abi? |