Politics › Re: Over 7m Small Businesses Shut Down In 2 Years — NESG by IBB007(m): 8:10pm On Mar 10, 2025 |
Lol…who dey count these figures!! Abi dem just dey pluck figure from air |
Politics › Re: 2027: What's Coming Is Heavy - PDP Chieftain Hints On Coalition by IBB007(m): 2:49pm On Mar 10, 2025 |
lol…they just want to be in power…they don’t have anything tangible to contribute |
Politics › Re: Resign Or Be Impeached, Rivers APC Chair Tells Fubara by IBB007(m): 2:44pm On Mar 10, 2025 |
lol….i just dey imagine how 2027 election go be for Rivers state…cos I no fit differentiate APC from PDP for that state again |
Politics › Re: What We Did With ₦50 Billion Recovered Fraud Proceeds In 2024 – EFCC by IBB007(m): 2:37pm On Mar 10, 2025 |
lol…$214m …. Omo we just turn dollars to our unofficial currency for naija |
Politics › Re: Budget Ultimatum: Pro-Wike Lawmakers Give Condition To Meet Fubara by IBB007(m): 2:25pm On Mar 10, 2025 |
lol…make these house of assembly members calm down abeg…we know you’ve won but make una take am easy |
Politics › Re: Neda Imasuen Barred For Life In New York - Peoples Gazette by IBB007(m): 8:58am On Mar 10, 2025 |
Lol….ellupee 77 |
Education › Re: Federal Government Adopts TASUED In Ogun As Federal University by IBB007(m): 6:29pm On Mar 09, 2025 |
Wow! That’s great |
Politics › Re: Reno Omokri's Ex-Wife, Tuokpe Onuwaje Shows Solidarity With Natasha Akpoti by IBB007(m): 4:20pm On Mar 09, 2025 |
Lol…hell hath no fury than a woman scorned |
Crime › Re: Four Drug Kingpins Bag 95 Years In Jail, Forfeit Vehicles And Others by IBB007(m): 4:43am On Mar 08, 2025 |
Lol…that ogbuji na jail bird…baba dey even smile for mugshot |
Politics › Re: Tinubu Rejects ₦942 Billion Census Budget, Proposes Use Of Corpers by IBB007(m): 4:31am On Mar 08, 2025 |
Lol…almost a trillion…we no do again abeg….census chairman wan cash out big time |
Foreign Affairs › Re: Trump Stops All Federal Funding For Aid To South Africa by IBB007(m): 4:27am On Mar 08, 2025 |
Lol…malema na weyrey…that white woman really tried , keeping a straight face like that all through his speech |
Celebrities › Re: Moment Asake Met Burna Boy's Mum In Paris (Video) by IBB007(m): 9:42am On Mar 07, 2025 |
Lol…he said ‘odabo ma’ and she answered him back…na by force make dem hug |
Crime › Re: Three Killed, 14 Injured In Lagos-Ibadan Expressway Multiple Collision by IBB007(m): 9:26am On Mar 07, 2025 |
May God continue to guide and protect we wey dey travel regularly |
Politics › Re: Doyin Okupe Is Dead by IBB007(m): 8:10am On Mar 07, 2025 |
Inna lillahi |
Sports › Re: Fenerbahce Vs Rangers: Super Eagles' Cyriel Dessers Scores, Creates Assist by IBB007(m): 6:53am On Mar 07, 2025 |
Congrats bro |
Crime › Re: Mother Accuses Pastor Of Defilling Her 4-Year-Old Daughter In Abia (Video) by IBB007(m): 7:38pm On Mar 06, 2025 |
Lol…this thing isn’t normal sha |
Crime › Re: NAFDAC Arrests Man For Producing Fake Alcohol In Port Harcourt by IBB007(m): 4:37pm On Mar 05, 2025 |
Lol….na only God and splitting of this country go save us from these people |
Politics › Re: Rivers Assembly Summons RSIEC Chairman Over LG Poll by IBB007(m): 4:33pm On Mar 05, 2025 |
Lol….baba dey para |
Politics › Re: Natasha Akpoti Kisses Husband At NASS Complex, Assumes New Seat (photos) by IBB007(m): 1:04pm On Mar 05, 2025 |
Lol…man wey she marry with court judgement |
Politics › Re: We Won’t Honour Assembly’s Ultimatum - Rivers Government by IBB007(m): 11:14am On Mar 05, 2025 |
Lol…I dey feel say na state of emergency go end this rivers state matter |
Politics › Re: Olusegun Obasanjo Celebrates 88th Birthday by IBB007(m): 9:47am On Mar 05, 2025 |
Happy birthday Baba OBJ |
Crime › Re: Bauchi Woman Strangles Co-Wife To Death, Burns Body by IBB007(m): 8:53am On Mar 05, 2025 |
Lol…bad things dey really happen for that Bauchi state sha |
Health › Re: NAFDAC Director, Martins Iluyomade, Escapes Hoodlums’ Attack In Onitsha by IBB007(m): 4:43am On Mar 05, 2025 |
yarimo: Peter OBI will never condemn this rascality from his people  His shop is probably among the locked shops |
Crime › Re: Man Caught Stealing Tiger Nut Drink (video) by IBB007(m): 7:44am On Mar 03, 2025 |
Lol…thief go always be thief forget say country hard…why you sef no go steal abi country no hard for you…I hate all these yeye excuses |
Politics › Re: Power Sector Banding Another Form Of Fraud — NLC President by IBB007(m): 6:55am On Mar 03, 2025 |
Lol…naija na the first country wey I go hear say dem dey band electricity…like aren’t we supposed to have light the same way |
Food › Re: Rice Crisis Deepens: Prices Soar Above Minimum Wage Amid Quality Concerns by IBB007(m): 8:33pm On Mar 02, 2025 |
Lol…but people for market talk say rice dey come down…which one we go believe laidis |
Education › Re: Controversy As Four Northern Govs Shut Schools For Ramadan by IBB007(m): 1:39pm On Mar 01, 2025 |
It could be because of bandit activities sha |
Politics › Re: Alleged Sexual Harassment: Akpabio’s Wife Sues Senator Natasha For ₦250 Billion by IBB007(m): 12:54pm On Mar 01, 2025 |
Lol…aunty must provide evidence |
Celebrities › Re: Regina Daniels Drops 'Nwoko' From Her Name Amidst Rocky Marriage Rumor (Photo) by IBB007(m): 12:47pm On Mar 01, 2025 |
Lol…madam don chop breakfast |
Politics › Re: GAC, APC Not Consulted Before Obasa’s Removal — Chairman by IBB007(m): 11:20am On Mar 01, 2025 |
Lol…pastor na the chairman of APC in Lagos state… |
Foreign Affairs › Re: "Show Respect": Trump, US VP In Fiery Exchange With Zelenskyy Over Russian War by IBB007(m): 8:29pm On Feb 28, 2025 |
lol…the look on Zelenskyy face though…he has just realized that he has been used and dumped |
Politics › Re: MTN Reports ₦400 Billion Loss As Naira Devaluation Hits Earnings by IBB007(m): 2:36pm On Feb 28, 2025 |
Lol…dem dey declare loss but dem no wan comot for naija |